diplomatik at 6-02-2009 12:21 AM (16 years ago) (f) we go come carry am for naija
carry me to oooooo
u've seen me right?  i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either  , i'll ask u if i want it ..ok...kool  Posted: at 6-02-2009 12:21 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
vivian07 at 6-02-2009 12:22 AM (16 years ago) (f) IF una come find the bread wht of the akara???
thats another manner i cant wait to fall from heaven. Posted: at 6-02-2009 12:22 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
osituga at 6-02-2009 12:24 AM (16 years ago) (m) we go come carry am for naija
carry me to oooooo Ok no worry...i go carry u Posted: at 6-02-2009 12:24 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
zie85er at 6-02-2009 12:25 AM (16 years ago) (m) Make una try reach una country now.......... abi dem purseu una commot .......  dem no pursue us ooo, na daily bread we dey find. yes ooo me i dey find weekly bread join agege bread?
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 6-02-2009 12:25 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
akjasper at 6-02-2009 12:26 AM (16 years ago) (m) Make una try reach una country now.......... abi dem purseu una commot .......  dem no pursue us ooo, na daily bread we dey find. yes ooo me i dey find weekly bread join agege bread? dat one na daily ,, wat of weekly own?? Posted: at 6-02-2009 12:26 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
osituga at 6-02-2009 12:26 AM (16 years ago) (m) No Ojota bread Posted: at 6-02-2009 12:26 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
zie85er at 6-02-2009 12:28 AM (16 years ago) (m) so na bread b una problem
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 6-02-2009 12:28 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
osituga at 6-02-2009 12:29 AM (16 years ago) (m) not exactly Posted: at 6-02-2009 12:29 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
akjasper at 6-02-2009 12:30 AM (16 years ago) (m) Dem need weekly bready not daily ........ Posted: at 6-02-2009 12:30 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
zie85er at 6-02-2009 12:31 AM (16 years ago) (m) see .... so na bread b d problem
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 6-02-2009 12:31 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
akjasper at 6-02-2009 12:34 AM (16 years ago) (m) U get bakery Posted: at 6-02-2009 12:34 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
zie85er at 6-02-2009 12:36 AM (16 years ago) (m) lol....no
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 6-02-2009 12:36 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
akjasper at 6-02-2009 12:41 AM (16 years ago) (m) So why u been dey ask if na there prb??? Posted: at 6-02-2009 12:41 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
osituga at 6-02-2009 01:03 AM (16 years ago) (m) hmm this 2 guys sha Posted: at 6-02-2009 01:03 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
akjasper at 6-02-2009 01:06 AM (16 years ago) (m) Wetin do dem........ Posted: at 6-02-2009 01:06 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
osituga at 6-02-2009 01:08 AM (16 years ago) (m) dem ehmm coughs.hmm brb Posted: at 6-02-2009 01:08 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
akjasper at 6-02-2009 01:09 AM (16 years ago) (m) Na whooping cough??? Posted: at 6-02-2009 01:09 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
osituga at 6-02-2009 01:14 AM (16 years ago) (m) pls lemme get my procold...brb Posted: at 6-02-2009 01:14 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
akjasper at 6-02-2009 01:17 AM (16 years ago) (m) ok oooooo Posted: at 6-02-2009 01:17 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
princemech at 6-02-2009 05:00 AM (16 years ago) (m) what is going on here ? Posted: at 6-02-2009 05:00 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |