Biafranwar at 27-12-2012 09:30 AM (12 years ago) (m) Mr poster u r confused Posted: at 27-12-2012 09:30 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Donboy2 at 27-12-2012 09:39 AM (12 years ago) (m) we don hear lover boy check out this cool blog www. Posted: at 27-12-2012 09:39 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
chun5050 at 27-12-2012 09:41 AM (12 years ago) (m) you've be officially tagged a liar !!!!!!!!!!!!!!!!! pooh Posted: at 27-12-2012 09:41 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
moriztuos at 27-12-2012 10:24 AM (12 years ago) (m) Ok Posted: at 27-12-2012 10:24 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mumu!
If you face me, I go face you and if you do me, I go do you back! Nobody go vex! Posted: at 27-12-2012 10:33 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nitter at 27-12-2012 10:35 AM (12 years ago) (m) Are you jealous,Mr poster.Pls don,t post trash here Posted: at 27-12-2012 10:35 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Yworry03 at 27-12-2012 10:54 AM (12 years ago) (m) lol....where for naija wey dem dey drive for right..huh
Hahaa....Lol.....Places wey dem dey drive Righty plenty 4 Naija Well Well.....Na later dem go come Convert am.....U veri funny.......Haha.... Posted: at 27-12-2012 10:54 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
babe84 at 27-12-2012 11:18 AM (12 years ago) (f) Reply |
paulohking at 27-12-2012 11:34 AM (12 years ago) (m) see ur life outside, u don fall ur hand bigtime, mumu Posted: at 27-12-2012 11:34 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
orjiwolo at 27-12-2012 11:39 AM (12 years ago) (m) hehe... u dey fool who? Brand new honda accord in Nigeria. And why is she sitting at right side of the car? Oh! of cos d wheels are controlled from the right. Right hand drive? Brand new? In NIGERIA! huh, guy open ur eye and dun take we all for mumu... u no get wetin to write then u read and keep ur mouth shut...... birthday gift indeed
Hehehehe nice one Posted: at 27-12-2012 11:39 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mary11 at 27-12-2012 12:44 PM (12 years ago) (m) U wey neva see food chop Na u wan come buy car 4 ya gal?
Ff on twitter @samuelokorie7 or ping 760BE790 Posted: at 27-12-2012 12:44 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
ivokekendo at 27-12-2012 01:18 PM (12 years ago) (m) hehe we hear grab! Posted: at 27-12-2012 01:18 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Mandeme at 27-12-2012 01:31 PM (12 years ago) (m) who cares.. if u like buy ur body 4 her,, dat 1 concern u.. anytin u do 2 her shud b b/w 2 of u Posted: at 27-12-2012 01:31 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
giftmurphy at 27-12-2012 01:38 PM (12 years ago) (f) so what does dis topic have to do with relationship n romance poster? Posted: at 27-12-2012 01:38 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Noble12 at 27-12-2012 02:20 PM (12 years ago) (m) Hahahahahahahahahaha! Posted: at 27-12-2012 02:20 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
cocoeni at 27-12-2012 03:48 PM (12 years ago) (f) Reply |
uniquep at 27-12-2012 03:59 PM (12 years ago) (f) abeg na who be dis mumu?@21 u dey spoil ur girl like dis,if she cum be 25,infact ur money go too small by den,fool,woman rapper Posted: at 27-12-2012 03:59 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Preshpat at 27-12-2012 05:38 PM (12 years ago) (f) HAHAHAA......Congrats..So we should all PULL OUR PANTS and SWING OUR BRAS in the air because you bought your 21 years old girlfriend a car? EWU! Posted: at 27-12-2012 05:38 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Bettygirls at 27-12-2012 05:50 PM (12 years ago) (f)  :oright hand for naija? Posted: at 27-12-2012 05:50 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
DebigBen at 27-12-2012 06:57 PM (12 years ago) (m) Mr. Poster, which car you dey use? You bought the car to a girl that will dump you tomorrow. You will not be surprise to see another guy tomorrow with car. Posted: at 27-12-2012 06:57 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |