NOT FUUNY

Date: 20-09-2011 3:59 pm (13 years ago) | Author: Esther Aremu
[1] 2 3 4 ... 8
- at 20-09-2011 03:59 PM (13 years ago)
(f)
I get swag, dem sey na PRIDE. Shocked

I get money, dem say na JUJU (make una know come kidnapp me oo bcoz of the money) Grin Grin

I too fine, dem sey na CREAM :'(


!Abeg who dey ma SIDE? Grin

Posted: at 20-09-2011 03:59 PM (13 years ago) | Upcoming
- queenrukky at 20-09-2011 04:05 PM (13 years ago)
(f)
hmmmmmm
Posted: at 20-09-2011 04:05 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Estheraremu at 20-09-2011 04:08 PM (13 years ago)
(f)
u know no wetin to talk ?
Posted: at 20-09-2011 04:08 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sexsyguy at 20-09-2011 04:21 PM (13 years ago)
(m)
mumu post frm a mumu poster


mtcheeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeww
Posted: at 20-09-2011 04:21 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Chiluvsky at 20-09-2011 04:22 PM (13 years ago)
(f)
 Roll Eyes
Posted: at 20-09-2011 04:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 20-09-2011 04:32 PM (13 years ago)
(m)
Huh?

Posted: at 20-09-2011 04:32 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Estheraremu at 20-09-2011 04:33 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sexsyguy on 20-09-2011 04:21 PM
mumu post frm a mumu poster


mtcheeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeww

u don dey craze since heavenly race
Posted: at 20-09-2011 04:33 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Monsol at 20-09-2011 04:34 PM (13 years ago)
(m)
come poster
talk true wey God take create you
This thing wey you post,
E make u laugh?
Posted: at 20-09-2011 04:34 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 20-09-2011 04:36 PM (13 years ago)
(m)
see wetin china products do u posta Angry

Posted: at 20-09-2011 04:36 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Estheraremu at 20-09-2011 04:39 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Monsol on 20-09-2011 04:34 PM
come poster
talk true wey God take create you
This thing wey you post,
E make u laugh?

just tell me sey u bein want laugh
infact u don dey laff Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 20-09-2011 04:39 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Monsol at 20-09-2011 04:44 PM (13 years ago)
(m)
The zoke dey make me cry
Abeg who get handkerchief there?
I forget my own for sexyguy house
 :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'(
Posted: at 20-09-2011 04:44 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sexsyguy at 20-09-2011 05:17 PM (13 years ago)
(m)
 e dey toilet

 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 20-09-2011 05:17 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 20-09-2011 05:25 PM (13 years ago)
(m)
huh? Wetin una two do wey make d handkerchief dey toilet?

Posted: at 20-09-2011 05:25 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- MegaOneplusone at 20-09-2011 11:29 PM (13 years ago)
(m)
Anytime i see post from this poster, fear dey catch me Wink Wink
Posted: at 20-09-2011 11:29 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 21-09-2011 12:52 AM (13 years ago)
(m)
u mean say na boko haram posta be?

Posted: at 21-09-2011 12:52 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Estheraremu at 21-09-2011 10:20 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: MegaOneplusone on 20-09-2011 11:29 PM
Anytime i see post from this poster, fear dey catch me Wink Wink
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 21-09-2011 10:20 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Estheraremu at 21-09-2011 03:43 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: stephen153 on 21-09-2011 10:46 AM
if i come say u wowo?

 Kiss Kiss KissKiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 21-09-2011 03:43 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Monsol at 21-09-2011 05:12 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Estheraremu on 20-09-2011 03:59 PM
I get swag, dem sey na PRIDE. Shocked

I get money, dem say na JUJU (make una know come kidnapp me oo bcoz of the money) Grin Grin

I too fine, dem sey na CREAM :'(


!Abeg who dey ma SIDE? Grin

You are completely on your own.
Posted: at 21-09-2011 05:12 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 21-09-2011 07:02 PM (13 years ago)
(m)
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
OYO
@poster, u don smoke?

Posted: at 21-09-2011 07:02 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 21-09-2011 07:41 PM (13 years ago)
(m)
ok

Posted: at 21-09-2011 07:41 PM (13 years ago) | Hero
Reply
[1] 2 3 4 ... 8

Featured Discussions