why are ladies been so forward these days?

Date: 19-12-2011 2:16 pm (12 years ago) | Author: BRIGHT CHUKWUDI IFUNANYACHI ES
[1] 2
- at 19-12-2011 02:16 PM (12 years ago)
(m)
It's so common to see ladies making the first move these days. In offices, you see them looking for excuses to join you after work e.g. I didn't come with my car, I need to see someone around your area etc. On the streets, you see them waving men down for 'lift'. Even in social gatherings, you see them asking for your magazine or newspapers. Some of the very daring ones even ask men for phones to make calls feigning one excuse or the other.
Now my questiom is, why are ladies so forward and daring these days? And guys, what's your take on this?


Posted: at 19-12-2011 02:16 PM (12 years ago) | Hero
- sophiebaby at 19-12-2011 02:25 PM (12 years ago)
(f)
Esonu and okwu umu nwanyi....u don come again with anoda question abi?

Anyways...na babes wey honeypot dey scratch dem..  2. na babes wey dey after man money and not love..they always want to eat a man..or see who dem go call mugu..me i nor dey house ooooooooooooo

Posted: at 19-12-2011 02:25 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 19-12-2011 02:35 PM (12 years ago)
(f)
no come on my head ooo

Posted: at 19-12-2011 02:35 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- esonu at 19-12-2011 02:48 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 19-12-2011 02:25 PM
Esonu and okwu umu nwanyi....u don come again with anoda question abi?

Anyways...na babes wey honeypot dey scratch dem..  2. na babes wey dey after man money and not love..they always want to eat a man..or see who dem go call mugu..me i nor dey house ooooooooooooo
babe the thing dey vex me ooooooo, make dem no come carry dirty honeypot come try dey seduce men

Posted: at 19-12-2011 02:48 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- esonu at 19-12-2011 02:50 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 19-12-2011 02:25 PM
Esonu and okwu umu nwanyi....u don come again with anoda question abi?

Anyways...na babes wey honeypot dey scratch dem..  2. na babes wey dey after man money and not love..they always want to eat a man..or see who dem go call mugu..me i nor dey house ooooooooooooo
babe the thing dey vex me ooooooo, make dem no come carry dirty honeypot come try dey seduce men

Posted: at 19-12-2011 02:50 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 19-12-2011 02:54 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin
Posted: at 19-12-2011 02:54 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- xter at 19-12-2011 02:56 PM (12 years ago)
(m)
Prick-hungry ladies

Posted: at 19-12-2011 02:56 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 19-12-2011 03:15 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 19-12-2011 03:15 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 19-12-2011 03:25 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: xter on 19-12-2011 02:56 PM
Prick-hungry ladies
oops!! Shocked Lips Sealed

Posted: at 19-12-2011 03:25 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 19-12-2011 03:40 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: kebella on 19-12-2011 03:25 PM
oops!! Shocked Lips Sealed
kilode?

Posted: at 19-12-2011 03:40 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 19-12-2011 03:47 PM (12 years ago)
(f)
just popping my eyes Cheesy

Posted: at 19-12-2011 03:47 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- trolling at 19-12-2011 03:49 PM (12 years ago)
(m)
dem get some forward girls for this forum lol
Posted: at 19-12-2011 03:49 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xter at 19-12-2011 03:52 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: kebella on 19-12-2011 03:47 PM
just popping my eyes Cheesy
no let am comot for I'm socket oo


Quote from: trolling on 19-12-2011 03:49 PM
dem get some forward girls for this forum lol
na prick dey hungry dem too

Posted: at 19-12-2011 03:52 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- trolling at 19-12-2011 03:54 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: xter on 19-12-2011 03:52 PM
no let am comot for I'm socket oo

na prick dey hungry dem too
dis one need am seriously i bet she gat a ..... at home  Shocked
Posted: at 19-12-2011 03:54 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 19-12-2011 03:58 PM (12 years ago)
(f)
whatever Angry

Posted: at 19-12-2011 03:58 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 19-12-2011 04:00 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: xter on 19-12-2011 03:52 PM
no let am comot for I'm socket oo

xter don carry come again Cheesy

Posted: at 19-12-2011 04:00 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 19-12-2011 04:02 PM (12 years ago)
(m)
Wetin I carry come abeg?

Posted: at 19-12-2011 04:02 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 19-12-2011 04:05 PM (12 years ago)
(f)
loads of laughter Cool Tongue

Posted: at 19-12-2011 04:05 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- tobisnwankwo at 19-12-2011 04:06 PM (12 years ago)
(m)
Dey r desperate chicks nd e dey do dem
Posted: at 19-12-2011 04:06 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Chiluvsky at 19-12-2011 04:09 PM (12 years ago)
(f)
Not all ladies
Posted: at 19-12-2011 04:09 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2