




Posted: at | |
Quote from: hallarecunley on 11-02-2009 02:56 PM nice boring joke who be dis one again na? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: rezimero on 11-02-2009 05:09 PM Quote from: hallarecunley on 11-02-2009 02:56 PM nice boring joke who be dis one again na? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() @ Onyin, I don dey think say make we open church, for here Rezi go be choirmaster, U go be women leader, Toks na men coordinator, emma go be youth president, while me I go be pastor and treasurer!!!!! i dn forget, Moak go dey prayer warrior dept! only am go dey fire devil with prayer! make God punish devil for us!!!!!
| |||||
Ojo ro,wetin me go come b na ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
u go sidon 4 back seat Reply
| |||||
Hin fit do usher join am as e go dey back seat na! Reply
| |||||
Dey do wetin 4 there na ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
usher 4 which church? make i dey corner members? Reply
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 11-02-2009 07:19 PM usher 4 which church? make i dey corner members? you get am! al those newbies wiht "cowbell" our milk, u go dey corner dem collect fone numbers and adress, but dem go come drop their offering fr pastor so dem go fit collect annointing Oil, U go fit do follow up later , u hear?
| |||||
Hmmm u n onyin b Mr n mrs Pastor KING part 2 abi? ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: degreatest2 on 11-02-2009 07:01 PM Quote from: rezimero on 11-02-2009 05:09 PM Quote from: hallarecunley on 11-02-2009 02:56 PM nice boring joke who be dis one again na? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() @ Onyin, I don dey think say make we open church, for here Rezi go be choirmaster, U go be women leader, Toks na men coordinator, emma go be youth president, while me I go be pastor and treasurer!!!!! i dn forget, Moak go dey prayer warrior dept! only am go dey fire devil with prayer! make God punish devil for us!!!!! me YOUTH PRESIDENT.. ![]()
| |||||
Na 4 men only u go b youth president 4 o me go com b d 1 4 women. ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
na wa o fowarding brain, backward ones n balanced ones. even me wey my own day central i first think say....................... Reply
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 12-02-2009 02:56 AM Quote from: degreatest2 on 11-02-2009 07:01 PM Quote from: rezimero on 11-02-2009 05:09 PM Quote from: hallarecunley on 11-02-2009 02:56 PM nice boring joke who be dis one again na? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() @ Onyin, I don dey think say make we open church, for here Rezi go be choirmaster, U go be women leader, Toks na men coordinator, emma go be youth president, while me I go be pastor and treasurer!!!!! i dn forget, Moak go dey prayer warrior dept! only am go dey fire devil with prayer! make God punish devil for us!!!!! me YOUTH PRESIDENT.. ![]()
| |||||
Abi na ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: Gwhy on 12-02-2009 02:46 PM Abi na if gwhy become youth president all d primary school gals go get belle................so him no get my vote but if na emma all d secondary schl gals go get belle so im get my vote. ![]()
| |||||
churrrcchhhh peepuuulllu Replytake am easy oohhhhh
| |||||
Quote from: corah2 on 12-02-2009 03:20 PM churrrcchhhh peepuuulllu wetin be ur onw? u no go come join church na na na! before una go begin pay for seat!!!!!take am easy oohhhhh @ Iphie, how you take know emma and Gwhy wella sef? I dey suspect you oh! jah say u and me go do three days fasting without prayer for on top mountain! so dat annointing go increase. so be ready!!!!!!!
| |||||
Quote from: iphie on 12-02-2009 02:56 PM Quote from: Gwhy on 12-02-2009 02:46 PM Abi na if gwhy become youth president all d primary school gals go get belle................so him no get my vote but if na emma all d secondary schl gals go get belle so im get my vote. ![]() Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Lolz, u mean say Iphie stil dey primary school? na she go be senior girl be dat oh! ah ah wait oh! i dey confuse! primary? she go be thier grandmama fr there be dat na! Reply
| |||||
Quote from: degreatest2 on 12-02-2009 04:42 PM Lolz, u mean say Iphie stil dey primary school? na she go be senior girl be dat oh! ah ah wait oh! i dey confuse! primary? she go be thier grandmama fr there be dat na! mmmmmmmmmmmmmsssssssssssssssssshhhhhhhhhhhhhhhhhwwwwwwwwwwwwwwwwww head boy
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Moment A Man Stole iPhone 14 Pro Max & Samsung Phone While Salesgirls Were in Deep Sleep
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest