Man in Search of Fame (Page 2)

Date: 25-01-2009 8:23 am (16 years ago) | Author: Onyinye Ogbonna
1 [2]
- onyinyenaija at 27-01-2009 06:16 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: degreatest2 on 27-01-2009 09:21 AM
So, No try go visit Kano Oh! u hear?

na d  same kano state wey this one dey happen?
Posted: at 27-01-2009 06:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femaadinho at 27-01-2009 06:22 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 26-01-2009 06:59 PM
Quote from: femaadinho on 26-01-2009 04:28 PM
oyin na your bro's dey fight

see ya life... where u dey since... Grin Grin ... na so u go hide comot u no go tell anybody...agaracha
i was writing my exams in school but it was not easy leaving naijapals o
Posted: at 27-01-2009 06:22 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 27-01-2009 06:34 PM (16 years ago)
(f)
ahh! school boy welcome back
Posted: at 27-01-2009 06:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femaadinho at 27-01-2009 06:41 PM (16 years ago)
(m)
thank u
Posted: at 27-01-2009 06:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 27-01-2009 08:22 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: femaadinho on 27-01-2009 06:22 PM
Quote from: onyinyenaija on 26-01-2009 06:59 PM
Quote from: femaadinho on 26-01-2009 04:28 PM
oyin na your bro's dey fight

see ya life... where u dey since... Grin Grin ... na so u go hide comot u no go tell anybody...agaracha
i was writing my exams in school but it was not easy leaving naijapals o
which primary school u dey last time so? Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 27-01-2009 08:22 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 27-01-2009 08:25 PM (16 years ago)
(m)
when una go resume nxt term..Grin
Posted: at 27-01-2009 08:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 28-01-2009 09:11 PM (16 years ago)
(f)
dem go from holiday enter strike...at least e go reach 3mths ...
Posted: at 28-01-2009 09:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 28-01-2009 09:17 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 28-01-2009 09:11 PM
dem go from holiday enter strike...at least e go reach 3mths ...
U no calculate am well, na 7 and 1/2 months or maybe 7 months and 1 week!!!!! e go be one of the 2 sha!!!
Posted: at 28-01-2009 09:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 30-01-2009 07:53 PM (16 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 30-01-2009 07:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- NKEMJOU at 23-05-2009 03:19 PM (15 years ago)
(f)
lolol dy all so skinny...hw du dy even fyt???
Posted: at 23-05-2009 03:19 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- federico at 23-05-2009 03:44 PM (15 years ago)
(m)
are we supose to laugh,jurbilate or cry,am confused here
Posted: at 23-05-2009 03:44 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]

Featured Discussions