alelove at 20-12-2011 08:23 PM (13 years ago) (f) everybody njoy jor.no time2 waste Posted: at 20-12-2011 08:23 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rolifaith at 20-12-2011 08:41 PM (13 years ago) (f) passing Posted: at 20-12-2011 08:41 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Good for dem... Posted: at 20-12-2011 09:02 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kebella at 20-12-2011 09:35 PM (13 years ago) (f) GENI GENI, your market dey sell oh.
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 20-12-2011 09:35 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hmmm. i will advice them 2 prepare ways of metin their creator. dan dat shit. Posted: at 20-12-2011 10:29 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
malamy at 21-12-2011 12:16 AM (13 years ago) (m) Mk una no blame our broda na our sister give am yansh to press.It is allowed.See her lean yansh self! Posted: at 21-12-2011 12:16 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
carrygo GOD is on ur side my guy, enjoy ur life. Posted: at 21-12-2011 12:46 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ndjoe at 21-12-2011 01:26 AM (13 years ago) (m) Passing
hmm jealousy pass na, Akon no go even see u Posted: at 21-12-2011 01:26 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mkpume22 at 21-12-2011 01:49 AM (13 years ago) (m) Reply |
mkpume22 at 21-12-2011 01:52 AM (13 years ago) (m) hmmm. i will advice them 2 prepare ways of metin their creator. dan dat shit.
Pastoress where is ur church na  ?  jealousy go kill som ppl Posted: at 21-12-2011 01:52 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
luvuinxs at 21-12-2011 02:27 AM (13 years ago) (m) bu ru gawa....make i go shit abey Posted: at 21-12-2011 02:27 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
stan22 at 21-12-2011 02:56 AM (13 years ago) (m) Reply |
delicias at 21-12-2011 04:41 AM (13 years ago) (f) humm na waoo 4 this poster self waiting be una problem self dem no get right to enjoy aproko ppl ,,,,,,,maid ur bzn. Posted: at 21-12-2011 04:41 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
onyeka250 at 21-12-2011 04:46 AM (13 years ago) (m) No comment yet Posted: at 21-12-2011 04:46 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 21-12-2011 05:50 AM (13 years ago) (m) nonsense Posted: at 21-12-2011 05:50 AM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
monte4me at 21-12-2011 07:28 AM (13 years ago) (m) What is the meaning of this... una dey hail am say him dey try to touch woman yansh for public. What is going on in the mind of youths of this generation? Let's try and put the fear of God in all we do, i mean our ACTIONS. Posted: at 21-12-2011 07:28 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 21-12-2011 07:42 AM (13 years ago) (m) i wonder oooo Posted: at 21-12-2011 07:42 AM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Rambukar at 21-12-2011 08:35 AM (13 years ago) (m) Akon dey check the yaash wella. Him hear say Naija girls dey wear artificial yaash. Posted: at 21-12-2011 08:35 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
if person like ajanni place his hands on that nyash, na hot slap go be his reward. Posted: at 21-12-2011 08:53 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 21-12-2011 08:57 AM (13 years ago) (m) thank GOD , you said person like me and not me Posted: at 21-12-2011 08:57 AM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |