poly23 at 8-07-2011 11:14 AM (13 years ago) (m) o boy this one you no dey laugh your girl dey around. Posted: at 8-07-2011 11:14 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
123Sonia at 8-07-2011 11:19 AM (13 years ago) (f) him dey pretend for iya jnr Posted: at 8-07-2011 11:19 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
50scent at 8-07-2011 11:28 AM (13 years ago) (m) 123Sonia  How are u
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 8-07-2011 11:28 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Wow. Posted: at 8-07-2011 11:42 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nice photo @ 50scent Posted: at 8-07-2011 11:43 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
123Sonia at 8-07-2011 11:45 AM (13 years ago) (f)  i dey fine Posted: at 8-07-2011 11:45 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
50scent at 8-07-2011 11:50 AM (13 years ago) (m) @HardcoreAunt, Me self sabi Hard-thing , una dey fall for me small small 123Sonia this one day of separation i don dey miss u
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 8-07-2011 11:50 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
123Sonia at 8-07-2011 11:53 AM (13 years ago) (f) 50 no miss me abeg, anytime u think of me hug iya jnr, thanks Posted: at 8-07-2011 11:53 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
frayobkk at 8-07-2011 11:54 AM (13 years ago) (m) If u ar dating a police man many advantage ar inv
Jesus replied, "What is impossible with men is possible with God." Luke 18:27 Posted: at 8-07-2011 11:54 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
50scent at 8-07-2011 11:59 AM (13 years ago) (m) Reply |
frayobkk at 8-07-2011 12:03 PM (13 years ago) (m) if u date policeman .....when he invite u over u go pay the bill if u invite him u will still pay the bill na police law be that
Jesus replied, "What is impossible with men is possible with God." Luke 18:27 Posted: at 8-07-2011 12:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
123Sonia at 8-07-2011 12:06 PM (13 years ago) (f) Abegi make i pass Posted: at 8-07-2011 12:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
frayobkk at 8-07-2011 12:09 PM (13 years ago) (m) wher u wan pass go abi police no be human abi ur hubby na police sonia lolz
Jesus replied, "What is impossible with men is possible with God." Luke 18:27 Posted: at 8-07-2011 12:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
50scent at 8-07-2011 12:11 PM (13 years ago) (m) 123Sonia
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 8-07-2011 12:11 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
123Sonia at 8-07-2011 12:13 PM (13 years ago) (f) Frayobbk firstly i was refering to 50, secondly my hubby no be police, and thirdly them be human i no complain oh Posted: at 8-07-2011 12:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
123Sonia at 8-07-2011 12:15 PM (13 years ago) (f) 50 y u dey vex Posted: at 8-07-2011 12:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
frayobkk at 8-07-2011 12:17 PM (13 years ago) (m) sonia a fit ait for that ur baby she is cute
Jesus replied, "What is impossible with men is possible with God." Luke 18:27 Posted: at 8-07-2011 12:17 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
50scent at 8-07-2011 12:24 PM (13 years ago) (m) 50 y u dey vex
Yu dont care anymore, u r the one i shld be askin
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 8-07-2011 12:24 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
123Sonia at 8-07-2011 12:25 PM (13 years ago) (f) Reply |
123Sonia at 8-07-2011 12:28 PM (13 years ago) (f) I don't want to be a home breaker pls kindly go back to ur wife KB, i'll keep on praying to God to forgive us both for our little small sin of lookery and touchery. Me and KB friends we is now Posted: at 8-07-2011 12:28 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |