I am my own BOSS.... (Page 2)

Date: 12-07-2011 2:39 pm (12 years ago) | Author: Usuph Akon Mustapha
1 [2] 3
- Akon01 at 14-07-2011 11:26 AM (12 years ago)
(m)
@Skypon2002: Apapa Oshodi ko, Ajegunle-Ijora ni... Grin Grin Grin,  U sef wan join Stephen for Park......Huh?
no worri, U go dey kollekt moni for d park shiaman (Stephen)..... awon Agbero.
Posted: at 14-07-2011 11:26 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- MilleniumMan at 14-07-2011 11:45 AM (12 years ago)
(m)
Funny, well @ dat moment, u were d boss.
Posted: at 14-07-2011 11:45 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Akon01 at 14-07-2011 12:38 PM (12 years ago)
(m)
U no fit.... na Hunkul Fash I go koll for U..........
d guy go fashi U komot 4 dat park..................... Grin Grin Grin Grin
Posted: at 14-07-2011 12:38 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- omoladey at 14-07-2011 02:33 PM (12 years ago)
(m)
i no fit laff abeg...anoda agbero post  Lips Sealed
Posted: at 14-07-2011 02:33 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kasiemobi at 14-07-2011 02:36 PM (12 years ago)
(m)
I go knack una akpako
Posted: at 14-07-2011 02:36 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- federico at 14-07-2011 02:45 PM (12 years ago)
(m)
nice joke
Posted: at 14-07-2011 02:45 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kasiemobi at 14-07-2011 03:07 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 14-07-2011 02:47 PM
Quote from: kasiemobi on 14-07-2011 02:36 PM
I go knack una akpako
where e dey
u wey noh get mind
i dey ur gf place, *we no dey anyfin, na only do me i do u*
Posted: at 14-07-2011 03:07 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicanorose at 14-07-2011 03:54 PM (12 years ago)
(f)
Poster what is this supposed to mean? A joke, zoke, moke, loke, yoke or roke?

Posted: at 14-07-2011 03:54 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Akon01 at 14-07-2011 05:43 PM (12 years ago)
(m)
U no ciwiors at all.............. Grin Grin Grin Grin
Posted: at 14-07-2011 05:43 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- kasiemobi at 14-07-2011 05:51 PM (12 years ago)
(m)
Steve, she no kiss me, but she carry her mouth remove something for my mouth.
Posted: at 14-07-2011 05:51 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 14-07-2011 06:08 PM (12 years ago)
(f)
I PASSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSS
Posted: at 14-07-2011 06:08 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kasiemobi at 14-07-2011 06:12 PM (12 years ago)
(m)
 Is it the ball?
Posted: at 14-07-2011 06:12 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omoladey at 14-07-2011 07:28 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on 14-07-2011 06:08 PM
I PASSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSS
shey enter ma kitchen com prepare dinner 4 me Kiss
Posted: at 14-07-2011 07:28 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 14-07-2011 08:50 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Akon01 on 14-07-2011 11:26 AM
@Skypon2002: Apapa Oshodi ko, Ajegunle-Ijora ni... Grin Grin Grin,  U sef wan join Stephen for Park......Huh?
no worri, U go dey kollekt moni for d park shiaman (Stephen)..... awon Agbero.

o boy, u really resemble agbero wey dey stay for park  Grin Grin Grin

Posted: at 14-07-2011 08:50 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 14-07-2011 08:52 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 14-07-2011 11:49 AM

Quote
@Skypon2002: Apapa Oshodi ko, Ajegunle-Ijora ni... Grin Grin Grin,  U sef wan join Stephen for Park......Huh?
no worri, U go dey kollekt moni for d park shiaman (Stephen)..... awon Agbero.

boy
we don hold ya bus oooo
come pay shap shap

no mind am.......
na so so rough him go dey drive for road
make u hold the motor well well  Grin Grin

Posted: at 14-07-2011 08:52 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 14-07-2011 09:21 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: chicanorose on 14-07-2011 03:54 PM
Poster what is this supposed to mean? A joke, zoke, moke, loke, yoke or roke?

Choose one 4 ya self

Posted: at 14-07-2011 09:21 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- mibenne at 14-07-2011 09:31 PM (12 years ago)
(f)
no meaning??///infact @poster ya score is  -1,u dey owe me one mark
Posted: at 14-07-2011 09:31 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- kasiemobi at 14-07-2011 09:36 PM (12 years ago)
(m)
Ololo
Posted: at 14-07-2011 09:36 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 14-07-2011 09:57 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: mibenne on 14-07-2011 09:31 PM
no meaning??///infact @poster ya score is  -1,u dey owe me one mark

teasha  Grin Grin

Posted: at 14-07-2011 09:57 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- deguzman at 15-07-2011 05:23 AM (12 years ago)
(m)
haha ok.
Posted: at 15-07-2011 05:23 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3