Who is the uglest guy on naijapals (Page 28)

Date: 12-12-2008 2:21 pm (16 years ago) | Author: sweetee sweetee
1 ... 25 26 27 [28] 29 30 31 ... 42
- Baey at 7-02-2009 06:07 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Qris on  7-02-2009 06:01 AM
Quote from: Baey on  7-02-2009 05:47 AM
Kenee

Kennee na fine boy...u show us ur pics i sure say na u
u dey vex sey i no tuk sey na u wowo pass?
Posted: at 7-02-2009 06:07 AM (16 years ago) | Newbie
Reply
- Qris at 7-02-2009 06:20 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Baey on  7-02-2009 06:07 AM
Quote from: Qris on  7-02-2009 06:01 AM
Quote from: Baey on  7-02-2009 05:47 AM
Kenee

Kennee na fine boy...u show us ur pics i sure say na u
u dey vex sey i no tuk sey na u wowo pass?

y i no o vex u see ppl like me & u,u com dey call ppl wen fine
Posted: at 7-02-2009 06:20 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Baey at 7-02-2009 06:21 AM (16 years ago)
(m)
sorry for u
Posted: at 7-02-2009 06:21 AM (16 years ago) | Newbie
Reply
- Qris at 7-02-2009 06:26 AM (16 years ago)
(m)
sorry say wetin? i no say na u b d king of d wowo i just dey assist u
Posted: at 7-02-2009 06:26 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Baey at 7-02-2009 06:43 AM (16 years ago)
(m)
Aproko manager,how the thin use affect u,FYI i dont need to put ma picture for u to grade, i am cute,cute,cute,i dont need to say am ugly so u will be happy that u'v a fellow ugly bros to share ur pain.
Posted: at 7-02-2009 06:43 AM (16 years ago) | Newbie
Reply
- chrissiebee at 7-02-2009 07:21 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: zie85er on  7-02-2009 05:54 AM
Quote from: chrissiebee on  7-02-2009 04:26 AM
I know who the uglyest one is!!! he has a wierd name!!! Undecided
   


YOU! Wat u gon do ?

Posted: at 7-02-2009 07:21 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- Tomdequola at 7-02-2009 07:33 AM (16 years ago)
(m)
watching

Posted: at 7-02-2009 07:33 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chrissiebee at 7-02-2009 07:40 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: Tomdequola on  7-02-2009 07:33 AM
watching
wat are u watching for? join the action!!!!

Posted: at 7-02-2009 07:40 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- Qris at 7-02-2009 07:41 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Baey on  7-02-2009 06:43 AM
Aproko manager,how the thin use affect u,FYI i dont need to put ma picture for u to grade, i am cute,cute,cute,i dont need to say am ugly so u will be happy that u'v a fellow ugly bros to share ur pain.


Look who is calling himself cute...lmao
Posted: at 7-02-2009 07:41 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teddybeargirl at 7-02-2009 08:01 PM (16 years ago)
(f)
see gurls make i talk my own oooo na all d guys wey no fit put thier pix here na tell ugly pass abi wetin una think uh?
Posted: at 7-02-2009 08:01 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- Toks-E at 7-02-2009 08:04 PM (16 years ago)
(m)
go sleep for one side jare

na by force to post picture?

Posted: at 7-02-2009 08:04 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- teddybeargirl at 7-02-2009 08:14 PM (16 years ago)
(f)
u wey get mind reply me like dat if u no say u no ugly post ur pix here now see u mouth
Posted: at 7-02-2009 08:14 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- Toks-E at 7-02-2009 08:25 PM (16 years ago)
(m)
i no go post


abi na by force?

Posted: at 7-02-2009 08:25 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- teddybeargirl at 7-02-2009 08:29 PM (16 years ago)
(f)
na by force ok|?!!!!!!!!!!!!!!!!!!
Posted: at 7-02-2009 08:29 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- lovinboi at 7-02-2009 08:43 PM (16 years ago)
(m)
 Grin na wahhhh 4 peps ohhh...............mak da woworiest pep talk b4 dem insult emsves finish jare.....CONFESS UR WOWORISM!!! Shocked Shocked
Posted: at 7-02-2009 08:43 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- Baey at 7-02-2009 09:06 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: teddybeargirl on  7-02-2009 08:14 PM
u wey get mind reply me like dat if u no say u no ugly post ur pix here now see u mouth
keep quiet,see person wey dey call another person wowo,is wa ooo.
Posted: at 7-02-2009 09:06 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- Tomdequola at 7-02-2009 09:10 PM (16 years ago)
(m)
u mean see fryin pan calling kettle black.

Posted: at 7-02-2009 09:10 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Baey at 7-02-2009 09:16 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Tomdequola on  7-02-2009 09:10 PM
u mean see fryin pan calling kettle black.
u get sense!
Posted: at 7-02-2009 09:16 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- baloo at 7-02-2009 09:20 PM (16 years ago)
(m)
watching....
Posted: at 7-02-2009 09:20 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blackberryPearl at 7-02-2009 09:24 PM (16 years ago)
(f)
all nijapal babes are beautiful
including me
Posted: at 7-02-2009 09:24 PM (16 years ago) | Hero
Reply
1 ... 25 26 27 [28] 29 30 31 ... 42

Featured Discussions