



Posted: at | |
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: franzaction2005 on 16-06-2011 08:47 PM Na last dey carry first from where I came from my guy.Kebella look great.
| |||||
Quote from: franzaction2005 on 16-06-2011 08:47 PM Na last dey carry first from where I came from my guy.Kebella look great. na warn i go warn u ooo. AK47 Pump Action dey ready as Terminator b4 d last go come 1st. We catch dem young. KEBELLA'S DOWRY is already paid. Are u an adulterer?
| |||||
Quote from: bettynash on 16-06-2011 08:52 PM lol ![]() ![]() ![]() ![]() fine sister, u're welcome!
| |||||
How you know my guy.I'm and me na Warri I grow up.You know say Warri nu dey carry last. Reply
| |||||
Chai!!! Naia guys don erect their GREEN-WHITE-GREEN inside this girl. she don lost forever... Reply
| |||||
Chai!!! Naija guys don erect their GREEN-WHITE-GREEN inside this girl. she don lost forever... Reply
| |||||
Quote from: franzaction2005 on 16-06-2011 08:36 PM KEBELLA,your look too much. thanks ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: igbonnanna on 16-06-2011 08:37 PM Quote from: kebella on 16-06-2011 08:31 PM Quote from: igbonnanna on 16-06-2011 08:25 PM Quote from: toibeli on 15-06-2011 05:27 PM Do you mean RICH naija guys? O boy, wake up, MONEY relationship exists mostly still only in Naija. RICH or NO RICH plays no role outside Naija. People follow their instincts, emotion, respect to one another, trusts and feelings for somebody. So, wake up from hoping that money is the most important! eze igbo pls speak 4 urself bcos here we ve bunches of purey boyz ![]() Nwanyi Oma, I hale and hear u. u be sweetie nonstop! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my all in one...........early morn morn coffee ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Incognegro on 16-06-2011 08:30 PM Quote from: thowbee on 16-06-2011 08:29 PM sry..buh I kinda don't think ur totally ryt....Nigerian guys tend to be loud in some places and thats kinda catchy for some African girls and a few others.....jus saying tho...seen alot... r u kidding...its not funny to me no more...
| |||||
Quote from: igbonnanna on 16-06-2011 08:40 PM Quote from: franzaction2005 on 16-06-2011 08:36 PM KEBELLA,your look too much. O boi, comot ur eye ooo. Many fit shoot u die. U be Newbie for here oooo. All d thrown away, rejected, ex, present and current guys wey needam go just slaughter u like hausa suya. ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: franzaction2005 on 16-06-2011 08:47 PM Na last dey carry first from where I came from my guy.Kebella look great. yu lik what yu saw ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: franzaction2005 on 16-06-2011 09:01 PM How you know my guy.I'm and me na Warri I grow up.You know say Warri nu dey carry last. Exactly. Warri ke. Warri na Naija Cow milk na. We dey milk, suck and dry dem and go hausa land tanda dey answer Alhaji Alhaji. if u protest, we do as we do for Odi Local Government. We don warn u nowooooo. Stay clear, or go swim and bring fresh fish. For Kebella, .........u go dry u like Cow as usual
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kebella on 16-06-2011 09:10 PM Quote from: igbonnanna on 16-06-2011 08:40 PM Quote from: franzaction2005 on 16-06-2011 08:36 PM KEBELLA,your look too much. O boi, comot ur eye ooo. Many fit shoot u die. U be Newbie for here oooo. All d thrown away, rejected, ex, present and current guys wey needam go just slaughter u like hausa suya. ![]() ![]() ![]() ![]() I don tell u na Transformer I go INCREASE QUANTITY import dis time for dem. me no care. KEBELLA NA D BABE!!!
| |||||
Quote from: kebella on 16-06-2011 09:15 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ur secrets remain full ground. secrets untouched. dis is just prelim.
| |||||
i hope so lol b4 yu scare all my fish Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: igbonnanna on 16-06-2011 09:16 PM Quote from: kebella on 16-06-2011 09:10 PM Quote from: igbonnanna on 16-06-2011 08:40 PM Quote from: franzaction2005 on 16-06-2011 08:36 PM KEBELLA,your look too much. O boi, comot ur eye ooo. Many fit shoot u die. U be Newbie for here oooo. All d thrown away, rejected, ex, present and current guys wey needam go just slaughter u like hausa suya. ![]() ![]() ![]() ![]() I don tell u na Transformer I go INCREASE QUANTITY import dis time for dem. me no care. KEBELLA NA D BABE!!! lol-............. make dem dey hug transformer ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 15-06-2011 02:11 PM Lmao,, gal i have d same addiction point of correction... just one naija guy the last tym I checked, unless we r including Prince Dafe ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
|
Newcastle v Chelsea: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Manchester United v West Ham: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)