vivian07 at 30-01-2009 02:16 PM (16 years ago) (f) make una carry d offering go mazi shrine for more blessing. Posted: at 30-01-2009 02:16 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Tomdequola at 30-01-2009 08:29 PM (16 years ago) (m) who we go com trust wit d offering na?
It pays to be good. Posted: at 30-01-2009 08:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
elizatops at 30-01-2009 08:33 PM (16 years ago) (f) give me the money make i carry am go mazi shrine for sacrifice u can bet nothing will happen to the money Posted: at 30-01-2009 08:33 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Tomdequola at 30-01-2009 08:38 PM (16 years ago) (m) wld rather burn d money dan 2 giv u. How dem go giv lion goat make e protect.
It pays to be good. Posted: at 30-01-2009 08:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
give me the money make i carry am go mazi shrine for sacrifice u can bet nothing will happen to the money  Posted: at 30-01-2009 08:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
prencess at 30-01-2009 08:45 PM (16 years ago) (f) Reply |
Tomdequola at 30-01-2009 08:47 PM (16 years ago) (m) u too dey laugh. Na wa o
It pays to be good. Posted: at 30-01-2009 08:47 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
vivian07 at 30-01-2009 09:27 PM (16 years ago) (f) wld rather burn d money dan 2 giv u. How dem go giv lion goat make e protect.
bros u harsh ooooooooo. Posted: at 30-01-2009 09:27 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Toks-E at 30-01-2009 09:31 PM (16 years ago) (m) Reply |
vivian07 at 30-01-2009 09:38 PM (16 years ago) (f) toks, see me ooo. zip up. Posted: at 30-01-2009 09:38 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
dusy at 30-01-2009 11:02 PM (16 years ago) (f) INFACT I HAVE MEET ALOT OF DIFFERENT PEOPLE FOR ALL OVER THE WORLD. Posted: at 30-01-2009 11:02 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
vivian07 at 30-01-2009 11:04 PM (16 years ago) (f) see Joseph sister. wetin be that em name oooooooooo? Posted: at 30-01-2009 11:04 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
princemech at 30-01-2009 11:06 PM (16 years ago) (m) see Joseph sister. wetin be that em name oooooooooo?
josephsister Posted: at 30-01-2009 11:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
vivian07 at 30-01-2009 11:07 PM (16 years ago) (f) na u even carry last from front, i think say u wan say Josephine.? Posted: at 30-01-2009 11:07 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
princemech at 30-01-2009 11:09 PM (16 years ago) (m) huh!...how can Posted: at 30-01-2009 11:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
vivian07 at 30-01-2009 11:12 PM (16 years ago) (f) i beg help me ask the wisest fool for this forum make e tell u the answer. Posted: at 30-01-2009 11:12 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
princemech at 30-01-2009 11:13 PM (16 years ago) (m) ok....brb Posted: at 30-01-2009 11:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Toks-E at 30-01-2009 11:22 PM (16 years ago) (m) hhmm...
2.0. Posted: at 30-01-2009 11:22 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Tomdequola at 30-01-2009 11:28 PM (16 years ago) (m) wld rather burn d money dan 2 giv u. How dem go giv lion goat make e protect.
bros u harsh ooooooooo. no mind me, i sabi elizatops well well we understand ourself, u grab?
It pays to be good. Posted: at 30-01-2009 11:28 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ceejay58 at 30-01-2009 11:36 PM (16 years ago) (m) abeg na wetin dey happen here i just wake up..... Posted: at 30-01-2009 11:36 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |