na force to do wedding?...................
wetin concern u?



Posted: at | |
Quote from: josiahlawson on 24-10-2011 03:21 PM Quote from: terryworld on 24-10-2011 11:39 AM shining black teeth na force to do wedding?................... wetin concern u? ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: eoadex2003 on 25-10-2011 09:32 AM O boy na wa ooooooooooo Sykpon congrats she fine well well. yeah, thanks well well ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
aboki,how una marriage so far? ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
who u dey call aboki? Reply![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
skypon, why you no invite me for your wedding na Replyhow madam dey?
| |||||
eeyah d invitation no reach u? Replysorry oooo i no go do that kyn mistake again madam dey fine ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
wedding in the yr 1090.................. Reply
| |||||
WETIN MA MOUTH SEE, MA EYES NO FIT TALK Reply
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: luther4real on 26-10-2011 07:58 PM wedding in the yr 1090.................. u say wetin?wedding wey we just do last year na him u com dey talk anyhow ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Splendidndy on 26-10-2011 08:28 PM WETIN MA MOUTH SEE, MA EYES NO FIT TALK wetin ur eyes see? Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
i donno ooo Reply
| |||||
tombo Reply![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 27-10-2011 07:44 AM Quote from: Splendidndy on 26-10-2011 08:28 PM WETIN MA MOUTH SEE, MA EYES NO FIT TALK wetin ur eyes see?Skypon2002, for the wedding card i recieve na Terry name dey inside oph......... ![]() ![]() and him be dey husband to miss world.......... Fine babe happy married life Jooooo....
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() so i give terry my wedding card make him give u, him com clean my name carry him name write? him wan snatch my beautiful wife? wait make i go him house first him go talk true ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 28-10-2011 10:12 AM ![]() ![]() ![]() ![]() so i give terry my wedding card make him give u, him com clean my name carry him name write? him wan snatch my beautiful wife? wait make i go him house first him go talk true ![]() ![]()
| |||||
him wan snatch my wife Replyi go teach am lesson today no wonder i just dey see as him dey eye am anytime wey me and she dey together ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
lol Reply
| |||||
boko haram Reply![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
gud 4 u Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)