Ouch! (Page 2)

Date: 13-01-2009 2:31 pm (15 years ago) | Author: Onyinye Ogbonna
1 [2] 3 4 5 6
- onyinyenaija at 14-01-2009 06:10 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on 13-01-2009 10:50 PM
una no think me know say na wedding ring b4?

rezi  Grin  Grin u been think say na bedroom talk b4?
Posted: at 14-01-2009 06:10 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 14-01-2009 07:04 AM (15 years ago)
(m)
  Grin Grin  Grin  Grin
Posted: at 14-01-2009 07:04 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 14-01-2009 07:33 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: Emmanuel4christ on 14-01-2009 07:04 AM
  Grin Grin  Grin  Grin

wetin dey make u laugh this morning... u no dey sleep?
Posted: at 14-01-2009 07:33 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 14-01-2009 07:37 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 14-01-2009 07:33 AM
Quote from: Emmanuel4christ on 14-01-2009 07:04 AM
  Grin Grin  Grin  Grin

wetin dey make u laugh this morning... u no dey sleep?

i just want ask u that oooooo u con over take me...watin u dey do na u no sleep u know say u be woman sorry lady sorry...emmmmm
Posted: at 14-01-2009 07:37 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 14-01-2009 09:59 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: Emmanuel4christ on 14-01-2009 07:37 AM
Quote from: onyinyenaija on 14-01-2009 07:33 AM
Quote from: Emmanuel4christ on 14-01-2009 07:04 AM
  Grin Grin  Grin  Grin

wetin dey make u laugh this morning... u no dey sleep?

i just want ask u that oooooo u con over take me...watin u dey do na u no sleep u know say u be woman sorry lady sorry...emmmmm

emmmmm what?   talk am if u no dey fear, make i send holy ghost fire on u this morning.  Grin Grin
Posted: at 14-01-2009 09:59 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- owuladewa at 14-01-2009 10:59 AM (15 years ago)
(f)
Hah hah na wa oo,i tink say na dat tin u dey talk oo bt nw i gt am.nice 1
Posted: at 14-01-2009 10:59 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Edwizzie at 14-01-2009 12:37 PM (15 years ago)
(m)
Thank God say na ring dey my mind.
Posted: at 14-01-2009 12:37 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- onyinyenaija at 14-01-2009 02:44 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: owuladewa on 14-01-2009 10:59 AM
Hah hah na wa oo,i tink say na dat tin u dey talk oo bt nw i gt am.nice 1

wetin be the tin?   Grin
Posted: at 14-01-2009 02:44 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 14-01-2009 05:25 PM (15 years ago)
(m)
na na na na ........ Grin  Grin  Grin  Grin  Grin  Grin  Grin  Grin   Grin  Grin  Grin  Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 14-01-2009 05:25 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 14-01-2009 05:41 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Emmanuel4christ on 14-01-2009 05:25 PM
na na na na ........ Grin  Grin  Grin  Grin  Grin  Grin  Grin  Grin   Grin  Grin  Grin  Grin Grin Grin Grin Grin

na na wat? Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 14-01-2009 05:41 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 14-01-2009 05:45 PM (15 years ago)
(m)
u don talk am now..lol
Posted: at 14-01-2009 05:45 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 15-01-2009 01:49 PM (15 years ago)
(f)
i no talk anything i only open mouth
Posted: at 15-01-2009 01:49 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 15-01-2009 09:04 PM (15 years ago)
(m)
u wan hear am.......
Posted: at 15-01-2009 09:04 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DarkCoco at 16-01-2009 08:26 AM (15 years ago)
(f)
well then
lol...

Posted: at 16-01-2009 08:26 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 16-01-2009 11:19 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: dannyjoy2t on 15-01-2009 10:22 PM
Under ground anybody wey read this joke dey think the same thing.
I beg make we all say the truth o!

na em be say u follow get corrupt mind too... Grin Grin
Posted: at 16-01-2009 11:19 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 16-01-2009 02:05 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: DarkCoco on 16-01-2009 08:26 AM
well then
lol...

sexy babe... just like ur colour, do u mind if we are friends?  Smiley Smiley
Posted: at 16-01-2009 02:05 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Doshe at 16-01-2009 02:15 PM (15 years ago)
(m)
@Onyinyenaija na only girl u wan b frnd with? Just asking.
Posted: at 16-01-2009 02:15 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 16-01-2009 04:42 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 16-01-2009 02:05 PM
Quote from: DarkCoco on 16-01-2009 08:26 AM
well then
lol...

sexy babe... just like ur colour, do u mind if we are friends?  Smiley Smiley


yes na...... Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 16-01-2009 04:42 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- justmya at 16-01-2009 04:48 PM (15 years ago)
(f)
i don fear
Posted: at 16-01-2009 04:48 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- onyinyenaija at 18-01-2009 10:50 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: Doshe on 16-01-2009 02:15 PM
@Onyinyenaija na only girl u wan b frnd with? Just asking.

u wan make i befriend u?
Posted: at 18-01-2009 10:50 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4 5 6