see fulani see mumu (Page 5)

Date: 08-06-2011 12:15 pm (13 years ago) | Author: sekola 4love
1 2 3 4 [5] 6
- kenolis at 9-06-2011 03:00 PM (13 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 9-06-2011 03:00 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 9-06-2011 10:49 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on  9-06-2011 10:04 AM
Quote from: Skypon2002 on  8-06-2011 10:56 PM
Quote from: Kristiantus on  8-06-2011 01:07 PM
Quote from: Sheree on  8-06-2011 01:03 PM
Quote from: lanudja on  8-06-2011 01:01 PM
Sheree make u take am easy wit krist ooo Cheesy Grin

yes dear,

make u no mind dat babalawo wey still dey tie wrapper Grin Grin

I just dey press e button Wink
okay, na body you wan come practice your winch-craft abi... you dey press button enter my body...
abegi oo, everybody oo... if i die, make una no say na sheree kill me... she don neaerly suck my blood finish thru the pressing of e-button... na announcement wey i say make i announce to una be dat oo..

wait make i go dig ur 6 feet  Grin Grin Grin Grin Grin

but sheree, make u no kill my friend ooooooo  Angry Angry Angry Angry Angry
kris come make i donate blood for u jare and no let am suck u again oooo Grin Grin
Huh? Huh? Angry Angry Angry
skypon, e be like say you follow for this plan abi...

no nah!
but na help i wan help u nah
why u dey talk like this?

Posted: at 9-06-2011 10:49 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 9-06-2011 10:52 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on  9-06-2011 02:00 PM
Quote from: Skypon2002 on  8-06-2011 10:54 PM
Quote from: Sheree on  8-06-2011 01:03 PM
Quote from: lanudja on  8-06-2011 01:01 PM
Sheree make u take am easy wit krist ooo Cheesy Grin

yes dear,

make u no mind dat babalawo wey still dey tie wrapper Grin Grin

I just dey press e button Wink

u dey press him button??

@kris, check weather ur prick still dey ooooo Grin Grin Grin Grin Grin

u no serious at all Grin Grin Grin

ehn nah!
this one wey u dey press button..........
make him check, cos ee no dey hard una to thief man prick  Grin Grin Grin

una go thief am go keep for una house, com use am dey do dat kyn thing  Grin Grin Grin

Posted: at 9-06-2011 10:52 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 9-06-2011 10:54 PM (13 years ago)
i am watching unu nile
Posted: at 9-06-2011 10:54 PM (13 years ago) |
Reply
- kenolis at 10-06-2011 12:56 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  9-06-2011 10:52 PM
Quote from: Sheree on  9-06-2011 02:00 PM
Quote from: Skypon2002 on  8-06-2011 10:54 PM
Quote from: Sheree on  8-06-2011 01:03 PM
Quote from: lanudja on  8-06-2011 01:01 PM
Sheree make u take am easy wit krist ooo Cheesy Grin

yes dear,

make u no mind dat babalawo wey still dey tie wrapper Grin Grin

I just dey press e button Wink

u dey press him button??

@kris, check weather ur prick still dey ooooo Grin Grin Grin Grin Grin

u no serious at all Grin Grin Grin

ehn nah!
this one wey u dey press button..........
make him check, cos ee no dey hard una to thief man prick  Grin Grin Grin

una go thief am go keep for una house, com use am dey do dat kyn thing  Grin Grin Grin

see your ogogoro talk self...how many shot you take this morning?
Posted: at 10-06-2011 12:56 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- MilleniumMan at 10-06-2011 01:14 PM (13 years ago)
(m)
Kai make Fulani nomadic farmers catch dis guy.
Posted: at 10-06-2011 01:14 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Nzetheo at 10-06-2011 01:38 PM (13 years ago)
(m)
Aboki na aboki....fulani na fulani... But oga emejuru na.....Huh?  Sum1 ansa ram?? Grin Grin
Posted: at 10-06-2011 01:38 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- at 10-06-2011 01:43 PM (13 years ago)
smart man
Posted: at 10-06-2011 01:43 PM (13 years ago) |
Reply
- at 10-06-2011 01:48 PM (13 years ago)
Quote from: Nzetheo on 10-06-2011 01:38 PM
Aboki na aboki....fulani na fulani... But oga emejuru na. very intelligent and with unique style Grin....Huh?  Sum1 ansa ram?? Grin Grin
Posted: at 10-06-2011 01:48 PM (13 years ago) |
Reply
- kenolis at 10-06-2011 03:16 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: MilleniumMan on 10-06-2011 01:14 PM
Kai make Fulani nomadic farmers catch dis guy.

 Grin Grin Grin Grin
Posted: at 10-06-2011 03:16 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Bahceerat at 10-06-2011 03:21 PM (13 years ago)
(f)
nyc 1
Posted: at 10-06-2011 03:21 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- kenolis at 10-06-2011 03:52 PM (13 years ago)
(m)
na me be nice??
Posted: at 10-06-2011 03:52 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 10-06-2011 09:21 PM (13 years ago)
(m)
Conga aso

Posted: at 10-06-2011 09:21 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 10-06-2011 09:46 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sekola4love on  8-06-2011 12:15 PM
A fulani man went 2 d market nd bought a radio he came hm nd put in d fridge wen he was asked y he did so he said he wanted 2 listin 2 cool music

this is how you normally starts a bigger problems with that kind your porous mouth , let the fulani catch you now , they will teach you a lessons of your life so
Posted: at 10-06-2011 09:46 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- at 10-06-2011 10:11 PM (13 years ago)
yes dem go teach ram lesson ,
and him no go ever forget ram easily Cheesy
Posted: at 10-06-2011 10:11 PM (13 years ago) |
Reply
- at 11-06-2011 11:44 AM (13 years ago)
booo Undecided
Posted: at 11-06-2011 11:44 AM (13 years ago) |
Reply
- at 11-06-2011 01:06 PM (13 years ago)
huh  Angry
Posted: at 11-06-2011 01:06 PM (13 years ago) |
Reply
- at 11-06-2011 01:14 PM (13 years ago)
yeye
Posted: at 11-06-2011 01:14 PM (13 years ago) |
Reply
- at 11-06-2011 02:21 PM (13 years ago)
 Angry
Posted: at 11-06-2011 02:21 PM (13 years ago) |
Reply
- at 11-06-2011 02:32 PM (13 years ago)
ehe!!!
Posted: at 11-06-2011 02:32 PM (13 years ago) |
Reply
1 2 3 4 [5] 6

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Nigerian Boxer, Isaiah Olugbemi Dies After Being Shot Multiple Times By Neighbour In US

  2. No Actor Present As Nollywood Veteran Actor, Sule Suebebe Laid To Rest

  3. Peter Obi, Others, Bid Farewell To Late Nollywood Actor, Amaechi Muonagor

  4. Actress Osas Ighodaro And Gbenro Celebrates Daughter, Azariah’s 8th Birthday With Lovely Photos

  5. Diddy Deletes All His Photos And Posts From Instagram Amid Accusations And Lawsuits

  6. Bandits Killed While Planning An Attack In Kaduna

  7. ‘I Want To Start A Women’s Football Team’ – Tems Announces

  8. Suspect Arrested For Attempted Murder And Armed Robbery In Niger state

  9. Turkiye v Portugal: EURO 2024 Match,Team News,Goal Scorers and Stats

  10. Belgium v Romania: EURO 2024 Match,Team News,Goal Scorers and Stats


THIS WEEK
  1. VID: Presidency Slams Aisha Yesufu Over Allegations Of Tinubu Being ‘Disgraced’ In South Africa

  2. Reno Omokri Tackles Peter Obi Over His Criticism Of ‘New’ Presidential Jet For Tinubu

  3. Tragedy Strikes Kubwa Hotel: Sex Worker, Zara Tua Stabbed To Death By Clients

  4. VIDEO: Burna Boy’s Epic Reaction Goes Viral After He Spotted Rema In Paris

  5. Peter Obi Having Sleepless Night Over Obasanjo, Remi Tinubu’s Meeting Says Bwala

  6. General Overseer, Godfrey Arrested For Attempting to Kidnap a Fellow Bishop in Delta

  7. Tinubu's Aide, Kabir Masari Releases Official Portrait Spelling His Role in The Presidency

  8. Moment Ramaphosa of S'Africa Ignored Tinubu as He Greets Other Presidents At His Inauguration

  9. Former Chelsea Midfielder, Michael Essien's Mansions To be Auctioned Following Court Order

  10. Reactions As Nigerian Family Deported From UK After Couple Reported Each Other To Home Office


TOP MEMBERS: