
Ur making a very big mistake here.. u better rewrite that stuff fast... before we go carry you for up.












Posted: at | |
Quote from: SAmyrocko on 8-12-2008 05:17 PM Quote from: Tiasha on 8-12-2008 04:44 PM @ osituga no vex ![]() Ur making a very big mistake here.. u better rewrite that stuff fast... before we go carry you for up. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
well...small make-up fit help. Reply
| |||||
yes o Reply
| |||||
Quote from: lovelacetito on 8-12-2008 02:30 PM @lonelysnow: u no fit enter d list so dont stress at all........but osituga go enter Which Osituga... Hisssssssssssssssss.......... Na Clothes dem dey Nominate ![]() ![]() If una Really know how dat Boy Ugly Reach, una no go dey Talk dis Trash WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: Tiasha on 8-12-2008 01:25 PM The nominees are: ( ![]() ![]() D Guy Serene_child Kennee Akjasper zie85er One Verrrrryy Ugly Guy dey dis List, Remove am Fast Fastttt!!!! WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: Kennee on 8-12-2008 06:16 PM Quote from: Tiasha on 8-12-2008 01:25 PM The nominees are: ( ![]() ![]() D Guy Serene_child Kennee Akjasper zie85er One Verrrrryy Ugly Guy dey dis List, Remove am Fast Fastttt!!!!
| |||||
Dis ppl dey Make Biiiig Mistake, Dem no know say Mazi Na King Charming... l no dey talk of the Baby ooo... Reply@Tiasha... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kennee on 8-12-2008 06:32 PM Dis ppl dey Make Biiiig Mistake, Dem no know say Mazi Na King Charming... l no dey talk of the Baby ooo... who go marry am na,u? @Tiasha... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: prencess on 8-12-2008 06:35 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: princemech on 8-12-2008 06:45 PM Quote from: Kennee on 8-12-2008 06:32 PM Dis ppl dey Make Biiiig Mistake, Dem no know say Mazi Na King Charming... l no dey talk of the Baby ooo... who go marry am na,u?@Tiasha... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Wetin u come think say l dey talk? WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: Kennee on 8-12-2008 06:47 PM Quote from: princemech on 8-12-2008 06:45 PM Quote from: Kennee on 8-12-2008 06:32 PM Dis ppl dey Make Biiiig Mistake, Dem no know say Mazi Na King Charming... l no dey talk of the Baby ooo... who go marry am na,u?@Tiasha... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Wetin u come think say l dey talk?
| |||||
U know na ReplyWHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: Kennee on 8-12-2008 06:14 PM Quote from: lovelacetito on 8-12-2008 02:30 PM @lonelysnow: u no fit enter d list so dont stress at all........but osituga go enter Which Osituga... Hisssssssssssssssss.......... Na Clothes dem dey Nominate ![]() ![]() If una Really know how dat Boy Ugly Reach, una no go dey Talk dis Trash Hehe.....I no blame you kennee....na old age dey worry you.... U wey don born 4 dem still dey nominate you ummmm @ tiasha==== nuffing do me
| |||||
Quote from: osituga on 8-12-2008 07:20 PM Quote from: Kennee on 8-12-2008 06:14 PM Quote from: lovelacetito on 8-12-2008 02:30 PM @lonelysnow: u no fit enter d list so dont stress at all........but osituga go enter Which Osituga... Hisssssssssssssssss.......... Na Clothes dem dey Nominate ![]() ![]() If una Really know how dat Boy Ugly Reach, una no go dey Talk dis Trash Hehe.....I no blame you kennee....na old age dey worry you.... U wey don born 4 dem still dey nominate you ummmm @ tiasha==== nuffing do me Who don fine don Fine, Old age no dey dat one WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: Kennee on 8-12-2008 07:34 PM Quote from: osituga on 8-12-2008 07:20 PM Quote from: Kennee on 8-12-2008 06:14 PM Quote from: lovelacetito on 8-12-2008 02:30 PM @lonelysnow: u no fit enter d list so dont stress at all........but osituga go enter Which Osituga... Hisssssssssssssssss.......... Na Clothes dem dey Nominate ![]() ![]() If una Really know how dat Boy Ugly Reach, una no go dey Talk dis Trash Hehe.....I no blame you kennee....na old age dey worry you.... U wey don born 4 dem still dey nominate you ummmm @ tiasha==== nuffing do me Who don fine don Fine, Old age no dey dat one hehehe......Accept say u be old man.....Baba victor...llol
| |||||
Wetin l wan use Young do be4? ReplyWHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Hehen.....old men no dey in vogue again na.....why u no relax for we wey just dey come.... Reply
| |||||
l too Fine na, so no be my Fault... D Ladies can't Resist me Reply![]() ![]() ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Lol.....too fine.....hehe Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)