Start a new sentence with the last word (you must write in pidgin) (Page 12)

Date: 07-06-2011 7:25 pm (12 years ago) | Author: Feyisayo
1 ... 9 10 11 [12] 13 14 15 ... 55
- terryworld at 5-09-2011 03:56 PM (12 years ago)
(m)
knock b4 u enta cos my wife dey change her cloth

Posted: at 5-09-2011 03:56 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- chiglamour4u at 5-09-2011 05:34 PM (12 years ago)
(f)
cloth dey cover many thing
Posted: at 5-09-2011 05:34 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Elasdon at 5-09-2011 08:14 PM (12 years ago)
(m)
thing wen no dey function
Posted: at 5-09-2011 08:14 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Geematrix at 6-09-2011 12:02 AM (12 years ago)
(m)
function or non funtioning. Na u sabi
Posted: at 6-09-2011 12:02 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 6-09-2011 11:08 AM (12 years ago)
(m)
sabi wetin dey important cos na that one big pass

Posted: at 6-09-2011 11:08 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 6-09-2011 11:32 AM (12 years ago)
(m)
you no fit unless u don dey kolo

Posted: at 6-09-2011 11:32 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 6-09-2011 11:42 AM (12 years ago)
(m)
naa wa oooo,na so u don craze reach?

Posted: at 6-09-2011 11:42 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Chiluvsky at 6-09-2011 03:19 PM (12 years ago)
(f)
Reach my house dis nite
Posted: at 6-09-2011 03:19 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bolaolag at 6-09-2011 03:41 PM (12 years ago)
(f)
nite go soon come u dey do party?
Posted: at 6-09-2011 03:41 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- fireman at 6-09-2011 06:27 PM (12 years ago)
(m)
party for how long and when?

Posted: at 6-09-2011 06:27 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- bolaolag at 6-09-2011 07:18 PM (12 years ago)
(f)
when e go start  no knw
Posted: at 6-09-2011 07:18 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bolaolag at 6-09-2011 07:57 PM (12 years ago)
(f)
when d time cum we go knw
Posted: at 6-09-2011 07:57 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MissyBarbie at 7-09-2011 01:43 PM (12 years ago)
(f)
Know wetin
Posted: at 7-09-2011 01:43 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- fireman at 7-09-2011 01:44 PM (12 years ago)
(m)
wetin u sabi?

Posted: at 7-09-2011 01:44 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- bolaolag at 7-09-2011 01:53 PM (12 years ago)
(f)
sabi wel wel
Posted: at 7-09-2011 01:53 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MissyBarbie at 7-09-2011 02:30 PM (12 years ago)
(f)
Well i no wetin una dey talk
Posted: at 7-09-2011 02:30 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- bolaolag at 7-09-2011 02:35 PM (12 years ago)
(f)
talk wetin?
Posted: at 7-09-2011 02:35 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- fireman at 7-09-2011 03:33 PM (12 years ago)
(m)
wetin u na dey discus for here?

Posted: at 7-09-2011 03:33 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- bolaolag at 7-09-2011 04:50 PM (12 years ago)
(f)
here na wetin self?
Posted: at 7-09-2011 04:50 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MissyBarbie at 9-09-2011 12:05 PM (12 years ago)
(f)
Here don tire me
Posted: at 9-09-2011 12:05 PM (12 years ago) | Hero
Reply
1 ... 9 10 11 [12] 13 14 15 ... 55