4 smart ppl only. (Page 3)

Date: 23-08-2011 9:07 pm (12 years ago) | Author: Stanley Theo
1 2 [3] 4 5 6 ... 9
- terryworld at 25-08-2011 08:22 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 25-08-2011 07:31 PM
Quote from: terryworld on 25-08-2011 08:49 AM
u dey kiss am? u think say na oyibo? na albino ooooooooooooo  Grin Grin

even if na oyibo sef....must she kiss him..........datz hw she dey contact mouth odour Grin Grin
Grin Grin

Posted: at 25-08-2011 08:22 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 25-08-2011 08:25 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 25-08-2011 08:12 PM
including you wey noh know the answer\
the answer na 1

u still dey mumu ya self........I dey tell u say d thing no get meaning,,and u dey dia dey shout d ansar na 1....... yeye reloaded lol

Posted: at 25-08-2011 08:25 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- mixbrown at 25-08-2011 08:58 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 25-08-2011 07:31 PM
Quote from: terryworld on 25-08-2011 08:49 AM
u dey kiss am? u think say na oyibo? na albino ooooooooooooo  Grin Grin

even if na oyibo sef....must she kiss him..........datz hw she dey contact mouth odour Grin Grin
[/quot

help me drink the panadol well well.... una hia.... if na afin, i complain?
Posted: at 25-08-2011 08:58 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 25-08-2011 09:18 PM (12 years ago)
(m)
lol u still dey open dis ur mouth wey det smell? abeg na rat die inside ur mouth?

Posted: at 25-08-2011 09:18 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- mixbrown at 25-08-2011 09:32 PM (12 years ago)
(f)
nor worry i still dey do ur research i go soon finish...... be patient.
Posted: at 25-08-2011 09:32 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Emmagency9 at 25-08-2011 09:36 PM (12 years ago)
(m)
 Huh? Huh?

Posted: at 25-08-2011 09:36 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mixbrown at 25-08-2011 09:40 PM (12 years ago)
(f)
Terwi get level 2 madness and chronic nose malfunctioning disease n i dey help am find cure.
Posted: at 25-08-2011 09:40 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 25-08-2011 09:45 PM (12 years ago)
(m)
hehe dis ur mouth too dey smell,oya pour kerosene 4 ur mouth

Posted: at 25-08-2011 09:45 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- mixbrown at 25-08-2011 09:49 PM (12 years ago)
(f)
 Huh? Huh?
Posted: at 25-08-2011 09:49 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 25-08-2011 10:27 PM (12 years ago)
(m)
 Tongue Tongue

Posted: at 25-08-2011 10:27 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- mixbrown at 25-08-2011 10:33 PM (12 years ago)
(f)
  ???3rd level nau nau
Posted: at 25-08-2011 10:33 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Nzetheo at 25-08-2011 10:40 PM (12 years ago)
(m)
 
 4 those dat ansad 54325 r wrong ..Reason ws dat...2 figurez cannot appear in d same ansa. Dat iz d 2 FIVES can't appear twice!
Posted: at 25-08-2011 10:40 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- mixbrown at 25-08-2011 10:49 PM (12 years ago)
(f)
so u still dey do the maths since Huh? wetin u wan win?
Posted: at 25-08-2011 10:49 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Nzetheo at 25-08-2011 10:50 PM (12 years ago)
(m)
Dia 4 ...if

 1=5
 
 5=1 .. To prove it.

  6= 614325

  7=7614325

  8=87614325

  9=987614325

  0=0987614325
 
 NB: NO 2 figurez appeared twice!  1 is d Ansa. Hihihihi Grin Grin
Posted: at 25-08-2011 10:50 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Nzetheo at 25-08-2011 10:55 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: mixbrown on 25-08-2011 10:49 PM
so u still dey do the maths since Huh? wetin u wan win?
b4 nkor...i wan ansa d question i posted due 2 confusion. I kno say u no sabi am,dats Y u dey jump 2 ansa ram. Tongue
Posted: at 25-08-2011 10:55 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 25-08-2011 10:59 PM (12 years ago)
(m)
hehehe u don catch the girl

Posted: at 25-08-2011 10:59 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Nzetheo at 25-08-2011 11:25 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 25-08-2011 10:59 PM
hehehe u don catch the girl
guy man!! i kno no say dis ua brain stil dey observan. i don catch am b dat.Grin
Posted: at 25-08-2011 11:25 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- giftmurphy at 26-08-2011 01:27 PM (12 years ago)
(f)
wats all dis?
Posted: at 26-08-2011 01:27 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 26-08-2011 06:21 PM (12 years ago)
(m)
is dat a que?

Posted: at 26-08-2011 06:21 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 26-08-2011 07:23 PM (12 years ago)
(f)
wat is ur brain tellin u?
Posted: at 26-08-2011 07:23 PM (12 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3] 4 5 6 ... 9