Start a new sentence with the last word (you must write in pidgin) (Page 14)

Date: 07-06-2011 7:25 pm (12 years ago) | Author: Feyisayo
1 ... 11 12 13 [14] 15 16 17 ... 55
- welldone at 15-09-2011 06:52 PM (12 years ago)
(m)
COME MET ME 4 MY HAUS
Posted: at 15-09-2011 06:52 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- digitalman at 15-09-2011 07:02 PM (12 years ago)
(m)
HAUS abi na hausa man u be, as u no dey see well so u no dey read well too?
Posted: at 15-09-2011 07:02 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 16-09-2011 12:57 PM (12 years ago)
(f)
too much talk don tire me Grin

Posted: at 16-09-2011 12:57 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MissyBarbie at 16-09-2011 04:18 PM (12 years ago)
(f)
Me sef don tire
Posted: at 16-09-2011 04:18 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- idbalo at 19-09-2011 07:57 PM (12 years ago)
(m)
wetin concern me..i dey move on
Posted: at 19-09-2011 07:57 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Blaze91 at 20-09-2011 12:36 AM (12 years ago)
(f)
i no wan come...............i wan go crash
Posted: at 20-09-2011 12:36 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- lilian106 at 20-09-2011 12:55 AM (12 years ago)
(f)
crash ke?...this no be enjoyment?

Posted: at 20-09-2011 12:55 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- democrazy at 20-09-2011 02:50 AM (12 years ago)
(m)
enjoyment just dey belleful me unto laughter.
Posted: at 20-09-2011 02:50 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Geematrix at 20-09-2011 12:45 PM (12 years ago)
(m)
laughter ko... Daughter ni
Posted: at 20-09-2011 12:45 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Geematrix at 20-09-2011 04:12 PM (12 years ago)
(m)
wetin concern you
Posted: at 20-09-2011 04:12 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 20-09-2011 04:14 PM (12 years ago)
(m)
you wey dey ask,wetin concern u

Posted: at 20-09-2011 04:14 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Geematrix at 20-09-2011 05:39 PM (12 years ago)
(m)
u self! Fake person
Posted: at 20-09-2011 05:39 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- digitalman at 21-09-2011 03:31 PM (12 years ago)
(m)
sense or sence, which one u mean?
Posted: at 21-09-2011 03:31 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- idbalo at 21-09-2011 06:14 PM (12 years ago)
(m)
know wetin u fit teach people
Posted: at 21-09-2011 06:14 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Geematrix at 21-09-2011 07:59 PM (12 years ago)
(m)
learn how to respect each other
Posted: at 21-09-2011 07:59 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- digitalman at 21-09-2011 08:16 PM (12 years ago)
(m)
send am go village
Posted: at 21-09-2011 08:16 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Geematrix at 22-09-2011 01:58 AM (12 years ago)
(m)
village go beta to learn respect
Posted: at 22-09-2011 01:58 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- MissyBarbie at 22-09-2011 11:28 AM (12 years ago)
(f)
Respect no be for everybody
Posted: at 22-09-2011 11:28 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Geematrix at 22-09-2011 09:37 PM (12 years ago)
(m)
sleep dey catch meself
Posted: at 22-09-2011 09:37 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- MissyBarbie at 23-09-2011 02:09 PM (12 years ago)
(f)
Comot make i follow you
Posted: at 23-09-2011 02:09 PM (12 years ago) | Hero
Reply
1 ... 11 12 13 [14] 15 16 17 ... 55