Posted: at | |
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Graduates without Job. See them (terry and stephen). Something needs to be done about this our economy ReplyIf you don't like me, 1. Take a map, 2. Get a car (even if na borrow), 3. Drive to HELL!. Have a nice trip. ✔
| |||||
lol.look at this one .dnt u see that i have applied 4 d job but we are yet to discuss hw much he would be paying me ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 4-09-2011 08:52 PM hehehe ijiot, u no dey work today? hunger go kill u oooooooooo hunger no dey for ma dictionary my men are alwayz working for me 247 and I pay dem wella so I dnt kno anything about hunger Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
ok u think say hunger na wetin person go carry play? dey there dey shout say u get pple wey dey work 4 u ..........who no know say na barrow u dey push? ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
![]()
| |||||
lol Reply
| |||||
i no sure say u don chop today cos dat smile na to deceive us say u don chop ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Had i known most of em in here are hunger people, get ur ass off back off ReplyRELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU ![]() ![]()
| |||||
![]()
| |||||
50 came to know if we had left overs for him cos he hasn't eating for a while now ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
no,my dogs must eat first b4 giving him.................................jossy come eat first b4 50 go eat ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 5-09-2011 09:01 AM ok u think say hunger na wetin person go carry play? dey there dey shout say u get pple wey dey work 4 u ..........who no know say na barrow u dey push? jealousy dey worry u ......... sidon dia dey look make hunger redesign u........ no go work.......u lazy for every thing except to talk Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
passing Replypositive thinking always leads to positive result
| |||||
passing Replypositive thinking always leads to positive result
| |||||
jossy ok nah.................na wen hunger go kill u,naijapals members esp from joke forum go contribute #15 each come condolence visit ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Terry I hope say u no go take ya winch come kill me den u go say na hunger....I don dey suspect u ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
i no know wetin b winch nah...............e beta make u go eat cos u 2 suffer 2day,abeg u don try........my pple abi person wey push 85 bags of rice no try? ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
passing Reply
| |||||
ok ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)