Why is that girls eat this kind of bananna alot especially during Xmas season?
Posted: at | |
Why is that girls eat this kind of bananna alot especially during Xmas season?
| |||||
hummmm Reply
| |||||
Quote from: noble2010 on 11-12-2008 11:18 AM Oluchi, na wa 4 u ooooooooooo! after u don chop wel wel so te your belle won burst u com dey talk say make we no chop am. for ur face E gud? noble, i get better plantain wey sweet pass and dey belleful pass banana oh. if you need am, let me know and i go bring am shaperly I beg make una no mind oluchi jare she don belle full. ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
wayo man...... Reply
| |||||
Kido... E concern you??? Reply@Poster... Dis fruit no Bad ooh... Its good for your health... Eat it like 4 times a day and see how fresh ur skin will look... For beta information on how and where to get dis fruit, contact me...
| |||||
mudiagaOsahon, na love song u dey sing for me? Reply
| |||||
orezo, u too don spoil. i'm only talking about the banana, i no no wetin u carry for mind ooooo Reply
| |||||
Quote from: kido123 on 12-12-2008 01:45 PM wayo man...... kido you wan put sand sand for my garri? i go put concrete for your rice
| |||||
Fiile!!! DoNt ToUcH iT!!! Reply
| |||||
Quote from: olachi22 on 9-12-2008 01:43 AM Girls.. please, beware of this fruit Girl it is very good and recomended for your health. Please just start taking it
| |||||
my dear, Replysome win, some loss. some keep trying after loss y some withdraw, ur experience is not enough 4 others 2 judge. try again .
| |||||
Olachi na true u talk... dat na forbidden fruit...fruit of good & evil... BEWARE GIRLS!!!! Reply
| |||||
Quote from: kido123 on 11-12-2008 02:00 PM Quote from: Sillyjokker on 11-12-2008 11:28 AM I dey chop am wella, infact, e sweet pass plantain... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() yu sure? Kido, where elders are, children should not interfe, yu hear? Id you do that again, i will koboko you "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: Sillyjokker on 13-12-2008 11:34 AM Quote from: kido123 on 11-12-2008 02:00 PM Quote from: Sillyjokker on 11-12-2008 11:28 AM I dey chop am wella, infact, e sweet pass plantain... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() yu sure? Kido, where elders are, children should not interfe, yu hear? pls leave kido cos i no say him too like koboko Id you do that again, i will koboko you
| |||||
Quote from: Sillyjokker on 13-12-2008 11:34 AM Quote from: kido123 on 11-12-2008 02:00 PM Quote from: Sillyjokker on 11-12-2008 11:28 AM I dey chop am wella, infact, e sweet pass plantain... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() yu sure? Kido, where elders are, children should not interfe, yu hear? Id you do that again, i will koboko you
| |||||
Quote from: Sillyjokker on 13-12-2008 11:34 AM Quote from: kido123 on 11-12-2008 02:00 PM Quote from: Sillyjokker on 11-12-2008 11:28 AM I dey chop am wella, infact, e sweet pass plantain... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() yu sure? Kido, where elders are, children should not interfe, yu hear? Id you do that again, i will koboko you yu sure say yu never chop the koboko as ponmo ?....
| |||||
@rezi which type of koboko u dey ask now? Reply
| |||||
brb Reply
| |||||
me too Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot