hey! hey!! hey!!!

Date: 25-10-2011 4:46 am (13 years ago) | Author: izu Iwuagwu
[1] 2 3
- at 25-10-2011 04:46 AM (13 years ago)
(m)
E get this
particular restaurant wey i dey
chop 4 vi, E get one oyibo wey
dey always come chop there
too...Any tym dis oyibo chop
finish he go shout '' Hey'', so i
wonder wetin dey make am
shout, i decide to chop wetin d
oyibo dey always chop so
maybe me self go shout
too..when i reach d restaurant last
wk friday, i order wetin d man
dey chop..Dem tell me say na
chicken & red wine, so i chop am,
but i no shout, i colet xral plate,
but i stil no shout..na then i just
vex ask 4 my bill. D waiter tell me
say one plate of chicken & red
wine na N45,000 then d xtral
plate na another N45,000 na then
i shout heyyyyyy heyyyy
heyyyy
heyyyy til i reach huz i still they
stout..

Posted: at 25-10-2011 04:46 AM (13 years ago) | Newbie
- zeigbo at 25-10-2011 05:55 AM (13 years ago)
(m)
Hahahahahah nice 1

Posted: at 25-10-2011 05:55 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- awesome1 at 25-10-2011 07:14 AM (13 years ago)
(m)
2day is my birthday so i'm usin dis 2 kola everyone dat cant mk it 2my party, one luv
Posted: at 25-10-2011 07:14 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- terryworld at 25-10-2011 07:22 AM (13 years ago)
(m)
hapi birhtday  and d joke is funny

Posted: at 25-10-2011 07:22 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Estheraremu at 25-10-2011 08:47 AM (13 years ago)
(f)
happi birthday  (AWESOME SmileyCool joke
Posted: at 25-10-2011 08:47 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- eoadex2003 at 25-10-2011 09:08 AM (13 years ago)
(m)
Hey hey hey hey hey h!!!!!!!!!!!!!!!
Posted: at 25-10-2011 09:08 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 25-10-2011 09:43 AM (13 years ago)
(m)
Huh

Posted: at 25-10-2011 09:43 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Emmagency9 at 25-10-2011 09:58 AM (13 years ago)
(m)
Sorry bro. PB4

Posted: at 25-10-2011 09:58 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmagency9 at 25-10-2011 11:05 AM (13 years ago)
(m)
thank you

Posted: at 25-10-2011 11:05 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- giftmurphy at 25-10-2011 01:50 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: awesome1 on 25-10-2011 07:14 AM
2day is my birthday so i'm usin dis 2 kola everyone dat cant mk it 2my party, one luv
happy bday swetheart.
Posted: at 25-10-2011 01:50 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 25-10-2011 01:54 PM (13 years ago)
(f)
Sweet Joke,abeg no go drink excess shout heyo
Posted: at 25-10-2011 01:54 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 25-10-2011 02:14 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: giftmurphy on 25-10-2011 01:50 PM
Quote from: awesome1 on 25-10-2011 07:14 AM
2day is my birthday so i'm usin dis 2 kola everyone dat cant mk it 2my party, one luv
happy bday swetheart.
huh if u call am swetheart waitin u go com call terry

Posted: at 25-10-2011 02:14 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- awesome1 at 25-10-2011 02:22 PM (13 years ago)
(m)
thanx palz, i promis neva 2 visit dat joint again, imagine i chop chop extra hey! Hey!! Hey!!! Hey!!! I wont stop til i gt money 2day 4rm my birthday party go take collect my phone wey dey cease
Posted: at 25-10-2011 02:22 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- awizle at 25-10-2011 02:59 PM (13 years ago)
(m)
lol. abeg no go there again o. and by the way HAPPY BIRTHDAYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYY
Posted: at 25-10-2011 02:59 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- giftmurphy at 25-10-2011 03:02 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: zeigbo on 25-10-2011 02:14 PM
Quote from: giftmurphy on 25-10-2011 01:50 PM
Quote from: awesome1 on 25-10-2011 07:14 AM
2day is my birthday so i'm usin dis 2 kola everyone dat cant mk it 2my party, one luv
happy bday swetheart.
huh if u call am swetheart waitin u go com call terry
who be terry?tthere was no link between us o nd besides if e want me to call him a name,i think bitterleaf is okay.
Posted: at 25-10-2011 03:02 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 25-10-2011 03:21 PM (13 years ago)
(m)
Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 25-10-2011 03:21 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- giftmurphy at 25-10-2011 04:04 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin y dey show me ur gum?
Posted: at 25-10-2011 04:04 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 25-10-2011 06:06 PM (13 years ago)
(m)
na terry way u call betterleaf na yeye boy

Posted: at 25-10-2011 06:06 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jeffrey4u at 25-10-2011 08:19 PM (13 years ago)
(m)
he ge' gum??
Posted: at 25-10-2011 08:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 25-10-2011 08:21 PM (13 years ago)
(m)
Huh

Posted: at 25-10-2011 08:21 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2 3

Featured Discussions