mallorca at 26-07-2011 01:50 PM (12 years ago) (m) Playing safe is the best confirmatory test anyone could ask for
if so how can i play safe? if u are not married ...............zip up !!! if u are married ...................be faithful to ur partner !! what of if my so fcuking are not faitful wi me nko?
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 26-07-2011 01:50 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
onyiis at 26-07-2011 01:51 PM (12 years ago) (f) Playing safe is the best confirmatory test anyone could ask for
if so how can i play safe? wear ur boot ∂ŋd shin guard lolz but some of them can get of in the field during a match
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 26-07-2011 01:51 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
xter at 26-07-2011 01:52 PM (12 years ago) (m) If u get hiv u go die, if u no get am u go still die
bros na one tin dey kill man...all die na die no mind dem jare, I still dey find person wey go say make I no kpansh
Here comes d Great King Xtervaganza Posted: at 26-07-2011 01:52 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
onyiis at 26-07-2011 01:52 PM (12 years ago) (f) Playing safe is the best confirmatory test anyone could ask for
if so how can i play safe? if u are not married ...............zip up !!! if u are married ...................be faithful to ur partner !! what of if my so fcuking are not faitful wi me nko? that is why i used the word "partner" ...........;it applies to both gender
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 26-07-2011 01:52 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
mallorca at 26-07-2011 01:53 PM (12 years ago) (m) Playing safe is the best confirmatory test anyone could ask for
if so how can i play safe? wear ur boot ∂ŋd shin guard i dey use double shin guard n stord boot if i wan play
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 26-07-2011 01:53 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
onyiis at 26-07-2011 01:54 PM (12 years ago) (f) If u get hiv u go die, if u no get am u go still die
bros na one tin dey kill man...all die na die no mind dem jare, I still dey find person wey go say make I no kpansh u stil dey find when i don talk am already
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 26-07-2011 01:54 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
onyiis at 26-07-2011 01:55 PM (12 years ago) (f) If u get hiv u go die, if u no get am u go still die
bros na one tin dey kill man...all die na die no mind dem jare, I still dey find person wey go say make I no kpansh u stil dey find when i don talk am already the only 100% safety is chastity
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 26-07-2011 01:55 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
interpo77 at 26-07-2011 01:57 PM (12 years ago) (m) Playing safe is the best confirmatory test anyone could ask for
if so how can i play safe? , do it with one partner,marry and avoid huckers,avoid used strenge, wear unisef condom Posted: at 26-07-2011 01:57 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 26-07-2011 01:58 PM (12 years ago) (m) If u get hiv u go die, if u no get am u go still die
bros na one tin dey kill man...all die na die no mind dem jare, I still dey find person wey go say make I no kpansh u stil dey find when i don talk am already abeg no wake sleepin Lion o
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 26-07-2011 01:58 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
onyiis at 26-07-2011 01:59 PM (12 years ago) (f) he"heheheheeeeeeeeeeeeeeeeeeeee !!!
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 26-07-2011 01:59 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
xter at 26-07-2011 01:59 PM (12 years ago) (m) If u get hiv u go die, if u no get am u go still die
heheheheheeeeeeeeeeeeeeeee !!! death is a necessary end but the nature sometimes matters I'm happy u said 'nature'. U know d problem we have is not d nature but our inventions According to nature, u have a right to kpansh as u like without fear of disease or aids. let's go back to d earlymen days, they don't have to toast/woo, all they do is see a lady, pull hΣr by hΣr ear inside a cave ∂ŋd have sex with her(whether ∫hƐ likes it or not ). I think ppl from those times are better, they enjoyed nature more than we do. All we have here now is fake. Plastic boobs ∂ŋd arse
Here comes d Great King Xtervaganza Posted: at 26-07-2011 01:59 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 26-07-2011 02:00 PM (12 years ago) (m) Playing safe is the best confirmatory test anyone could ask for
if so how can i play safe? , do it with one partner,marry and avoid huckers,avoid used strenge, wear unisef condom b4 i go apply all dis ur Dogma..d tin go don tire me to do sef
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 26-07-2011 02:00 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 26-07-2011 02:02 PM (12 years ago) (m) Playing safe is the best confirmatory test anyone could ask for
if so how can i play safe? wear ur boot ∂ŋd shin guard i dey use double shin guard n stord boot if i wan play dat na y I like.....if hiv come sef u go boot am away like lampard :Ddat na y I like.....if hiv come sef u go boot am away like lampard
Here comes d Great King Xtervaganza Posted: at 26-07-2011 02:02 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 26-07-2011 02:05 PM (12 years ago) (m) Playing safe is the best confirmatory test anyone could ask for
if so how can i play safe? wear ur boot ∂ŋd shin guard lolz but some of them can get of in the field during a match no yawa, for my area we dey play ball barefoot
Here comes d Great King Xtervaganza Posted: at 26-07-2011 02:05 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 26-07-2011 02:05 PM (12 years ago) (m) Playing safe is the best confirmatory test anyone could ask for
if so how can i play safe? wear ur boot ∂ŋd shin guard i dey use double shin guard n stord boot if i wan play dat na y I like.....if hiv come sef u go boot am away like lampard :Ddat na y I like.....if hiv come sef u go boot am away like lampard
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 26-07-2011 02:05 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 26-07-2011 02:08 PM (12 years ago) (m) If u get hiv u go die, if u no get am u go still die
heheheheheeeeeeeeeeeeeeeee !!! death is a necessary end but the nature sometimes matters I'm happy u said 'nature'. U know d problem we have is not d nature but our inventions According to nature, u have a right to kpansh as u like without fear of disease or aids. let's go back to d earlymen days, they don't have to toast/woo, all they do is see a lady, pull hΣr by hΣr ear inside a cave ∂ŋd have sex with her(whether ∫hƐ likes it or not ). I think ppl from those times are better, they enjoyed nature more than we do. All we have here now is fake. Plastic boobs ∂ŋd arse sometimes i dey envy our geat granny dem...na dem realy enjoy nature
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 26-07-2011 02:08 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 26-07-2011 02:09 PM (12 years ago) (m) If u get hiv u go die, if u no get am u go still die
bros na one tin dey kill man...all die na die no mind dem jare, I still dey find person wey go say make I no kpansh u stil dey find when i don talk am already the only 100% safety is chastity I'm happy u knw dats not possible for me
Here comes d Great King Xtervaganza Posted: at 26-07-2011 02:09 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 26-07-2011 02:16 PM (12 years ago) (m) If u get hiv u go die, if u no get am u go still die
heheheheheeeeeeeeeeeeeeeee !!! death is a necessary end but the nature sometimes matters I'm happy u said 'nature'. U know d problem we have is not d nature but our inventions According to nature, u have a right to kpansh as u like without fear of disease or aids. let's go back to d earlymen days, they don't have to toast/woo, all they do is see a lady, pull hΣr by hΣr ear inside a cave ∂ŋd have sex with her(whether ∫hƐ likes it or not ). I think ppl from those times are better, they enjoyed nature more than we do. All we have here now is fake. Plastic boobs ∂ŋd arse sometimes i dey envy our geat granny dem...na dem realy enjoy nature na true u talk ooo......shey u no dey notice one thing bros, girls no dey like to move close to where fire or heat dey, cos their silicon boobs ∂ŋd ass go melt for fire
Here comes d Great King Xtervaganza Posted: at 26-07-2011 02:16 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 26-07-2011 02:21 PM (12 years ago) (m) If u get hiv u go die, if u no get am u go still die
heheheheheeeeeeeeeeeeeeeee !!! death is a necessary end but the nature sometimes matters I'm happy u said 'nature'. U know d problem we have is not d nature but our inventions According to nature, u have a right to kpansh as u like without fear of disease or aids. let's go back to d earlymen days, they don't have to toast/woo, all they do is see a lady, pull hΣr by hΣr ear inside a cave ∂ŋd have sex with her(whether ∫hƐ likes it or not ). I think ppl from those times are better, they enjoyed nature more than we do. All we have here now is fake. Plastic boobs ∂ŋd arse sometimes i dey envy our geat granny dem...na dem realy enjoy nature na true u talk ooo......shey u no dey notice one thing bros, girls no dey like to move close to where fire or heat dey, cos their silicon boobs ∂ŋd ass go melt for fire hahahahahahahahahahahahahahahaha u go kill person 4 here one day ....my ribs dey pain me o
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 26-07-2011 02:21 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
onyiis at 26-07-2011 02:26 PM (12 years ago) (f) If u get hiv u go die, if u no get am u go still die
heheheheheeeeeeeeeeeeeeeee !!! death is a necessary end but the nature sometimes matters I'm happy u said 'nature'. U know d problem we have is not d nature but our inventions According to nature, u have a right to kpansh as u like without fear of disease or aids. let's go back to d earlymen days, they don't have to toast/woo, all they do is see a lady, pull hΣr by hΣr ear inside a cave ∂ŋd have sex with her(whether ∫hƐ likes it or not ). I think ppl from those times are better, they enjoyed nature more than we do. All we have here now is fake. Plastic boobs ∂ŋd arse lolz ...........;doing it the primitive way(animal method)
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 26-07-2011 02:26 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |