

Posted: at | |
Quote from: moniconyez on 29-07-2012 11:04 AM Ghana na, she said she's from Ghana i am! ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Shydaimma on 29-07-2012 03:42 AM b4 nko...where u wan land jupiter i wan land before,but dem no wan gree give me visa ![]() ![]()
| |||||
Quote from: moniconyez on 29-07-2012 11:04 AM Ghana na, she said she's from Ghana so why she come land Naija okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll
| |||||
Quote from: mizcollins1 on 29-07-2012 11:49 AM jupiter i wan land before,but dem no wan gree give me visa ![]() ![]() come meet me i go giv u visa okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll
| |||||
Quote from: Shydaimma on 29-07-2012 11:55 AM so why she come land Naija because na where my baby dey!! nosey parker
| |||||
Quote from: Shydaimma on 29-07-2012 11:55 AM come meet me i go giv u visa remind me again where you dey?
| |||||
Quote from: mizcollins1 on 29-07-2012 11:47 AM i am! ![]() ![]() Be serious na ![]()
| |||||
Quote from: Shydaimma on 29-07-2012 11:55 AM so why she come land Naija She Mistakingly land na
| |||||
Quote from: moniconyez on 29-07-2012 12:14 PM Be serious na on my life born and breed Ghanaian...till i moved to UK...you wan make i yan you my life history too?? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: mizcollins1 on 29-07-2012 12:23 PM on my life born and breed Ghanaian...till i moved to UK...you wan make i yan you my life history too?? Hahaahaha funny you ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: moniconyez on 29-07-2012 12:30 PM Hahaahaha funny you chaiiii see suspicion ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
for weytn Reply![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: mizcollins1 on 29-07-2012 12:35 PM chaiiii see suspicion ![]() ![]() Hala if u hear me ![]()
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 29-07-2012 12:43 PM for weytn to confirm my nationality na ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: moniconyez on 29-07-2012 12:43 PM Hala if u hear me abeg a no get that kind good hearing ![]()
| |||||
hehehe Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Satan was tryna holla @ me but i told him to chill and watch my shoe for me while i go take ma bath.. Reply![]()
| |||||
it's a good thing you told him off.hope he did not peep when you was taking your bath Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() You only live once, but if you do it right, once is enough"
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)