wallas at 28-06-2011 03:09 PM (12 years ago) (m) poor men na dem no dey smile..cos dem borow to marry
u marry na problem u no marry na palava na wao e beta say i dey manage u like dis i dey H ooo wetin u kip 4 me naaaaaaaaaa me sef i nvr smile this afternoon just relish no dey dia? abi u wan follow me chop bolle n fish? Posted: at 28-06-2011 03:09 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Emmandazie at 28-06-2011 03:11 PM (12 years ago) (m) poor men na dem no dey smile..cos dem borow to marry
u marry na problem u no marry na palava na wao e beta say i dey manage u like dis i dey H ooo wetin u kip 4 me naaaaaaaaaa me sef i nvr smile this afternoon No tell me dat. You no smile cos you no see me? Oya I don come, show me dat special teeth Posted: at 28-06-2011 03:11 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Emmandazie at 28-06-2011 03:13 PM (12 years ago) (m) Wosa 50 go 2day? Posted: at 28-06-2011 03:13 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wallas at 28-06-2011 03:14 PM (12 years ago) (m) c dis nwa nna of a boy ooo so u don come township come knw wetin b kiss finish Posted: at 28-06-2011 03:14 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Emmandazie at 28-06-2011 03:18 PM (12 years ago) (m) Wallas, na you do so? Abi you teach me? Posted: at 28-06-2011 03:18 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wallas at 28-06-2011 03:23 PM (12 years ago) (m) bring 40L make i take write d ansa Posted: at 28-06-2011 03:23 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 28-06-2011 03:32 PM (12 years ago) (f) poor men na dem no dey smile..cos dem borow to marry
u marry na problem u no marry na palava na wao e beta say i dey manage u like dis i dey H ooo wetin u kip 4 me naaaaaaaaaa me sef i nvr smile this afternoon just relish no dey dia? abi u wan follow me chop bolle n fish? No be money i go take enter Just Relish? Just relish near me wella hia naaaaaaa.. but guy leave am oooooooooooooo Arama hold me wella come carry me go jevinik abeg
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 28-06-2011 03:32 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xena15 at 28-06-2011 03:33 PM (12 years ago) (f) On my way 2 Drumstix
D devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u! Posted: at 28-06-2011 03:33 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 28-06-2011 03:34 PM (12 years ago) (f) poor men na dem no dey smile..cos dem borow to marry
u marry na problem u no marry na palava na wao e beta say i dey manage u like dis i dey H ooo wetin u kip 4 me naaaaaaaaaa me sef i nvr smile this afternoon No tell me dat. You no smile cos you no see me? Oya I don come, show me dat special teeth lolz
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 28-06-2011 03:34 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
HOPEA23 at 28-06-2011 03:35 PM (12 years ago) (f) the reason why men don't smile that much is because he is thinking about all the money he had spent so far ...
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 28-06-2011 03:35 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 28-06-2011 03:43 PM (12 years ago) (f)
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 28-06-2011 03:43 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
After observing many weddings, I have noticed that women usually smile more than men during weddings!Is this true and why do they smile more than their husbands?
Of course that the men smile less,because only then they realize the trouble they entered in!
Live and let live! Posted: at 28-06-2011 03:47 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Me, I dey go Magrellos.............haba, na wetin self?
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 28-06-2011 03:48 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 28-06-2011 03:49 PM (12 years ago) (f) hmmmmmmmm
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 28-06-2011 03:49 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
After observing many weddings, I have noticed that women usually smile more than men during weddings!Is this true and why do they smile more than their husbands?
Of course that the men smile less,because only then they realize the trouble they entered in! .....BS, you wan cause trouble?.....No let him come see this ooo......make him no change him mind.......hehe
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 28-06-2011 03:51 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
sobeit at 28-06-2011 03:53 PM (12 years ago) (m) After observing many weddings, I have noticed that women usually smile more than men during weddings!Is this true and why do they smile more than their husbands?
Of course that the men smile less,because only then they realize the trouble they entered in! Posted: at 28-06-2011 03:53 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 28-06-2011 03:54 PM (12 years ago) (f)
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 28-06-2011 03:54 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Live and let live! Posted: at 28-06-2011 03:54 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
trolling at 28-06-2011 03:58 PM (12 years ago) (m) what's the use of having lots of money and you cant spend it on yr life partner that u cherish. Posted: at 28-06-2011 03:58 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |