MAD MEN (Page 4)

Date: 21-07-2011 5:47 pm (12 years ago) | Author: njoku udochukwu
1 2 3 [4]
- Skypon2002 at 29-07-2011 09:56 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: jeffrey4u on 28-07-2011 09:18 PM
u dey dream

who dey dream?
ee be like say u want make i use u do topic abi?  Angry Angry Angry

Posted: at 29-07-2011 09:56 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 29-07-2011 09:57 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: kasiemobi on 28-07-2011 09:25 PM
Sky, carry dis ur agbero wahala comot 4 hia. Make una go look 4 wia una go do offload

na me u dey call agboro?
u never see anything... when u see anything, na that time u go see something..... Angry Angry Angry

Posted: at 29-07-2011 09:57 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jeffrey4u at 29-07-2011 10:05 PM (12 years ago)
(m)
lol
Posted: at 29-07-2011 10:05 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 30-07-2011 12:47 PM (12 years ago)
(m)
 Grin Grin

Posted: at 30-07-2011 12:47 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jeffrey4u at 30-07-2011 07:06 PM (12 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 30-07-2011 07:06 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 31-07-2011 08:40 PM (12 years ago)
(m)
 Angry Angry Angry

Posted: at 31-07-2011 08:40 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 31-07-2011 08:57 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 29-07-2011 09:57 AM
Quote from: kasiemobi on 28-07-2011 09:25 PM
Sky, carry dis ur agbero wahala comot 4 hia. Make una go look 4 wia una go do offload

na me u dey call agboro?
u never see anything... when u see anything, na that time u go see something..... Angry Angry Angry

I don tell u make we chain dis guy,,,,,,,,,,,u say make him dey eat our dustbin for us
One day he go bite person

Posted: at 31-07-2011 08:57 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 31-07-2011 11:12 PM (12 years ago)
(m)
omo, yesterday wey u commot, him wan bite person nah!
na him i com gather boys, them give am mass beating......
see the pics nah
them for kill ram, but i say make them pity ram......

Posted: at 31-07-2011 11:12 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jeffrey4u at 1-08-2011 01:33 AM (12 years ago)
(m)
u did all that to Jossy
eyaa
Posted: at 1-08-2011 01:33 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 1-08-2011 02:09 AM (12 years ago)
(m)
 Angry Angry Angry
my friend! no be jossy them beat oooooo
na kasiemobi be that.... Angry Angry

Posted: at 1-08-2011 02:09 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 1-08-2011 02:48 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: jeffrey4u on  1-08-2011 01:33 AM
u did all that to Jossy
eyaa

Dis Robot wey do any hw Angry,,,,,,,,,,,,,u kno say if disconnect one wire 4 ya head u no go work again
Y be say human being dey talk,,,,,,,,,,,,,u wey be Robot go dey interrupt Huh?
Take ya timeooooo

Posted: at 1-08-2011 02:48 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 1-08-2011 09:23 PM (12 years ago)
(m)
no mind ram
him own na small case.......
just disconnect one wire,
him go dey misbehave..............finish!

Posted: at 1-08-2011 09:23 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kasiemobi at 1-08-2011 10:15 PM (12 years ago)
(m)
Ooh, see wia mad people dey form gang. D only weapon i get 4 u people na cane, atleast, d time i flog one person, nor be person go tell una na casket i dey carve b4 i enta hia.
Posted: at 1-08-2011 10:15 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 2-08-2011 12:41 AM (12 years ago)
(m)
Dats very good,,,,,I hope say u don do d one wey dem go take bury u

Posted: at 2-08-2011 12:41 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- jeffrey4u at 2-08-2011 12:51 AM (12 years ago)
(m)
hehehe
Posted: at 2-08-2011 12:51 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- deguzman at 3-08-2011 07:45 AM (12 years ago)
(m)
 Shocked
Posted: at 3-08-2011 07:45 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sandra-marbel at 3-08-2011 08:34 AM (12 years ago)
(f)
where's that poster?? u need serious whooping 4 ur ugly, black, dirty ASS.... Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry
Posted: at 3-08-2011 08:34 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- giftmurphy at 3-08-2011 05:57 PM (12 years ago)
(f)
m out
Posted: at 3-08-2011 05:57 PM (12 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 [4]