kasiemobi at 23-07-2011 06:10 PM (13 years ago) (m) I wan go village, i go try do something 4 the poster. Posted: at 23-07-2011 06:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 23-07-2011 11:37 PM (13 years ago) (m) better....but we gat warn stephen make him no sleep dis tyme around ok, we gop give am coffe so that him go dribnk and sleep no go catch am again
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 23-07-2011 11:37 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 23-07-2011 11:38 PM (13 years ago) (m) The guy don enta market already, una no go fit chain ram again
him don finally enter market? na him be say we go leave ram for there mak him dey patrol for market
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 23-07-2011 11:38 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 23-07-2011 11:49 PM (13 years ago) (m) The guy don enta market already, una no go fit chain ram again
haaaa...so all d money wey we dey take buy AGBO 4 dis guy don waste be dat?  that one no be problem.... as him don enter market, na there him career end...... him no go give us trouble again....
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 23-07-2011 11:49 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
jeffrey4u at 24-07-2011 03:41 PM (13 years ago) (m) Reply |
terryworld at 24-07-2011 05:08 PM (13 years ago) (m) The guy don enta market already, una no go fit chain ram again
haaaa...so all d money wey we dey take buy AGBO 4 dis guy don waste be dat? hahaha my money we i take buy d AGBO don go be dat ooo. Make una no worry,him mad union go soon catch am
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 24-07-2011 05:08 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
omoladey at 24-07-2011 08:33 PM (13 years ago) (m) Reply |
Omilim at 24-07-2011 08:35 PM (13 years ago) (f) malabishing Posted: at 24-07-2011 08:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 24-07-2011 08:48 PM (13 years ago) (m) malabishing
meaning??
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 24-07-2011 08:48 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 24-07-2011 08:50 PM (13 years ago) (m) The guy don enta market already, una no go fit chain ram again
haaaa...so all d money wey we dey take buy AGBO 4 dis guy don waste be dat? hahaha my money we i take buy d AGBO don go be dat ooo. Make una no worry,him mad union go soon catch am  me nko wey buy chain for ram?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 24-07-2011 08:50 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kasiemobi at 25-07-2011 05:33 AM (13 years ago) (m) U fit use ram hang ur neck, nofin go hapen 2 u. Posted: at 25-07-2011 05:33 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nickyvil at 25-07-2011 08:05 AM (13 years ago) (m) hahaha abeg chain am wel wel ooo Posted: at 25-07-2011 08:05 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 27-07-2011 02:01 AM (13 years ago) (m) The guy don enta market already, una no go fit chain ram again
haaaa...so all d money wey we dey take buy AGBO 4 dis guy don waste be dat? hahaha my money we i take buy d AGBO don go be dat ooo. Make una no worry,him mad union go soon catch am  me nko wey buy chain for ram? ur own no be loss jare! U fit kip d chain so dat wen u go craze lyk am,d chain go serve its purpose
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 27-07-2011 02:01 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 28-07-2011 03:03 PM (13 years ago) (m) U fit use ram hang ur neck, nofin go hapen 2 u.
no, i go keep the chain for u and terry, so that if una two kolo, the chain go serve him purpose
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 28-07-2011 03:03 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 28-07-2011 03:04 PM (13 years ago) (m) hahaha abeg chain am wel wel ooo
chain who? abi u bring mad man com here?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 28-07-2011 03:04 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 28-07-2011 03:06 PM (13 years ago) (m) The guy don enta market already, una no go fit chain ram again
haaaa...so all d money wey we dey take buy AGBO 4 dis guy don waste be dat? hahaha my money we i take buy d AGBO don go be dat ooo. Make una no worry,him mad union go soon catch am  me nko wey buy chain for ram? ur own no be loss jare! U fit kip d chain so dat wen u go craze lyk am,d chain go serve its purpose  no wahala, if u com first me mad, we go use am on u
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 28-07-2011 03:06 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
jeffrey4u at 31-07-2011 04:11 PM (13 years ago) (m) lol Posted: at 31-07-2011 04:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 31-07-2011 09:16 PM (13 years ago) (m) abi no be so?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 31-07-2011 09:16 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
jeffrey4u at 1-08-2011 12:02 AM (13 years ago) (m) Reply |
Skypon2002 at 1-08-2011 01:59 AM (13 years ago) (m)
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 1-08-2011 01:59 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |