COWBELL (Page 3)

Date: 20-09-2011 1:23 pm (12 years ago) | Author: Esther Aremu
1 2 [3] 4 5 6 ... 10
- jossy4reall at 21-09-2011 08:28 PM (12 years ago)
(m)
I donn write d agreement den mark it and send to God.................. and God don sign and sealed it say I no go crase for dis life may be when I come for d next generating

Posted: at 21-09-2011 08:28 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- MegaOneplusone at 21-09-2011 10:16 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 21-09-2011 05:24 AM
Quote from: MegaOneplusone on 20-09-2011 11:24 PM
Quote from: terryworld on 20-09-2011 01:49 PM
na u dey ask dis thing? U no know say jossy madness,na latin madness?

i tell una say this guy no well  Grin Grin my problem na moimoi for where him own dey

Guy I be wan crase b4 but as I come look d leve of ya craze I come change ma mind...............If na like ya own crase dey be........... God no go eva allow me to crase for dis life

How i go craze reach you? i dey craze? see Terry too wey don get craze trade mark with many chain from Stephen follow dey yan. if na lie ask the audience  Tongue Tongue
Posted: at 21-09-2011 10:16 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omoladey at 22-09-2011 12:19 AM (12 years ago)
(m)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 22-09-2011 12:19 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- goldfish80 at 22-09-2011 12:24 AM (12 years ago)
(m)
 Lips Sealed
Posted: at 22-09-2011 12:24 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- jossy4reall at 22-09-2011 04:29 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: MegaOneplusone on 21-09-2011 10:16 PM
Quote from: jossy4reall on 21-09-2011 05:24 AM
Quote from: MegaOneplusone on 20-09-2011 11:24 PM
Quote from: terryworld on 20-09-2011 01:49 PM
na u dey ask dis thing? U no know say jossy madness,na latin madness?

i tell una say this guy no well  Grin Grin my problem na moimoi for where him own dey

Guy I be wan crase b4 but as I come look d leve of ya craze I come change ma mind...............If na like ya own crase dey be........... God no go eva allow me to crase for dis life

How i go craze reach you? i dey craze? see Terry too wey don get craze trade mark with many chain from Stephen follow dey yan. if na lie ask the audience  Tongue Tongue

u can share d craze btw three of u.............but as for me I no nid am ....and baba God talk say I no nid am cuz e no fit me 

Posted: at 22-09-2011 04:29 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 22-09-2011 08:32 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 21-09-2011 07:05 PM
Skypon am cool jaree............no minde d poster...................she say she wan drink cowbell milk wey dem produce from goat Bosom  

she wan drink abi she don already drink?

Posted: at 22-09-2011 08:32 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 22-09-2011 08:45 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 21-09-2011 07:36 PM
abi na the one wey come out from tenis

tenis dey get milk?

Posted: at 22-09-2011 08:45 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 22-09-2011 08:50 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: MegaOneplusone on 21-09-2011 10:16 PM
Quote from: jossy4reall on 21-09-2011 05:24 AM
Quote from: MegaOneplusone on 20-09-2011 11:24 PM
Quote from: terryworld on 20-09-2011 01:49 PM
na u dey ask dis thing? U no know say jossy madness,na latin madness?

i tell una say this guy no well  Grin Grin my problem na moimoi for where him own dey

Guy I be wan crase b4 but as I come look d leve of ya craze I come change ma mind...............If na like ya own crase dey be........... God no go eva allow me to crase for dis life

How i go craze reach you? i dey craze? see Terry too wey don get craze trade mark with many chain from Stephen follow dey yan. if na lie ask the audience  Tongue Tongue

crazeman oga  Grin Grin Grin

Posted: at 22-09-2011 08:50 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 22-09-2011 09:29 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: MegaOneplusone on 21-09-2011 10:16 PM
Quote from: jossy4reall on 21-09-2011 05:24 AM
Quote from: MegaOneplusone on 20-09-2011 11:24 PM
Quote from: terryworld on 20-09-2011 01:49 PM
na u dey ask dis thing? U no know say jossy madness,na latin madness?

i tell una say this guy no well  Grin Grin my problem na moimoi for where him own dey

Guy I be wan crase b4 but as I come look d leve of ya craze I come change ma mind...............If na like ya own crase dey be........... God no go eva allow me to crase for dis life

How i go craze reach you? i dey craze? see Terry too wey don get craze trade mark with many chain from Stephen follow dey yan. if na lie ask the audience  Tongue Tongue
see dis one oo, u still dey ask whether u dey craze? Dis one don show dat oyibo don tire 4 ur crazeness.
Anybody wey dey craze see u dey get hope.

Posted: at 22-09-2011 09:29 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 22-09-2011 11:44 AM (12 years ago)
(m)
so u get hope abi? Cheesy

Posted: at 22-09-2011 11:44 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kingsleyd at 22-09-2011 11:57 AM (12 years ago)
(m)
 Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 22-09-2011 11:57 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kaycee22 at 22-09-2011 12:22 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 22-09-2011 08:32 AM
Quote from: jossy4reall on 21-09-2011 07:05 PM
Skypon am cool jaree............no minde d poster...................she say she wan drink cowbell milk wey dem produce from goat Bosom  

she wan drink abi she don already drink?

skypon,,, how far na,,, NDLEA  don leave u?
Posted: at 22-09-2011 12:22 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 22-09-2011 12:34 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 22-09-2011 12:22 PM
Quote from: Skypon2002 on 22-09-2011 08:32 AM
Quote from: jossy4reall on 21-09-2011 07:05 PM
Skypon am cool jaree............no minde d poster...................she say she wan drink cowbell milk wey dem produce from goat Bosom  

she wan drink abi she don already drink?

skypon,,, how far na,,, NDLEA  don leave u?

yes oo, na yesterday them leave me  Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 22-09-2011 12:34 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee22 at 22-09-2011 12:38 PM (12 years ago)
(m)
U don Hear?Huh???
Posted: at 22-09-2011 12:38 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sexsyguy at 22-09-2011 12:38 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 22-09-2011 12:34 PM
Quote from: kaycee22 on 22-09-2011 12:22 PM
Quote from: Skypon2002 on 22-09-2011 08:32 AM
Quote from: jossy4reall on 21-09-2011 07:05 PM
Skypon am cool jaree............no minde d poster...................she say she wan drink cowbell milk wey dem produce from goat Bosom  

she wan drink abi she don already drink?

skypon,,, how far na,,, NDLEA  don leave u?

yes oo, na yesterday them leave me  Cheesy Cheesy Cheesy



4 krikiri?
Posted: at 22-09-2011 12:38 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- kaycee22 at 22-09-2011 12:45 PM (12 years ago)
(m)
abeg ask dem make dem tell u d latest news for the house of laffta......
amebos n gbeboros.... where ona?
Posted: at 22-09-2011 12:45 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 22-09-2011 12:52 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 22-09-2011 12:38 PM
U don Hear?Huh???

hear wetin?

Posted: at 22-09-2011 12:52 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee22 at 22-09-2011 12:54 PM (12 years ago)
(m)
Ask dem na?Huh?
Posted: at 22-09-2011 12:54 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 22-09-2011 03:34 PM (12 years ago)
(m)
i ask u?

Posted: at 22-09-2011 03:34 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee22 at 22-09-2011 03:48 PM (12 years ago)
(m)
teryy don divorce sophie... but no talk say na me tell uooooooooo.
Posted: at 22-09-2011 03:48 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4 5 6 ... 10