EXPOSED: The HOT Teenage Mistress Of Benue State Governor (Buys Her New Mansion) (Page 6)

Date: 28-07-2011 11:55 pm (12 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 11
- gloryjojo at 29-07-2011 01:01 PM (12 years ago)
(f)
WHY SHOULD,I MEET WITH HIS MISTRESS,I HAVE A MESSAGE FOR HIM.YOU DEY STEAL STATE DE MONEY HE DEY SWEET U ABI WEY DE MASSE GO DEY ASK DE DIS SMALL TINGS WEY U DEY SEE SO GO DON GO FAR DEM NA ONY U GO GO SIT DOWN FOR J OFCAUSE U NO WEY TINHG DAT J:::::::::::::: MEAN LOL
Posted: at 29-07-2011 01:01 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- slimben at 29-07-2011 01:22 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: xena15 on 28-07-2011 11:57 PM
Interesting!
   whats up big d two days Kiss Kiss Kiss
Posted: at 29-07-2011 01:22 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- slimben at 29-07-2011 01:23 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: HOPEA23 on 29-07-2011 12:28 AM
i need mr governor too...any help or link for me to find him..
                      bad girl  Grin Grin Grin
Posted: at 29-07-2011 01:23 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- cubay22 at 29-07-2011 01:25 PM (12 years ago)
(m)
Bt if i may ask..who is complaining..?
Posted: at 29-07-2011 01:25 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- interpo77 at 29-07-2011 01:45 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: badbilly on 29-07-2011 12:49 PM
pls people allow d girl to eat d fruit of her labour
Grin Grin Grin Shocked, i dey laugh u, which fruit of labour is that
Posted: at 29-07-2011 01:45 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- interpo77 at 29-07-2011 01:46 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: gloryjojo on 29-07-2011 01:01 PM
WHY SHOULD,I MEET WITH HIS MISTRESS,I HAVE A MESSAGE FOR HIM.YOU DEY STEAL STATE DE MONEY HE DEY SWEET U ABI WEY DE MASSE GO DEY ASK DE DIS SMALL TINGS WEY U DEY SEE SO GO DON GO FAR DEM NA ONY U GO GO SIT DOWN FOR J OFCAUSE U NO WEY TINHG DAT J:::::::::::::: MEAN LOL
i still dey read, pls ma glasses
Posted: at 29-07-2011 01:46 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Ann4Best at 29-07-2011 01:54 PM (12 years ago)
(f)
wonderful Undecided
Posted: at 29-07-2011 01:54 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- toibeli at 29-07-2011 02:23 PM (12 years ago)
(m)
The governors get away with these behaviors because there is no real accountability in Nigeria
Posted: at 29-07-2011 02:23 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mimibre at 29-07-2011 02:35 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: interpo77 on 29-07-2011 01:46 PM
Quote from: gloryjojo on 29-07-2011 01:01 PM
WHY SHOULD,I MEET WITH HIS MISTRESS,I HAVE A MESSAGE FOR HIM.YOU DEY STEAL STATE DE MONEY HE DEY SWEET U ABI WEY DE MASSE GO DEY ASK DE DIS SMALL TINGS WEY U DEY SEE SO GO DON GO FAR DEM NA ONY U GO GO SIT DOWN FOR J OFCAUSE U NO WEY TINHG DAT J:::::::::::::: MEAN LOL
i still dey read, pls ma glasses
hahahaha! Grin Grin  hehehe! U no say u be bad pikin. hehe! U no mercy am at al. Pls mercy! Hahahaha!
Posted: at 29-07-2011 02:35 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- GoonishME at 29-07-2011 02:37 PM (12 years ago)
(m)
Na today? Most of your lashing out @ the Gov, if you are the one on his seat, you will do more than that. Stop stereo-typing.. None of the picture even show them together. How ridiculous.
Posted: at 29-07-2011 02:37 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Adikpe at 29-07-2011 02:52 PM (12 years ago)
(m)
See this old man, he no wan leave small small girls for young guys, wasting our money for small girls.
Posted: at 29-07-2011 02:52 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sunnychizo at 29-07-2011 03:14 PM (12 years ago)
(m)
If you dont like it go and jump inside Bar Beach, its not enough to come here and show your bad jealousy. Did he steal your money, did Shidoo complain that she is missing anything. Abeg wakapass jo
Posted: at 29-07-2011 03:14 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Teganto at 29-07-2011 03:48 PM (12 years ago)
(m)
d gurl don hammer nd d man don manya. Wtf

lol

next
Posted: at 29-07-2011 03:48 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- PHINO at 29-07-2011 03:51 PM (12 years ago)
(m)
I THINK SHE IS SO SEXY,I WILL GRAB HER FROM MR GOVERNOR
Posted: at 29-07-2011 03:51 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- PHINO at 29-07-2011 03:52 PM (12 years ago)
(m)
MAYBE HE IS SPENDING HIS MONEY,DO NOT ACT LIKE HE IS SPENDING PUBLIC FUND
Posted: at 29-07-2011 03:52 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Ifodia at 29-07-2011 04:03 PM (12 years ago)
(m)
Is her time let her enjoy herself why it last.
Posted: at 29-07-2011 04:03 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- chicanorose at 29-07-2011 04:13 PM (12 years ago)
(f)
Odinma

Posted: at 29-07-2011 04:13 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 50scent at 29-07-2011 04:16 PM (12 years ago)
(m)
chicanorose  Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 29-07-2011 04:16 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ashimah at 29-07-2011 04:16 PM (12 years ago)
(f)
AM ALSO AVAILABLE PLEASE MR. GOVERNOR.  BAD BELLE PIPPO MAKE UNA LEAVE DEM ALONE NA D GIRL BANANA NA HIM RIPE SO LEAVE MONKEY MAKE HE CHOP AM.........................................................................
Posted: at 29-07-2011 04:16 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- chicanorose at 29-07-2011 04:18 PM (12 years ago)
(f)
Abeg make una free her make she enjoy while offer lasts. Lol

Posted: at 29-07-2011 04:18 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 11

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Holy Spirit Always Gives Me Lotto Number Whenever We Don't Have Anything To Eat -Efotete Family

  2. 70 Passengers Found Vomiting Bug During Flight From Mauritius To Frankfurt

  3. I'm Open To Dating WOMEN - Khloe Kardashian Announces

  4. Nigeria Man Narrates How His Dad Impregnated His Ex-girlfriend And Took Her Out Of The Country

  5. “Something Foul Is Going On” – Very Dark Man Reveals Update On Nickie Dabarbie’s Whereabouts

  6. Nasboi Opens Up On Why He Thought Sydney Talker Was A Yahoo Boy

  7. Arsenal v Bournemouth: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats

  8. Manchester City v Wolves: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats


THIS WEEK
  1. Stop Lagos-Calabar Highway Project - Obi Tells Tinubu As Demolition of Landmark Centre Begins

  2. "Stop Inciting Igbos Against Tinubu Govt" – Umahi Slams Peter Obi

  3. FRESH: Nollywood Lovers, IK Ogbonna & Ini Edo Reportedly Engaged

  4. MAY 1st; Peter Obi Celebrates Nigerian Workers, Sends Message

  5. Peter Obi Reacts To The Deaths Of 35 Nigerians In Horrific Kogi, Enugu Road Clashes

  6. “Wizkid Undergoing Mental Illness, No Longer Together With Jada – Isaac Fayose Reveals

  7. Watch As Lions Have S3x On Top Of Safari Truck Full Of People

  8. How A Nigerian Woman Loses Her Marketing Job For Failing to Meet N300m Monthly Target

  9. Lagos Gov Sanwo Olu Appoints Wasiu Ayinde's Daughter, Basirat As SSA To Gov On Tourism

  10. Kenya Gets First Female Air Force Commander, Major General Fatuma Gaiti Ahmed


TOP MEMBERS: