orezo at 12-12-2008 03:04 PM (16 years ago) (m) Na me be 2face??? But make u give me control na... Posted: at 12-12-2008 03:04 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennycynth at 12-12-2008 03:16 PM (16 years ago) (f) Na me be 2face??? But make u give me control na...
ahaaaa na now you come na shooo  no wonder you turn ur face upside down so that we no go quick recognize you. NOTHING DEY HAPPAN but many things dey happen. abeg i no wan make e happen for my house you hear. Posted: at 12-12-2008 03:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 12-12-2008 03:19 PM (16 years ago) (m) no oh i no sure say i go invite u again oh, i don dey fear you.
you be 2face brother or cousin? which one you be make i know now
no invite am o! you see? orezo for use jibiti for you. anyway me i dey, make i come?.... Posted: at 12-12-2008 03:19 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 12-12-2008 03:23 PM (16 years ago) (m) Kenny... O.k i hear you... Things no go too happen for your house... I dey like make things happen well well for my hotel rooom... But... Kido... Which one be your own na... I no promise u sey i go carry u go see father christmas... Why u wan come tash me na... Posted: at 12-12-2008 03:23 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennycynth at 12-12-2008 03:27 PM (16 years ago) (f) no oh i no sure say i go invite u again oh, i don dey fear you.
you be 2face brother or cousin? which one you be make i know now
no invite am o! you see? orezo for use jibiti for you. anyway me i dey, make i come?....  muskido as you small like dis i dey fear ur type too, bcos as i see u so the thing wey you carry fit big pass you. so stay for ur house you hear me. SMALL BUT MIGHTY thats ur name Posted: at 12-12-2008 03:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 12-12-2008 03:32 PM (16 years ago) (m) Kenny... I don dey suspect u now... Which one be small but duncka mighty??? Habi u don weigh am b4... Kido... Talk true small... I go buy u biscuit... she don weigh am b4??? Posted: at 12-12-2008 03:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 12-12-2008 03:39 PM (16 years ago) (m) i be small boy , i no know wetin una dey talk about o. kenny no be like that o, i be good boy. in fact i dey go nitevigil this evening..... you can trust me.... Posted: at 12-12-2008 03:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 12-12-2008 03:48 PM (16 years ago) (m) Kido... Even if... Posted: at 12-12-2008 03:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 12-12-2008 04:45 PM (16 years ago) (m) Kido... Even if...
nepa take light?..... Posted: at 12-12-2008 04:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
babycross at 12-12-2008 06:30 PM (16 years ago) (f) kennycynth i no sure say any of our fellow ladies go fit survive dis bros so no even attempt to help am instead borrow one of them to reziiiii Posted: at 12-12-2008 06:30 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
ayorbamy at 16-12-2008 05:32 PM (16 years ago) (m) ayorbamy na here you find wife come. your case don bad reach like that? i weep for you :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'(
bros no mind rezi oh. i get am for fine fine girls with good house and bedroom character, infact them sabi cook well well. u no go ever regret your marriage atall. just let me know when u re serious bcos i no want anybody to break my girls heart oh. the kind eye wey i dey see you so, e bi like say you dey PLAY LIKE OKOCHA AND SUCCOR LIKE DROGBA ...baby, it aint what u think oooooooooo!
Riches...Yes! I Can Posted: at 16-12-2008 05:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennycynth at 16-12-2008 05:59 PM (16 years ago) (f) kennycynth i no sure say any of our fellow ladies go fit survive dis bros so no even attempt to help am instead borrow one of them to reziiiii
BABYCROSS abeg no carry me go near Rezi oh, i no wan wake lion for sleep. besides my girls want MAN not DOGGY you hear me Posted: at 16-12-2008 05:59 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Toks-E at 16-12-2008 06:21 PM (16 years ago) (m) rezi!!!!! where u dey..come hear somtin
2.0. Posted: at 16-12-2008 06:21 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dinho4lyf at 16-12-2008 06:37 PM (16 years ago) (m) expect many imbesils Posted: at 16-12-2008 06:37 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Toks-E at 16-12-2008 07:11 PM (16 years ago) (m) expect many imbesils
what ar u talking bout???
2.0. Posted: at 16-12-2008 07:11 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennycynth at 17-12-2008 01:21 PM (16 years ago) (f) rezi!!!!! where u dey..come hear somtin
wetin rezi go do if him hear somtin? Posted: at 17-12-2008 01:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
olachi22 at 17-12-2008 01:51 PM (16 years ago) (f) i get one fine babe . she lives with me. her name na pretty,na very pretty DOG with long hair. Posted: at 17-12-2008 01:51 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Pires07 at 17-12-2008 02:11 PM (16 years ago) (m) i get one fine babe . she lives with me. her name na pretty,na very pretty DOG with long hair.
nice recomendation. Nothing do u, s0 far d pretty xx fit play house wife role. Bros hw u check am?
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me. Posted: at 17-12-2008 02:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 17-12-2008 04:53 PM (16 years ago) (m) Reply |
lylawal at 17-12-2008 05:52 PM (16 years ago) (m) See am, like say na Yahoo boy, wen we know say na yaro boy, for ajegunle bus stop! Komot jare!!! Posted: at 17-12-2008 05:52 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |