ASSES (Page 2)

Date: 24-12-2008 3:45 pm (15 years ago) | Author: Mariama Jasmine Mohammed
1 [2] 3
- segxi at 28-12-2008 05:01 PM (15 years ago)
(m)
na ur chicken b that
Posted: at 28-12-2008 05:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 28-12-2008 05:05 PM (15 years ago)
(m)
Yes oooh... d one i be buy for una...
Posted: at 28-12-2008 05:05 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 28-12-2008 05:09 PM (15 years ago)
(m)
only one, u know try o
Posted: at 28-12-2008 05:09 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- habzee at 28-12-2008 08:48 PM (15 years ago)
(m)
She's got aperfect one...no wonder she came up with such rhymes.
Posted: at 28-12-2008 08:48 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 29-12-2008 06:33 PM (15 years ago)
(m)
Which ryhmes... Person talk sey na yansh u dey live u dey sey she ryhmes... O boy apply ooh...
Posted: at 29-12-2008 06:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 29-12-2008 07:23 PM (15 years ago)
(m)
U bin think say e get sense b4 ?
Posted: at 29-12-2008 07:23 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 29-12-2008 08:14 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: orezo on 28-12-2008 04:47 PM
Segxi...So u know her... No wonder u dey form sey u no like her yansh...


Rezi... Make she show us na... Abi u go lie sey u no go like look???
na only small i go look. i no go look too much
Posted: at 29-12-2008 08:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femaadinho at 29-12-2008 08:17 PM (15 years ago)
(m)
i go look plenty
Posted: at 29-12-2008 08:17 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 29-12-2008 08:18 PM (15 years ago)
(m)
Okay make i go call her come
Posted: at 29-12-2008 08:18 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femaadinho at 29-12-2008 08:40 PM (15 years ago)
(m)
abeg do quick
Posted: at 29-12-2008 08:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 29-12-2008 08:57 PM (15 years ago)
(m)
no worry she dey come
Posted: at 29-12-2008 08:57 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 29-12-2008 09:55 PM (15 years ago)
(m)
do quick. my body don dey hot
Posted: at 29-12-2008 09:55 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 30-12-2008 05:43 PM (15 years ago)
(m)
O boy make una cool down make i look wetin i dey look first... No worry if she don wear her cloth i go tell her make she show una small...
Posted: at 30-12-2008 05:43 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 30-12-2008 05:54 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 29-12-2008 09:55 PM
do quick. my body don dey hot

small small oohhh.....no explode 4 here ohh.. Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 30-12-2008 05:54 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- maffrodisiac at 5-02-2009 06:48 PM (15 years ago)
(f)
Shuo, na my nyansh una take do topic of discussion? Na wah oh! Where I been dey sef wey I no answer una? Anyway sha, make una line up. Na per as u view.
Posted: at 5-02-2009 06:48 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 6-02-2009 01:10 PM (15 years ago)
(m)
na me go dey front front sha oh. bcos na me 1st come.
Posted: at 6-02-2009 01:10 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 6-02-2009 01:25 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on  6-02-2009 01:10 PM
na me go dey front front sha oh. bcos na me 1st come.


na lie . na me dey here since dawn jare... i dey confuse o.. there is more than 1 person there o. which pesin y**sh we wan view? this wan na problem na....
Posted: at 6-02-2009 01:25 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 6-02-2009 04:58 PM (15 years ago)
(m)
she no need to show me her yansh the one way i dey see 4 front don do me..Grin
Posted: at 6-02-2009 04:58 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 6-02-2009 05:10 PM (15 years ago)
(m)
wetin yu dey see for front emma? wetin be dat tin sef wey u dey call yansh? hw e dey be? dem dey chop am? i for like see am ooo... at least i for fit describe am for size1...
Posted: at 6-02-2009 05:10 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 6-02-2009 06:02 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on  6-02-2009 05:10 PM
wetin yu dey see for front emma? wetin be dat tin sef wey u dey call yansh? hw e dey be? dem dey chop am? i for like see am ooo... at least i for fit describe am for size1...

ole which yansh u wan see cos them they call u kid..abi..anyway yansh na (ibeji) twins. bread.. Grin..different one na in they,
.1..some they way be say.. yest full am well well the thing con swell up... con biggggggggggggggg.
.2..some they way be say...yest no even plenty 4 am at alll the thing con smalllllllll
.3...some no even get yest at  allllllll the thing con flat.. Grin..NOW DID U UNDERSTAND KID.. Grin
Posted: at 6-02-2009 06:02 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3