rezimero at 25-01-2009 06:11 PM (16 years ago) (m) emma you fall my hand. simple thing like this you no know? Posted: at 25-01-2009 06:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Toks-E at 25-01-2009 10:45 PM (16 years ago) (m) eeehhhheennn!!! tell me something
2.0. Posted: at 25-01-2009 10:45 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
emma you fall my hand. simple thing like this you no know?
lol...where i fall am put..hope na the place way u fit pic am shaaaa... Posted: at 25-01-2009 11:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
Toks-E at 26-01-2009 10:59 AM (16 years ago) (m) whether its funnie or not you hav clicked on it so prepare to be shot......
2.0. Posted: at 26-01-2009 10:59 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
size1 at 26-01-2009 11:21 AM (16 years ago) (m) sori i click but cant view de pic Posted: at 26-01-2009 11:21 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
oyin why u dey copy copy toks na.. Posted: at 26-01-2009 05:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
oyin why u dey copy copy toks na..  onyin, emma, all of una stil dey click this thing!!!!! na wah oh!!! abeg i don remove for here oh! Posted: at 27-01-2009 10:30 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Next!!! Posted: at 27-01-2009 10:39 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Toks-E at 27-01-2009 11:52 AM (16 years ago) (m) Next!!!
i know that u clicked on it, b4 u came out wit this comment say, goodbye to ur family and prepare to be shot.....
2.0. Posted: at 27-01-2009 11:52 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
toks u wey click and read my reply don commit too be ready to loose all ur GFs and prepare to be shot..lolzzzzzzzz Posted: at 27-01-2009 11:58 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Toks-E at 27-01-2009 01:37 PM (16 years ago) (m) OMG!!!!!!
2.0. Posted: at 27-01-2009 01:37 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dinho4lyf at 27-01-2009 03:30 PM (16 years ago) (m) i clicked but Posted: at 27-01-2009 03:30 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
toks u wey click and read my reply don commit too
be ready to loose all ur GFs
and prepare to be shot..lolzzzzzzzz
Onyin, wetin u talk? GF abi na wetin u say we go loose? repeat am again! i no ear you dat time? .......yes ear dey pain me.! Posted: at 28-01-2009 11:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
toks u wey click and read my reply don commit too
be ready to loose all ur GFs
and prepare to be shot..lolzzzzzzzz
Onyin, wetin u talk? GF abi na wetin u say we go loose? repeat am again! i no ear you dat time? .......yes ear dey pain me.! WHICH SIDE THEY PPAIN U JARE..? Posted: at 29-01-2009 12:17 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
toks u wey click and read my reply don commit too
be ready to loose all ur GFs
and prepare to be shot..lolzzzzzzzz
Onyin, wetin u talk? GF abi na wetin u say we go loose? repeat am again! i no ear you dat time? .......yes ear dey pain me.! WHICH SIDE THEY PPAIN U JARE..?  Oh boy! na every side dey pain me as i dey so, and i don dey think say i go visit Rezi's phramacy. abi u no hear say Onyin dey about shooting our GF's? I no dey hear well abeg. make she "phlay" am again! ko! Posted: at 29-01-2009 06:46 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
toks u wey click and read my reply don commit too
be ready to loose all ur GFs
and prepare to be shot..lolzzzzzzzz
Onyin, wetin u talk? GF abi na wetin u say we go loose? repeat am again! i no ear you dat time? .......yes ear dey pain me.! WHICH SIDE THEY PPAIN U JARE..?  Oh boy! na every side dey pain me as i dey so, and i don dey think say i go visit Rezi's phramacy. abi u no hear say Onyin dey about shooting our GF's? I no dey hear well abeg. make she "phlay" am again! ko! lol....say..watin happen na..lol...me i love me G.R..ooooo...i no fit talk of u oooo...but wait..first..say..watin we do na.? Posted: at 29-01-2009 04:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Toks-E at 30-01-2009 11:54 PM (16 years ago) (m) i clicked but  i go still shoot you
2.0. Posted: at 30-01-2009 11:54 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
IF NA SHOOT UNA WAN THEY 4 HERE ME I DON COMOT OOOOO Posted: at 31-01-2009 08:31 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Toks-E at 31-01-2009 08:32 PM (16 years ago) (m) b4 u comot i go still shoot u
2.0. Posted: at 31-01-2009 08:32 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |