READ THIS

Date: 21-07-2011 1:18 pm (12 years ago) | Author: beautiful nice
[1] 2 3 4
- at 21-07-2011 01:18 PM (12 years ago)
(m)
THEY SAY U'RE A FOOL, NO BE ME TALK AM OOO

BUT I THINK IT IS TRUE.




Posted: at 21-07-2011 01:18 PM (12 years ago) | Upcoming
- Chiluvsky at 21-07-2011 01:34 PM (12 years ago)
(f)
Lemme get it 4 ya
Posted: at 21-07-2011 01:34 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mibenne at 21-07-2011 01:58 PM (12 years ago)
(f)
wat eva
Posted: at 21-07-2011 01:58 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- precious44 at 21-07-2011 02:12 PM (12 years ago)
(f)
Stephen why u dey sleep on duty?
Posted: at 21-07-2011 02:12 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 21-07-2011 02:13 PM (12 years ago)
(m)
posta,ur brain no go eva hold water again!

Posted: at 21-07-2011 02:13 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 21-07-2011 02:34 PM (12 years ago)
(m)
lol

Posted: at 21-07-2011 02:34 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-07-2011 06:33 PM (12 years ago)
(m)
abeg see chain make una tie this idiot.........  Angry Angry Angry Angry

Posted: at 21-07-2011 06:33 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 21-07-2011 06:39 PM (12 years ago)
(m)
Skypon na u kno d best prescription for dis poster

Posted: at 21-07-2011 06:39 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 21-07-2011 06:46 PM (12 years ago)
(m)
e neva end there oo,d idiot go break d chain oo

Posted: at 21-07-2011 06:46 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- omoladey at 21-07-2011 07:55 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 21-07-2011 06:33 PM
abeg see chain make una tie this idiot.........  Angry Angry Angry Angry

dis 1 no big reach
Posted: at 21-07-2011 07:55 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- deguzman at 22-07-2011 11:48 AM (12 years ago)
(m)
haha
Posted: at 22-07-2011 11:48 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jeffrey4u at 22-07-2011 11:24 PM (12 years ago)
(m)
test urself first na
Posted: at 22-07-2011 11:24 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 23-07-2011 01:05 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 21-07-2011 06:39 PM
Skypon na u kno d best prescription for dis poster


yea, if we use that chain tie am finish, we go com use this pako (talk-true) wipe am for head if him dey do stubborn


Posted: at 23-07-2011 01:05 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 23-07-2011 01:20 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 21-07-2011 06:46 PM
e neva end there oo,d idiot go break d chain oo


na him be say we go use this one oo

   Grin Grin Grin

Posted: at 23-07-2011 01:20 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 23-07-2011 01:24 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: omoladey on 21-07-2011 07:55 PM
Quote from: Skypon2002 on 21-07-2011 06:33 PM
abeg see chain make una tie this idiot.........  Angry Angry Angry Angry

dis 1 no big reach


if we tie am with that plenty one and ee no still reach, them we go roast the poster for fire carry am give one bingo make him chop  Grin Grin Grin

Posted: at 23-07-2011 01:24 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Frb2015 at 23-07-2011 04:13 AM (12 years ago)
(f)
is this suppose to be funny?/
Posted: at 23-07-2011 04:13 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- omoladey at 23-07-2011 10:29 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 23-07-2011 01:20 AM
Quote from: terryworld on 21-07-2011 06:46 PM
e neva end there oo,d idiot go break d chain oo


na him be say we go use this one oo

   Grin Grin Grin
better....but we gat warn stephen make him no sleep dis tyme around
Posted: at 23-07-2011 10:29 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jeffrey4u at 23-07-2011 10:44 AM (12 years ago)
(m)
lol
Posted: at 23-07-2011 10:44 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- precious44 at 23-07-2011 05:37 PM (12 years ago)
(f)
The guy don enta market already, una no go fit chain  ram again
Posted: at 23-07-2011 05:37 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- omoladey at 23-07-2011 05:58 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: precious44 on 23-07-2011 05:37 PM
The guy don enta market already, una no go fit chain  ram again
haaaa...so all d money wey we dey take buy AGBO 4 dis guy don waste be dat?
Posted: at 23-07-2011 05:58 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3 4