terryworld at 22-06-2011 11:08 AM (12 years ago) (m) Billy,a 3 year-old boy examined his testacles when taking a bath. 'mum' he asked 'Are these my brains?' 'Not Yet' she replied.
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 22-06-2011 11:08 AM (12 years ago) | Hero | |
|
Deffney at 22-06-2011 11:25 AM (12 years ago) (f) Terry Terry u dey post and gone where ur brain sef
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 22-06-2011 11:25 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
add12 at 22-06-2011 11:31 AM (12 years ago) (m) Terry Terry u dey post and gone where ur brain sef terry brain done lost. Posted: at 22-06-2011 11:31 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 22-06-2011 11:34 AM (12 years ago) (f)
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 22-06-2011 11:34 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 22-06-2011 11:41 AM (12 years ago) (m) Terry Terry u dey post and gone where ur brain sef hi forget am for one moimoi wey him eat one day
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 22-06-2011 11:41 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terryworld at 22-06-2011 11:44 AM (12 years ago) (m) Terry Terry u dey post and gone where ur brain sef hehe my brain dey 4 my head ooo
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 22-06-2011 11:44 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 22-06-2011 11:45 AM (12 years ago) (f) hehehehe he dey come
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 22-06-2011 11:45 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
just2sexy at 22-06-2011 11:47 AM (12 years ago) (m) good one bro
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 22-06-2011 11:47 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 22-06-2011 01:02 PM (12 years ago) (m) Terry Terry u dey post and gone where ur brain sef hehe my brain dey 4 my head ooo bros, i no sure ooooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 22-06-2011 01:02 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terryworld at 22-06-2011 01:18 PM (12 years ago) (m) Terry Terry u dey post and gone where ur brain sef hehe my brain dey 4 my head ooo bros, i no sure ooooo hehe d tin bin dey 4 my btw my legs but i doo carry com 4 my head
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 22-06-2011 01:18 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
terryworld at 22-06-2011 01:21 PM (12 years ago) (m) Terry Terry u dey post and gone where ur brain sef terry brain done lost. na lie,i don find am.
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 22-06-2011 01:21 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
at 22-06-2011 01:32 PM (12 years ago) I no say na pb4 ooo,but them don write this joke plenty times for naijapals joke forum Posted: at 22-06-2011 01:32 PM (12 years ago) | | |
Reply |
terryworld at 22-06-2011 01:47 PM (12 years ago) (m) see dis yeye oo. TOGOLESEsee dis yeye oo. TOGOLESE
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 22-06-2011 01:47 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
at 22-06-2011 01:53 PM (12 years ago) see dis yeye oo. TOGOLESEsee dis yeye oo. TOGOLESE
i no go sey Togolese yeye ,but only that you yeye, na only a yeye person go say whole people yeye Posted: at 22-06-2011 01:53 PM (12 years ago) | | |
Reply |
terryworld at 22-06-2011 02:14 PM (12 years ago) (m) Togolese yeye master
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 22-06-2011 02:14 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
at 22-06-2011 02:18 PM (12 years ago) haha make you answer na , but come wetin Togolese people do you? abi dem catch you where you wan thief palm wine ? Posted: at 22-06-2011 02:18 PM (12 years ago) | | |
Reply |
testicle and brain i run with my yanch Posted: at 22-06-2011 02:24 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 22-06-2011 02:42 PM (12 years ago) (m) abeg dat ur yanch dey important so if u wan run,leave d yanch 4 room and run
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 22-06-2011 02:42 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
federico at 22-06-2011 03:05 PM (12 years ago) (m) 9ice 1 Posted: at 22-06-2011 03:05 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 22-06-2011 03:10 PM (12 years ago) booo Posted: at 22-06-2011 03:10 PM (12 years ago) | | |
Reply |