"wetin come happen now....wetin I con do wey cause all this yabbing na?"
The old man responded with a hot squabalashing and baougolotious slap on the face of the toddler for being rude Gbolagah!
yeeeeeeh as the old man exclaimed and continued bragiing "God punish u dis boy, na me u dey talk to, abi he no wan better for your papa ni...are you craze for ur head ni......"..yabbing continues ....
As some people heard the boy speaking in his dialect saying "nkwodi palam naa gi"...
before the a twinkle of an eye, the old man was kidnapped in the moving bus.
ibo kweenu!

Posted: at | |