Posted: at | |
| |||||
Quote from: toibeli on 1-06-2011 04:27 PM House girl 1, madam 0 ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() MAY BE SHE DEY FRESH FRESH NOW, AND MADAM DEY TOO BUSY
| |||||
It's really the man's loss. 'think Chika is cool Reply
| |||||
na 2day. abeg bring beta gist Reply
| |||||
MEN are naturally unfaithful........................chika pls take heart. Reply
| |||||
UNA WEN DEY SAY CHIKA FRESH CHIKA FRESH 4 HOW LONG SHE GO DEY REMAIN FRESH? AS DAY DEY BREAK NA SO PALMWINE DEY STRONG OOOOOOOOOOO.DEM SAY NA WEN PERSON YAM DEY HOT NA HIM DEM DEY CHOP AM.............OOOOOOOOOOOO. MAKE SHE CHECK HERSELF WELL WELL MAKE SUCH THING NO HAPPEN AGAIN OOOOOOOOOOOOOO. I REST MY CASE. Reply
| |||||
CHIIIIIIIIII SORRY O BUT MAKE U DEY TRY DEY D MODE WHEN OGA ASK 4 D LEVEL NEXT TIME. Reply
| |||||
Quote from: ashimah on 1-06-2011 09:33 PM UNA WEN DEY SAY CHIKA FRESH CHIKA FRESH 4 HOW LONG SHE GO DEY REMAIN FRESH? AS DAY DEY BREAK NA SO PALMWINE DEY STRONG OOOOOOOOOOO.DEM SAY NA WEN PERSON YAM DEY HOT NA HIM DEM DEY CHOP AM.............OOOOOOOOOOOO. MAKE SHE CHECK HERSELF WELL WELL MAKE SUCH THING NO HAPPEN AGAIN OOOOOOOOOOOOOO. I REST MY CASE. YES IT IS MEN NATURE TO CHEAT.WHEN WOMEN(WIVES) KNO DIS ALREADY WHY DEM GO STILL DEY SELFISH WITH D LEVEL?
| |||||
- Reply
| |||||
AJANNI DIS UR HEAD COM DEY BIG EVERYDAY OOOOOOO. Reply
| |||||
yes now , e good so Reply
| |||||
it so sad ,the man is stupid to that act,his mistress for that matter .thats why is not good to have mistress in any office .but there must be a mistress so control mind dont allow your body to take takecare of body. .sometimes is there fort not to takecare of there home, this so-call actress.god help you people becos changes i am seenig in this actress is what i cannot say..why they are after money.plz takecare of house, and the man dont have regard for marriage .some actress dont have time for there husband. there is some men who like dateing different type women,there mind follow what the see at that moment, man like that can,t stop cheating becos cheating have rib his or her mind.togther wiith women. Reply
| |||||
Quote from: moniconyez on 1-06-2011 04:47 PM That is one of the reasons a MAN should not allow a grown up Girl that is not related to him to live together with him and his wife under the same roof. TEMPTED TO TOUCH.
| |||||
why....why....why i no fit married actress for my life.... Reply
| |||||
Quote from: ajanni on 1-06-2011 08:32 PM Quote from: toibeli on 1-06-2011 04:27 PM House girl 1, madam 0 ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() MAY BE SHE DEY FRESH FRESH NOW, AND MADAM DEY TOO BUSY I NO SAY YOU GO LIKE TO SLEEP WITH YOUR HOUSE GIRL...
| |||||
DOES CONTRACT MARRIAGE WRITTEN IN THE BIBLE? Reply
| |||||
NA WOW O MISTRESS COMMON MISTRESS Reply
| |||||
Quote from: cutelizzy on 1-06-2011 07:57 AM Disgrace!!! How can your hunsband stool so low in sleeping with your mistress. @ cutelizzy mistress means the husband's girlfriend.
| |||||
I never rili lyked her per say.....buh sha she and d husy no even fit sef,n shedon dey act too much d fame is geting 2 ha flat head....buh i fink itz just a soft sell rumour if ask me..... Reply
| |||||
this is cash grant Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot