name giving (Page 3)

Date: 16-09-2011 11:22 pm (13 years ago) | Author: omobolade olagunju
1 2 [3]
- jossy4reall at 20-09-2011 05:18 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: MegaOneplusone on 19-09-2011 09:03 PM
Quote from: jossy4reall on 19-09-2011 06:04 PM
Quote from: MegaOneplusone on 19-09-2011 05:27 PM
Quote from: giftmurphy on 18-09-2011 10:16 PM
megaplus1 is winkin at jossy o,jossy u got alover........ Tongue

 i dey craze? how i go allow my self love another person when you dey?

u sure say u no do am?

why i go dam? you ass no even dey soft  Angry Angry

so na true dem talk say be gay.............anywayz I no go tel u wetin go happen to u if u dare ma side  Angry Angry Angry Angry........ e don teey when give person round about blow last...........if no like ya self den I go take ya face renew it  Angry Angry

Posted: at 20-09-2011 05:18 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 20-09-2011 05:22 PM (13 years ago)
(m)
 Cool

Posted: at 20-09-2011 05:22 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- MegaOneplusone at 20-09-2011 09:54 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 20-09-2011 10:32 AM
Quote from: MegaOneplusone on 19-09-2011 09:03 PM
Quote from: jossy4reall on 19-09-2011 06:04 PM
Quote from: MegaOneplusone on 19-09-2011 05:27 PM
Quote from: giftmurphy on 18-09-2011 10:16 PM
megaplus1 is winkin at jossy o,jossy u got alover........ Tongue

 i dey craze? how i go allow my self love another person when you dey?

u sure say u no do am?

why i go dam? you ass no even dey soft  Angry Angry
huh? Ass? Soft? Na wa ooo

finish watin dey ya mind  Tongue
Posted: at 20-09-2011 09:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 21-09-2011 12:59 AM (13 years ago)
(m)
u be real homo

Posted: at 21-09-2011 12:59 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- MegaOneplusone at 21-09-2011 11:16 PM (13 years ago)
(m)
how i go be homo? no be only once i don do am? Shocked Shocked
Posted: at 21-09-2011 11:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omoladey at 21-09-2011 11:57 PM (13 years ago)
(m)
i laff
Posted: at 21-09-2011 11:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 22-09-2011 04:47 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: MegaOneplusone on 21-09-2011 11:16 PM
how i go be homo? no be only once i don do am? Shocked Shocked

Once an honorable is alwayz an honorable

Posted: at 22-09-2011 04:47 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- MegaOneplusone at 22-09-2011 07:24 PM (13 years ago)
(m)
 Undecided Undecided
Posted: at 22-09-2011 07:24 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 22-09-2011 07:54 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: MegaOneplusone on 21-09-2011 11:16 PM
how i go be homo? no be only once i don do am? Shocked Shocked
crazemen nyash don suffer 4 u

Posted: at 22-09-2011 07:54 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Emmagency9 at 22-09-2011 08:12 PM (13 years ago)
(m)
kk

Posted: at 22-09-2011 08:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mixbrown at 22-09-2011 08:19 PM (13 years ago)
(f)
 Cool Lips Sealed
Posted: at 22-09-2011 08:19 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 22-09-2011 08:23 PM (13 years ago)
(m)
 Kiss

Posted: at 22-09-2011 08:23 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3]

Featured Discussions