mydicksweet at 24-07-2011 04:31 PM (13 years ago) (m)
I don show i don show for real,for those of you wey dey wonder why i no dey come online again, Nothing much oh,na London i travel go find Oyibo wey go fit buy Naija better moni lol, Since our greedy,ungreatful,heartless and selfish leaders no wan help us out and give us happiness abi i no try?
Post Reply
Posted: at 24-07-2011 04:31 PM (13 years ago) | Hero
U no well Welcome back Posted: at 24-07-2011 07:19 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply kebella at 24-07-2011 08:28 PM (13 years ago) (f)
missed yu a bunch sugar
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 24-07-2011 08:28 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
Report to ma office 4 interrogation
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 24-07-2011 08:46 PM (13 years ago) | Hero
Reply kebella at 24-07-2011 08:54 PM (13 years ago) (f)
lol ......what for
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 24-07-2011 08:54 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply Omilim at 24-07-2011 09:05 PM (13 years ago) (f)
Posted: at 24-07-2011 09:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
lol ......what for
To explain y he went out of service
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 24-07-2011 09:08 PM (13 years ago) | Hero
Reply justceetah at 24-07-2011 09:11 PM (13 years ago) (m)
guy where you run go since
Friends determined by distance are no friends at all
Posted: at 24-07-2011 09:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply betty55 at 24-07-2011 09:16 PM (13 years ago) (f)
what about media man l no dey am for sometime now.
Posted: at 24-07-2011 09:16 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply Enviberry at 24-07-2011 09:35 PM (13 years ago) (f)
who??
Posted: at 24-07-2011 09:35 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
:-*thanks fly babe whats up?how is Amos doing hehe
Posted: at 24-07-2011 10:36 PM (13 years ago) | Hero
Reply
Aww my sweetness,am back for u
Posted: at 24-07-2011 10:37 PM (13 years ago) | Hero
Reply
@Jossy email me ur office add maybe i fit come along with some
Posted: at 24-07-2011 10:39 PM (13 years ago) | Hero
Reply
You dey ask me,u no read watin i write there?i say i travel go find good oyibo wey go buy naija beta moni lol abi i no try?
Posted: at 24-07-2011 10:41 PM (13 years ago) | Hero
Reply
Na bcs he dey for prison for one ashewo house na him make u no dey see am again,no ask me for the add bcs i no go give u
Posted: at 24-07-2011 10:43 PM (13 years ago) | Hero
Reply
:-*thanks fly babe whats up?how is Amos doing hehe
We fine jare,thx. Posted: at 25-07-2011 08:27 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
Reply biolasexy at 25-07-2011 11:44 AM (13 years ago) (f)
welcome o but i dont know you
Posted: at 25-07-2011 11:44 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
Reply biolasexy at 25-07-2011 11:52 AM (13 years ago) (f)
thx sis
Posted: at 25-07-2011 11:52 AM (13 years ago) | Newbie
Reply