TAKE AM EASY OOOO


Posted: at | |
Quote from: femaadinho on 31-01-2009 09:41 PM hmmmm TAKE AM EASY OOOO ![]() ![]()
| |||||
thank you Reply
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 31-01-2009 09:39 PM Quote from: femaadinho on 31-01-2009 09:37 PM y u to dey answer 4 oyin LOL..COS ONYIN TOO NA MY SPOKESMEN.. ![]()
| |||||
weid dog Replyyuk!!! ***hac******hac******hac***
| |||||
where PharmD enter...NEPA don cut light for their street?? Reply
| |||||
no dem no pay nepa bills. Reply
| |||||
SORRY FOLKS I BEEN DEY LEAVE, I NO KNOW SAY UNA GO MISS ME REACH LIKE DIS. ReplyWE NO DE USE NEPA LIGHT FOR HERE, NA SOLAR ENERGY, NO POWER FAILURE
| |||||
Quote from: pharmD on 2-02-2009 10:49 PM SORRY FOLKS I BEEN DEY LEAVE, I NO KNOW SAY UNA GO MISS ME REACH LIKE DIS. WE NO DE USE NEPA LIGHT FOR HERE, NA SOLAR ENERGY, NO POWER FAILURE na who first ask u say in miss u at first make i know ![]()
| |||||
Quote from: daysolar on 17-01-2009 11:59 PM is this a real dog? OMG!!! na fake dog ooo
| |||||
lol but dat dog dey familiar...xxx Reply
| |||||
Quote from: Toks-E on 17-01-2009 10:55 AM jjeeezzz!!! OMG wat a funny bastard dog ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i'll prefer an ugly bulldog to this one
| |||||
Quote from: NKEMJOU on 23-05-2009 03:13 PM lol but dat dog dey familiar...xxx meaning??
| |||||
Quote from: favourtee on 25-05-2009 07:20 PM Quote from: Toks-E on 17-01-2009 10:55 AM jjeeezzz!!! OMGwat a funny bastard dog ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i'll prefer an ugly bulldog to this one
| |||||
the dog may be ur relative sef ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
yourss...ahhha! i c Reply
| |||||
c wat? ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
c dat the dog is one of ur relative Reply
| |||||
i dey vex as una dey call dat person dog, ReplyActually na MANDOG be dat. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() And any man wey take am na homo........... dat man no dey straight ![]() ![]()
| |||||
homo wetin? Replyhomolgy? or homozygote
| |||||
HOMODOGLISIM Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech