




Posted: at | |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Na wa oooo...i hope say dis una quarel....no get any attachment....make una take am easy....ooo Reply
| |||||
who wan fight there? oya, make una come kneel down here.... wey my koboko..... take it easy guys. its a good joke and honestly i neva read am b4.... Reply![]()
| |||||
Thank u guy.But let me rimind u say u don shup ur koboko as Pomo last nite so u no get any koboko again. Reply
| |||||
Quote from: kido123 on 10-12-2008 05:39 PM who wan fight there? oya, make una come kneel down here.... wey my koboko..... take it easy guys. its a good joke and honestly i neva read am b4.... na here you wan form class monitor? you think say na class we dey? ![]() by the way, una don finish exams?
| |||||
@josfeem... how dare u call my.... a fool... to say u no appologize eeh!! u for see my red color... anyway... sha u r a nice guy... keep it up. Reply@Rezi... always a darling so understanding, cool, tolerable, adorable, sociable... muahhh!
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 11-12-2008 10:54 AM @josfeem... how dare u call my.... a fool... to say u no appologize eeh!! u for see my red color... anyway... sha u r a nice guy... keep it up. @Rezi... always a darling so understanding, cool, tolerable, adorable, sociable... muahhh! wetin be dis? who come get all this attribute?... i hope say no be rezi? i trust or else.......
| |||||
Quote from: kido123 on 10-12-2008 05:39 PM who wan fight there? oya, make una come kneel down here.... wey my koboko..... take it easy guys. its a good joke and honestly i neva read am b4.... the koboko way naiji girls don gbadu finish ![]()
| |||||
how yu take kno? Reply
| |||||
seize fire Reply
| |||||
Quote from: kido123 on 11-12-2008 11:11 AM Quote from: onyinyenaija on 11-12-2008 10:54 AM @josfeem... how dare u call my.... a fool... to say u no appologize eeh!! u for see my red color... anyway... sha u r a nice guy... keep it up. @Rezi... always a darling so understanding, cool, tolerable, adorable, sociable... muahhh! wetin be dis? who come get all this attribute?... i hope say no be rezi? i trust or else....... kido u dey jealous, if na u wey person call a fool u no go tie rope for waist begin shower abuses to am back?
| |||||
posted before, Reply
| |||||
Atutu-buyoyo!!!!!!!!!!!!!!! Replythis joke again 2.0.
| |||||
Quote from: josfeem on 8-12-2008 05:45 PM wating be ur own? U fit open dat ur wide mouth 2 call me JJC no be one day u self come site or u no meet pple here wen u come?Na ITK(I too Know)dey kill u. u called me jjc or u ask me too, like the way u ask josfeem if him blind. by the way if urna won chat urna no see other chat cite make urna for break urna head. this part na joke part for this naija pal. stop abusing it.my joke now!! as i bring all urna post together ee turn worn big joke wey people laugh, cheer tears. as in after explain why i send my first post bcos of my guy wey dey 4rm ITK, wey dem even confirm say him be fool dey dis joke wey make sence. and this same guy wether na ask him ask me say i be JJC or him call me JJC i no sure bcos him call the guy wey post joke "blind man" but him say na question. the thing wey funny pass na when my guy wey post joke carry my cross for him head but understand. guys naijpals means say make we pally. no be make we show our talents as in we dey vex. one luv guys
| |||||
@dimbrik u don try bro Reply
| |||||
brb Reply
| |||||
a senator commot with em driver, as dem come the drive na em oga come see one babe like that before the driver go know the babe don enter car and na Hotel be that oooo, as dem enter inside na em the driver come the wait for outside small time oga bigging the shout she don kill me oooooo, i don die oooooo, oh my god oooooo, na em driver just push the door with false and enter the ask, na who dey kill my oga na em the oga turn against the driver, na who call u? uninvited tombo close that door and go out from here na em the driver replied to oga, but i heard u shouting say em don kill u, oga now said e concern u? leave me make i die enemy of progress. Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)