What dyu think bout Teenage-Preggers-Mom????................ (Page 5)

Date: 08-07-2011 9:37 am (12 years ago) | Author: Tibs
1 2 3 4 [5] 6
- kebella at 8-07-2011 01:38 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: 123Sonia on  8-07-2011 01:34 PM
my frenemy abeg talk to ur brother oh, my baby no fitted be 3rd wife to a police man at that, inside police barrack cheeiiii! Angry Angry Angry Angry i go wound person oh Angry Angry Angry Angry

my broda tell yu sey he no sabi better thing............yu this woman aint yu tired of seducing young eligible men on this forum Huh?

Posted: at 8-07-2011 01:38 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyin at 8-07-2011 01:39 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: trolling on  8-07-2011 01:36 PM
Quote from: onyin on  8-07-2011 01:33 PM
Quote from: trolling on  8-07-2011 01:30 PM
Quote from: onyin on  8-07-2011 01:27 PM
Quote from: trolling on  8-07-2011 01:24 PM
Quote from: onyin on  8-07-2011 01:21 PM
Quote from: trolling on  8-07-2011 01:20 PM
Quote from: onyin on  8-07-2011 11:17 AM
Abortion is a sin=YES!.But wait,wat about sex?.Sex is a sin as well.for me sin is sin.I cant bring an innocent child into this world to suffer,as much as i love kids like crazy and would love to see my own kids.If I ever pregnant for sumone i dont see my future with,i will go for abortion(God forbid).May God forgive me.But seriously i'm not ready to live with guilt for the rest of my life.
So onyin if u have my baby wetin you go do?
If you say you no want am,i go comot am.
yu go comot my handsome pikin? no yu cant? yu must keep am.I gat to rub yr fat belly  Cool
well,if you marry me then i go keep am.if no marriage i go comot am Grin
lol...which cizenship yu wan make hin get, yankee or londoner?
londoner
chei! this woman wan make i fly come london, london no sweet
london sweet ooo.atleast the health care na for free unlike US
Posted: at 8-07-2011 01:39 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- onyin at 8-07-2011 01:41 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: frayobkk on  8-07-2011 01:35 PM
Onyii na ur hubby bi that?
Yep
Posted: at 8-07-2011 01:41 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- trolling at 8-07-2011 01:42 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: onyin on  8-07-2011 01:39 PM
Quote from: trolling on  8-07-2011 01:36 PM
Quote from: onyin on  8-07-2011 01:33 PM
Quote from: trolling on  8-07-2011 01:30 PM
Quote from: onyin on  8-07-2011 01:27 PM
Quote from: trolling on  8-07-2011 01:24 PM
Quote from: onyin on  8-07-2011 01:21 PM
Quote from: trolling on  8-07-2011 01:20 PM
Quote from: onyin on  8-07-2011 11:17 AM
Abortion is a sin=YES!.But wait,wat about sex?.Sex is a sin as well.for me sin is sin.I cant bring an innocent child into this world to suffer,as much as i love kids like crazy and would love to see my own kids.If I ever pregnant for sumone i dont see my future with,i will go for abortion(God forbid).May God forgive me.But seriously i'm not ready to live with guilt for the rest of my life.
So onyin if u have my baby wetin you go do?
If you say you no want am,i go comot am.
yu go comot my handsome pikin? no yu cant? yu must keep am.I gat to rub yr fat belly  Cool
well,if you marry me then i go keep am.if no marriage i go comot am Grin
lol...which cizenship yu wan make hin get, yankee or londoner?
londoner
chei! this woman wan make i fly come london, london no sweet
london sweet ooo.atleast the health care na for free unlike US
my babies wont need any goverment hand-outs, no! no! no!
Posted: at 8-07-2011 01:42 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- frayobkk at 8-07-2011 01:43 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: onyin on  8-07-2011 01:41 PM
Quote from: frayobkk on  8-07-2011 01:35 PM
Onyii na ur hubby bi that?
Yep

so u be abino abi whity

Posted: at 8-07-2011 01:43 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyin at 8-07-2011 01:46 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: trolling on  8-07-2011 01:42 PM
Quote from: onyin on  8-07-2011 01:39 PM
Quote from: trolling on  8-07-2011 01:36 PM
Quote from: onyin on  8-07-2011 01:33 PM
Quote from: trolling on  8-07-2011 01:30 PM
Quote from: onyin on  8-07-2011 01:27 PM
Quote from: trolling on  8-07-2011 01:24 PM
Quote from: onyin on  8-07-2011 01:21 PM
Quote from: trolling on  8-07-2011 01:20 PM
Quote from: onyin on  8-07-2011 11:17 AM
Abortion is a sin=YES!.But wait,wat about sex?.Sex is a sin as well.for me sin is sin.I cant bring an innocent child into this world to suffer,as much as i love kids like crazy and would love to see my own kids.If I ever pregnant for sumone i dont see my future with,i will go for abortion(God forbid).May God forgive me.But seriously i'm not ready to live with guilt for the rest of my life.
So onyin if u have my baby wetin you go do?
If you say you no want am,i go comot am.
yu go comot my handsome pikin? no yu cant? yu must keep am.I gat to rub yr fat belly  Cool
well,if you marry me then i go keep am.if no marriage i go comot am Grin
lol...which cizenship yu wan make hin get, yankee or londoner?
londoner
chei! this woman wan make i fly come london, london no sweet
london sweet ooo.atleast the health care na for free unlike US
my babies wont need any goverment hand-outs, no! no! no!
but still i think raising up a kid here in london is less expensive.
Posted: at 8-07-2011 01:46 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- 123Sonia at 8-07-2011 01:47 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: kebella on  8-07-2011 01:38 PM
Quote from: 123Sonia on  8-07-2011 01:34 PM
my frenemy abeg talk to ur brother oh, my baby no fitted be 3rd wife to a police man at that, inside police barrack cheeiiii! Angry Angry Angry Angry i go wound person oh Angry Angry Angry Angry

my broda tell yu sey he no sabi better thing............yu this woman aint yu tired of seducing young eligible men on this forum Huh?


KAIIII! WHO TELL U SAY NA ME, HIM WANT MY PIKIN AND I NO GREE Sad Sad Sad Sad CHEIII IF NO BE SAY I REPENT, I FOR Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed, WELL Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 8-07-2011 01:47 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyin at 8-07-2011 01:48 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: frayobkk on  8-07-2011 01:43 PM
Quote from: onyin on  8-07-2011 01:41 PM
Quote from: frayobkk on  8-07-2011 01:35 PM
Onyii na ur hubby bi that?
Yep

so u be abino abi whity
I'm light skinned.I'm not abino.
Posted: at 8-07-2011 01:48 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 8-07-2011 01:48 PM (12 years ago)
(f)
Passing

Posted: at 8-07-2011 01:48 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- trolling at 8-07-2011 01:50 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: frayobkk on  8-07-2011 01:43 PM
Quote from: onyin on  8-07-2011 01:41 PM
Quote from: frayobkk on  8-07-2011 01:35 PM
Onyii na ur hubby bi that?
Yep

so u be abino abi whity
frayo!, frayo!, frayo! dont let Ol' Soldier manifest himself, leave my woman alone. Sad
Posted: at 8-07-2011 01:50 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- frayobkk at 8-07-2011 01:51 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: onyin on  8-07-2011 01:48 PM
Quote from: frayobkk on  8-07-2011 01:43 PM
Quote from: onyin on  8-07-2011 01:41 PM
Quote from: frayobkk on  8-07-2011 01:35 PM
Onyii na ur hubby bi that?
Yep

so u be abino abi whity
I'm light skinned.I'm not abino.

i see u guys ar cute u still get sister wey look like you

Posted: at 8-07-2011 01:51 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyin at 8-07-2011 01:52 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: trolling on  8-07-2011 01:50 PM
Quote from: frayobkk on  8-07-2011 01:43 PM
Quote from: onyin on  8-07-2011 01:41 PM
Quote from: frayobkk on  8-07-2011 01:35 PM
Onyii na ur hubby bi that?
Yep

so u be abino abi whity
frayo!, frayo!, frayo! dont let Ol' Soldier manifest himself, leave my woman alone. Sad
awwwwwwwww Wink
Posted: at 8-07-2011 01:52 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- 123Sonia at 8-07-2011 01:53 PM (12 years ago)
(f)
Frayo u wan become 50,  abi which kain question u dey ask onyin like this, if na whity, blondy, chocolatey or blacky she be. Leave her alone
Posted: at 8-07-2011 01:53 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 8-07-2011 01:54 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: onyin on  8-07-2011 01:52 PM
Quote from: trolling on  8-07-2011 01:50 PM
Quote from: frayobkk on  8-07-2011 01:43 PM
Quote from: onyin on  8-07-2011 01:41 PM
Quote from: frayobkk on  8-07-2011 01:35 PM
Onyii na ur hubby bi that?
Yep

so u be abino abi whity
frayo!, frayo!, frayo! dont let Ol' Soldier manifest himself, leave my woman alone. Sad
awwwwwwwww Wink
am i dreaming Shocked Shocked Shocked Shocked

Posted: at 8-07-2011 01:54 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 8-07-2011 01:55 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: 123Sonia on  8-07-2011 01:53 PM
Frayo u wan become 50,  abi which kain question u dey ask onyin like this, if na whity, blondy, chocolatey or blacky she be. Leave her alone

if yu neva call 50 name put ur story no go sweet Sad

Posted: at 8-07-2011 01:55 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- frayobkk at 8-07-2011 01:56 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: 123Sonia on  8-07-2011 01:53 PM
Frayo u wan become 50,  abi which kain question u dey ask onyin like this, if na whity, blondy, chocolatey or blacky she be. Leave her alone

Sonia i cant ever be 50 am just making my day happy as for u na
na jealosy a go call this one abi na wetine give me ur pikin u no gree leave me alone u no gree

Posted: at 8-07-2011 01:56 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- trolling at 8-07-2011 01:59 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: onyin on  8-07-2011 01:46 PM
Quote from: trolling on  8-07-2011 01:42 PM
Quote from: onyin on  8-07-2011 01:39 PM
Quote from: trolling on  8-07-2011 01:36 PM
Quote from: onyin on  8-07-2011 01:33 PM
Quote from: trolling on  8-07-2011 01:30 PM
Quote from: onyin on  8-07-2011 01:27 PM
Quote from: trolling on  8-07-2011 01:24 PM
Quote from: onyin on  8-07-2011 01:21 PM
Quote from: trolling on  8-07-2011 01:20 PM
Quote from: onyin on  8-07-2011 11:17 AM
Abortion is a sin=YES!.But wait,wat about sex?.Sex is a sin as well.for me sin is sin.I cant bring an innocent child into this world to suffer,as much as i love kids like crazy and would love to see my own kids.If I ever pregnant for sumone i dont see my future with,i will go for abortion(God forbid).May God forgive me.But seriously i'm not ready to live with guilt for the rest of my life.
So onyin if u have my baby wetin you go do?
If you say you no want am,i go comot am.
yu go comot my handsome pikin? no yu cant? yu must keep am.I gat to rub yr fat belly  Cool
well,if you marry me then i go keep am.if no marriage i go comot am Grin
lol...which cizenship yu wan make hin get, yankee or londoner?
londoner
chei! this woman wan make i fly come london, london no sweet
london sweet ooo.atleast the health care na for free unlike US
my babies wont need any goverment hand-outs, no! no! no!
but still i think raising up a kid here in london is less expensive.
how i wish.. but im already established here, that is gonna take a lot of sacrifice, i cant start afresh for london  :'( :'( :'(
Posted: at 8-07-2011 01:59 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyin at 8-07-2011 02:02 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: frayobkk on  8-07-2011 01:51 PM
Quote from: onyin on  8-07-2011 01:48 PM
Quote from: frayobkk on  8-07-2011 01:43 PM
Quote from: onyin on  8-07-2011 01:41 PM
Quote from: frayobkk on  8-07-2011 01:35 PM
Onyii na ur hubby bi that?
Yep

so u be abino abi whity
I'm light skinned.I'm not abino.

i see u guys ar cute u still get sister wey look like you
thanks.yea,i  get only one sister.you dey find wife?
Posted: at 8-07-2011 02:02 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- frayobkk at 8-07-2011 02:06 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: onyin on  8-07-2011 02:02 PM
Quote from: frayobkk on  8-07-2011 01:51 PM
Quote from: onyin on  8-07-2011 01:48 PM
Quote from: frayobkk on  8-07-2011 01:43 PM
Quote from: onyin on  8-07-2011 01:41 PM
Quote from: frayobkk on  8-07-2011 01:35 PM
Onyii na ur hubby bi that?
Yep

so u be abino abi whity
I'm light skinned.I'm not abino.

i see u guys ar cute u still get sister wey look like you
thanks.yea,i  get only one sister.you dey find wife?

First of all if she be like u then a go consider yes am single and ready to mingle lolz

Posted: at 8-07-2011 02:06 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyin at 8-07-2011 02:07 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: trolling on  8-07-2011 01:59 PM
Quote from: onyin on  8-07-2011 01:46 PM
Quote from: trolling on  8-07-2011 01:42 PM
Quote from: onyin on  8-07-2011 01:39 PM
Quote from: trolling on  8-07-2011 01:36 PM
Quote from: onyin on  8-07-2011 01:33 PM
Quote from: trolling on  8-07-2011 01:30 PM
Quote from: onyin on  8-07-2011 01:27 PM
Quote from: trolling on  8-07-2011 01:24 PM
Quote from: onyin on  8-07-2011 01:21 PM
Quote from: trolling on  8-07-2011 01:20 PM
Quote from: onyin on  8-07-2011 11:17 AM
Abortion is a sin=YES!.But wait,wat about sex?.Sex is a sin as well.for me sin is sin.I cant bring an innocent child into this world to suffer,as much as i love kids like crazy and would love to see my own kids.If I ever pregnant for sumone i dont see my future with,i will go for abortion(God forbid).May God forgive me.But seriously i'm not ready to live with guilt for the rest of my life.
So onyin if u have my baby wetin you go do?
If you say you no want am,i go comot am.
yu go comot my handsome pikin? no yu cant? yu must keep am.I gat to rub yr fat belly  Cool
well,if you marry me then i go keep am.if no marriage i go comot am Grin
lol...which cizenship yu wan make hin get, yankee or londoner?
londoner
chei! this woman wan make i fly come london, london no sweet
london sweet ooo.atleast the health care na for free unlike US
my babies wont need any goverment hand-outs, no! no! no!
but still i think raising up a kid here in london is less expensive.
how i wish.. but im already established here, that is gonna take a lot of sacrifice, i cant start afresh for london  :'( :'( :'(
i feel you.i hate relocating,but i tell yoou i have lived in two countries within 8yrs outside  Nigeria.and soon i will be relocating again.its not a nice thing at all.mostly when you have to change your accent
Posted: at 8-07-2011 02:07 PM (12 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 4 [5] 6