5 best Positions to get pregnant quickly....... (Page 3)

Date: 18-01-2012 1:00 pm (12 years ago) | Author: Anyanwu Ugo
1 2 [3] 4 5 6
- sarah555 at 19-01-2012 01:25 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: blings_is_back on 18-01-2012 03:22 PM
dis wan wey u dey note u wan get belle?
no boder if some can tins dey run 4 ur mind,  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
i don already get bobo, i even don born, to get belle again never dey budget now. but "noted" to use am w.... .......
Neexxttttttttttttttt
Posted: at 19-01-2012 01:25 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 19-01-2012 01:30 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: cryptoni on 18-01-2012 04:41 PM
Rehearsals later
[/quo
  Angry Angry Angry Angry
come, if u think sey i be like u wey dey post watin dey e mind, na lie oo
look, i be Rev sister  Tongue Tongue Tongue Tongue
wait o, if i even wan do small later, eeeee con sign u? Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 19-01-2012 01:30 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 19-01-2012 01:34 PM (12 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 19-01-2012 01:34 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 19-01-2012 01:38 PM (12 years ago)
(f)
lol..tiennnnnnnnnnnn

Posted: at 19-01-2012 01:38 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- giftmurphy at 19-01-2012 01:45 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: blings_is_back on 19-01-2012 12:40 PM
how slow do u want it
apply ur brake..
Posted: at 19-01-2012 01:45 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 19-01-2012 01:56 PM (12 years ago)
(f)
lol

Posted: at 19-01-2012 01:56 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- cryptoni at 19-01-2012 02:05 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: sarah555 on 19-01-2012 01:30 PM
Quote from: cryptoni on 18-01-2012 04:41 PM
Rehearsals later
[/quo
  Angry Angry Angry Angry
come, if u think sey i be like u wey dey post watin dey e mind, na lie oo
look, i be Rev sister  Tongue Tongue Tongue Tongue
wait o, if i even wan do small later, eeeee con sign u? Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes


hahahahahahaa. na mind wey everybody dey talk ooo. if u dey do am u dey call me? lol Wink Wink Wink Wink Wink
Posted: at 19-01-2012 02:05 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- wallas at 19-01-2012 02:06 PM (12 years ago)
(m)
which style b dis abeg
Posted: at 19-01-2012 02:06 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- giftmurphy at 19-01-2012 02:18 PM (12 years ago)
(f)
 Roll Eyes
Posted: at 19-01-2012 02:18 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- cryptoni at 19-01-2012 02:35 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: wallas on 19-01-2012 02:06 PM
which style b dis abeg




it is called boom boom paw Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
Posted: at 19-01-2012 02:35 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 19-01-2012 02:50 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: wallas on 19-01-2012 02:06 PM
which style b dis abeg



 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked

Posted: at 19-01-2012 02:50 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- cryptoni at 19-01-2012 02:54 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 19-01-2012 02:50 PM
Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked

sophie u fit try am... na 2012 invention.. latest and its breathtaking
Posted: at 19-01-2012 02:54 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- blings_is_back at 19-01-2012 02:59 PM (12 years ago)
(m)
chei! sophie lets experiment boom boom paw
Posted: at 19-01-2012 02:59 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- wallas at 19-01-2012 03:11 PM (12 years ago)
(m)
una don dey madt?
na my akwaeke una dey warm up 4?
blings! blings!!
hw many times
Posted: at 19-01-2012 03:11 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 19-01-2012 03:17 PM (12 years ago)
(m)
my man no be sey i wan replace u na just make we experiment the new position
Posted: at 19-01-2012 03:17 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- cryptoni at 19-01-2012 03:24 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: wallas on 19-01-2012 03:11 PM
una don dey madt?
na my akwaeke una dey warm up 4?
blings! blings!!
hw many times

lol
Posted: at 19-01-2012 03:24 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- kebella at 19-01-2012 03:57 PM (12 years ago)
(f)
funny post Grin Grin Grin Grin Grin poster yu no no  say 2 stand dey quick give belle

Posted: at 19-01-2012 03:57 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 19-01-2012 04:03 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin

Posted: at 19-01-2012 04:03 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 19-01-2012 04:05 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: blings_is_back on 19-01-2012 02:59 PM
chei! sophie lets experiment boom boom paw
Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked

Posted: at 19-01-2012 04:05 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mallorca at 19-01-2012 04:55 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: giftmurphy on 18-01-2012 02:08 PM
not in my plan now...
Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 19-01-2012 04:55 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 [3] 4 5 6