Do u want a DOG? (Page 4)

Date: 17-01-2009 9:44 am (15 years ago) | Author: Moses Barry
1 2 3 [4] 5 6 7
- Emmanuel4christ at 28-01-2009 07:30 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 28-01-2009 07:25 PM
Quote from: degreatest2 on 27-01-2009 09:27 AM
Quote from: onyinyenaija on 27-01-2009 08:04 AM
Dgreat na here u don enter level 666 for Ondo people hand, better fasten ur seat belt...Grin Grin... maka obere ibi
Onyin, even if no understand the "maka obere ibi" i go still fasten my belt. but na lie dem talk , afterall no be lie i talk, abi Ondo people una no dey wack 404?Huh?Huh?Huh?? answer simple YES or NO like lagbaja will say

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin obere ibi alias small hunch-back

lol....watin all of una dey type na...way person go they try....to read way in no go fit read.. Grin Grin..ME SELF I GO TYPE MY OWN OOOOOOOOOO..... Grin Grin Grin
Posted: at 28-01-2009 07:30 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 28-01-2009 08:37 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 28-01-2009 07:25 PM
Quote from: degreatest2 on 27-01-2009 09:27 AM
Quote from: onyinyenaija on 27-01-2009 08:04 AM
Dgreat na here u don enter level 666 for Ondo people hand, better fasten ur seat belt...Grin Grin... maka obere ibi
Onyin, even if no understand the "maka obere ibi" i go still fasten my belt. but na lie dem talk , afterall no be lie i talk, abi Ondo people una no dey wack 404?Huh?Huh?Huh?? answer simple YES or NO like lagbaja will say

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin obere ibi alias small hunch-back
Onyin! Onyin! Onyin! how many times did i call you??
Posted: at 28-01-2009 08:37 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 30-01-2009 05:13 PM (15 years ago)
(m)
lol...state dey 4 london way them they eat dog?..answer me ooo..
Posted: at 30-01-2009 05:13 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- pharmD at 30-01-2009 10:45 PM (15 years ago)
(m)
e be like say state de there wey de eat 404, na moak be there governor
Posted: at 30-01-2009 10:45 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- onyinyenaija at 31-01-2009 07:47 AM (15 years ago)
(f)
pharmD wetin una dey do for this pix... na computer training?
Posted: at 31-01-2009 07:47 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- afribabe at 31-01-2009 01:39 PM (15 years ago)
(f)
make una no fight o
Posted: at 31-01-2009 01:39 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Sillyjokker at 31-01-2009 02:08 PM (15 years ago)
(f)
this again? passing.......

Posted: at 31-01-2009 02:08 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 31-01-2009 03:26 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 31-01-2009 02:08 PM
this again? passing.......
pass quick! otherwise dog go bite. no look back o
Posted: at 31-01-2009 03:26 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 31-01-2009 05:31 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on 31-01-2009 03:26 PM
Quote from: Sillyjokker on 31-01-2009 02:08 PM
this again? passing.......
pass quick! otherwise dog go bite. no look back o

Rezi take time o! Which kind dog be dis sef?

Posted: at 31-01-2009 05:31 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 31-01-2009 06:55 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 31-01-2009 05:31 PM
Quote from: rezimero on 31-01-2009 03:26 PM
Quote from: Sillyjokker on 31-01-2009 02:08 PM
this again? passing.......
pass quick! otherwise dog go bite. no look back o

Rezi take time o! Which kind dog be dis sef?

but them say make u no look back na.. Grin
Posted: at 31-01-2009 06:55 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Everl at 31-01-2009 07:15 PM (15 years ago)
(m)
That pix is not a dog, its a man (nice guy) that was kept by his friend to check d excesses of the wife.  I luv it.
Posted: at 31-01-2009 07:15 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- rezimero at 31-01-2009 09:14 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 31-01-2009 07:47 AM
pharmD wetin una dey do for this pix... na computer training?

no. the cafe wey pharmD for dey browse be that
Posted: at 31-01-2009 09:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 31-01-2009 09:16 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 31-01-2009 09:14 PM
Quote from: onyinyenaija on 31-01-2009 07:47 AM
pharmD wetin una dey do for this pix... na computer training?

no. the cafe wey pharmD for dey browse be that

Grin..NA U BE PHARMD?
Posted: at 31-01-2009 09:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 31-01-2009 09:20 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Everl on 31-01-2009 07:15 PM
That pix is not a dog, its a man (nice guy) that was kept by his friend to check d excesses of the wife.  I luv it.

na so so yeye thing you dey luv oh. no be even like sef na luv you jump go. i dey suspect you.

Posted: at 31-01-2009 09:20 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 31-01-2009 09:21 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Emmanuel4christ on 31-01-2009 09:16 PM
Quote from: rezimero on 31-01-2009 09:14 PM
Quote from: onyinyenaija on 31-01-2009 07:47 AM
pharmD wetin una dey do for this pix... na computer training?

no. the cafe wey pharmD for dey browse be that

Grin..NA U BE PHARMD?
na you be onyi?
Posted: at 31-01-2009 09:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 31-01-2009 09:24 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 31-01-2009 09:21 PM
Quote from: Emmanuel4christ on 31-01-2009 09:16 PM
Quote from: rezimero on 31-01-2009 09:14 PM
Quote from: onyinyenaija on 31-01-2009 07:47 AM
pharmD wetin una dey do for this pix... na computer training?

no. the cafe wey pharmD for dey browse be that

Grin..NA U BE PHARMD?
na you be onyi?

I NO BE ONYIN..BUT WHY U TOO GO THEY ANSWER 4 PHARMD.. Grin
Posted: at 31-01-2009 09:24 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 31-01-2009 09:36 PM (15 years ago)
(m)
because pharmD na my spokesman
Posted: at 31-01-2009 09:36 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femaadinho at 31-01-2009 09:37 PM (15 years ago)
(m)
y u to dey answer 4 oyin
Posted: at 31-01-2009 09:37 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 31-01-2009 09:39 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: femaadinho on 31-01-2009 09:37 PM
y u to dey answer 4 oyin

LOL..COS ONYIN TOO NA MY SPOKESMEN.. Grin
Posted: at 31-01-2009 09:39 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femaadinho at 31-01-2009 09:41 PM (15 years ago)
(m)
hmmmm
Posted: at 31-01-2009 09:41 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7