Guys my papa and mama quarrel dis nite, and my papa com dey high him go beat my mama. Na im my come tear ram slap, wetin comot 4 my papa mouth na, "yes, this slap will be enough 4 u". So, i come open dia room enta....my papa come still d shout....."i'll slap u again". Na im my mama vex tear ram anoda slap in my front, wetin my papa shout dis time na," if not that i had slapped u b4, i'd have torn u into".
Posted: at 31-07-2011 12:26 AM (13 years ago) | Gistmaniac
jossy4reall at 31-07-2011 02:05 PM (13 years ago) (m)
hmm I no fit shout
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 31-07-2011 02:05 PM (13 years ago) | Hero
Poster, So u mean say your mama dey wose you Papa too much! Sorry u hear e go better. But tell the man say i wan introduce am to a man wey dey work for Lever brothers so that e go gather enough Lever to use withstand your mama bashing. Sorry u hear. E go beta
Posted: at 1-08-2011 10:25 AM (13 years ago) | Upcoming