don't click (Page 4)

Date: 22-01-2009 12:47 pm (15 years ago) | Author: z4 Beamer
1 2 3 [4]
- rezimero at 2-02-2009 10:45 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on  2-02-2009 09:15 AM
Emma i no know why u no dey understand idioms na...huh! wetin u dey chop b4 u come here sef.
akamu (pap) and beans
Posted: at 2-02-2009 10:45 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jennydubia at 2-02-2009 10:50 AM (15 years ago)
(f)
i think i feel like but i did not.
Posted: at 2-02-2009 10:50 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- onyinyenaija at 2-02-2009 11:00 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on  2-02-2009 10:45 AM
Quote from: onyinyenaija on  2-02-2009 09:15 AM
Emma i no know why u no dey understand idioms na...huh! wetin u dey chop b4 u come here sef.
akamu (pap) and beans

no wonder why em dey like sleep for here... Grin
Posted: at 2-02-2009 11:00 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 2-02-2009 05:08 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: jennydubia on  2-02-2009 10:50 AM
i think i feel like but i did not.


lyke oyinye said


i hav no choice than to take you home and put u in my cage
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin




Posted: at 2-02-2009 05:08 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyinyenaija at 2-02-2009 07:19 PM (15 years ago)
(f)
Emmaaaaaaaa.... u don hear am now from Toks mouth... no come ask me kwession here again
Posted: at 2-02-2009 07:19 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 2-02-2009 08:50 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on  2-02-2009 07:19 PM
Emmaaaaaaaa.... u don hear am now from Toks mouth... no come ask me kwession here again

u see say na true anway...

toks stop am..u like better thing self.. Grin
Posted: at 2-02-2009 08:50 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 2-02-2009 09:27 PM (15 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 2-02-2009 09:27 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 [4]

fire TRENDING GISTS fire