





Posted: at | |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
yu can ask dk to get one for ya Reply![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: chiglamour4u on 1-07-2011 03:47 PM thank God say na 3310 i dey use Hope its not d phone i've bn looking for...
| |||||
Quote from: dirtykid on 1-07-2011 03:54 PM Quote from: Pepesy on 1-07-2011 03:46 PM Quote from: dirtykid on 1-07-2011 03:39 PM My Nokia 3310 is still the best. if it fail, i just pick am up, fix it back still dey talk, dey browse dey go. I even install Camera and downloaded NP mobile link on it. Nokia 3310.. you rock !! ![]() ![]() Still living in d past huh Which one is living in d past again ?? If you see as i pimp my Nokia 3310 sef, e go dey hungry you make i dey use am dey call you always. Phone wey be say if it fall, no matter from the height, you go just pick am up dey continue where you stop. and also is a big weapon where there is no weapon ![]() ![]() Just wonna blv ur kidding me... That fone isn't in d market anymore. Just blving u got bb buh do nt wnt 2 represent... l understand shaa
| |||||
Quote from: kebella on 1-07-2011 04:11 PM yu can ask dk to get one for ya ![]() ![]() he might buy it yeah! but give it to sophie..she done seduce my man ![]() ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 1-07-2011 04:06 PM i no get any damn BB ![]() [/quote Lemme borrow you ma 3310
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 1-07-2011 04:11 PM Quote from: chiglamour4u on 1-07-2011 03:47 PM thank God say na 3310 i dey use Hope its not d phone i've bn looking for... see dis babe ur own carry touch na ask Dk maybe he see am
| |||||
Quote from: kebella on 1-07-2011 04:00 PM Quote from: slimben on 1-07-2011 03:45 PM Quote from: kebella on 1-07-2011 03:38 PM am proud of yu too ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() long time ![]() ![]() ![]() my dear manage this one b4 1 come back
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 1-07-2011 04:13 PM Quote from: diplomatik on 1-07-2011 04:06 PM i no get any damn BB ![]() [/quote Lemme borrow you ma 3310 i go manage my man samsung ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: chiglamour4u on 1-07-2011 04:15 PM Quote from: MissyBarbie on 1-07-2011 04:11 PM Quote from: chiglamour4u on 1-07-2011 03:47 PM thank God say na 3310 i dey use Hope its not d phone i've bn looking for... see dis babe ur own carry touch na ask Dk maybe he see am Whatever...gimme back ma fone....dat fone is very important to me...so give it back
| |||||
Quote from: diplomatik on 1-07-2011 04:16 PM Quote from: MissyBarbie on 1-07-2011 04:13 PM Quote from: diplomatik on 1-07-2011 04:06 PM i no get any damn BB ![]() [/quote Lemme borrow you ma 3310 i go manage my man samsung ![]() E no get Samsung...he's using 3310 too
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !!
| |||||
@ missy he get samsung..its his other line..i go use that one Reply![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
thank God for my Nokia Torch light 1208 ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: diplomatik on 1-07-2011 04:23 PM @ missy he get samsung..its his other line..i go use that one ![]() ![]() Sweetie don't tell, she might start asking me for the other line number, since i get Nokia 3310, i no dey receive MMS again... phwee .. they wan kill me with pictures ![]() ![]() DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !!
| |||||
Quote from: dirtykid on 1-07-2011 04:26 PM Quote from: diplomatik on 1-07-2011 04:23 PM @ missy he get samsung..its his other line..i go use that one ![]() ![]() Sweetie don't tell, she might start asking me for the other line number, since i get Nokia 3310, i no dey receive MMS again... phwee .. they wan kill me with pictures ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
i love my Nokia Life tool .. noting pass Nokia..Windows/Aple dey try oo.. fcuk BB ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: diplomatik on 1-07-2011 04:27 PM Quote from: dirtykid on 1-07-2011 04:26 PM Quote from: diplomatik on 1-07-2011 04:23 PM @ missy he get samsung..its his other line..i go use that one ![]() ![]() Sweetie don't tell, she might start asking me for the other line number, since i get Nokia 3310, i no dey receive MMS again... phwee .. they wan kill me with pictures ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() No sweetie, I didn't give yet, But she just dey ask since, but now you don go expose say i get 2nd Number, i'm in for more trouble, You know i dey plan to give her fake number sef.. or better your own so any person wey call go speak to u direct ![]() ![]() ![]() DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !!
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)