Vixenx at 2-01-2009 08:08 PM (15 years ago) (f) *walks into dguy's office and changes the whole team presenting a new list full of ladies * Blackfayz where have you been? don't tell me you're still hearbroken over my gurl myra.. Posted: at 2-01-2009 08:08 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
tman4real at 2-01-2009 08:09 PM (15 years ago) (m) hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm Posted: at 2-01-2009 08:09 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Vixenx at 2-01-2009 08:12 PM (15 years ago) (f) Are you o.k? Posted: at 2-01-2009 08:12 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
akjasper at 2-01-2009 08:15 PM (15 years ago) (m) no 7 Posted: at 2-01-2009 08:15 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
tman4real at 2-01-2009 08:19 PM (15 years ago) (m) sori i still take de no 1 jersey Posted: at 2-01-2009 08:19 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Kennee at 2-01-2009 10:32 PM (15 years ago) (m) no 7
Good, Good... Mazi yu dey Record the Numbers wey dem don take so?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 2-01-2009 10:32 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Iykeslud at 2-01-2009 10:47 PM (15 years ago) (m) No. 9 LEGENDARY:) Posted: at 2-01-2009 10:47 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Kennee at 2-01-2009 11:06 PM (15 years ago) (m) Too Late
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 2-01-2009 11:06 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
osituga at 2-01-2009 11:32 PM (15 years ago) (m) Dem don Hype am for us Already, like Berti Vogts, so we were deceived into Buying Him...
hmmmm.... Posted: at 2-01-2009 11:32 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 2-01-2009 11:38 PM (15 years ago) (m) Coache... Yu don Show? Oya Organise
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 2-01-2009 11:38 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
osituga at 2-01-2009 11:57 PM (15 years ago) (m) hehen....remember everytin na padi padi...arangi na nii....so try bribe me make i give you automatic shirt, Posted: at 2-01-2009 11:57 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
akjasper at 3-01-2009 12:59 AM (15 years ago) (m) @ kennee gr8 winger..left ,rite, but u can ovalap 2 much......... Posted: at 3-01-2009 12:59 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
princemech at 3-01-2009 04:04 AM (15 years ago) (m) its what u think? Posted: at 3-01-2009 04:04 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
luvvy at 3-01-2009 01:05 PM (15 years ago) (m) world fifa rank has change my wing from stadium security to the central referee, so put it up for the new referee Posted: at 3-01-2009 01:05 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
osituga at 3-01-2009 03:58 PM (15 years ago) (m) @kennee--still waiting to hear from you oo Posted: at 3-01-2009 03:58 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
mazi at 3-01-2009 04:22 PM (15 years ago) (m) no 7
Good, Good... Mazi yu dey Record the Numbers wey dem don take so? hmm...no na...na coachee go dey distribute numbers na. or else we end up hving 5 no7 nd 9 in d field. all these village players...na only legs dem sabi kick. Posted: at 3-01-2009 04:22 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 3-01-2009 05:22 PM (15 years ago) (m) @ kennee gr8 winger..left ,rite, but u can ovalap 2 much.........
My Gee, yu know me well... Correct
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 3-01-2009 05:22 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 3-01-2009 05:23 PM (15 years ago) (m) @kennee--still waiting to hear from you oo
*Scratches Head* Emmmm.... How Much sef?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 3-01-2009 05:23 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 3-01-2009 05:26 PM (15 years ago) (m) no 7
Good, Good... Mazi yu dey Record the Numbers wey dem don take so? hmm...no na...na coachee go dey distribute numbers na. or else we end up hving 5 no7 nd 9 in d field. all these village players...na only legs dem sabi kick. Ok... But Coache dey Delay, make he try Hurry
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 3-01-2009 05:26 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
yvonnezang at 3-01-2009 05:30 PM (15 years ago) (f) naijapals why can't u sign me as ur foreign coach ? Posted: at 3-01-2009 05:30 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |