The Man I n My L I F E 2 (Page 2)

Date: 24-01-2012 11:24 am (12 years ago) | Author: Okonkwo ore
1 [2] 3 4 5 ... 11
- omomarty at 24-01-2012 02:45 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: truenaija2 on 24-01-2012 02:42 PM

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin omomarty nawa ooo u sef don abandon me lol Grin Grin Grin Grin

ehhhhhhhhhhhhhh i don talk tie u nor wan listen to me naaaaaaaaaaaa so wetin u want make i do?
Posted: at 24-01-2012 02:45 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- truenaija2 at 24-01-2012 02:52 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: omomarty on 24-01-2012 02:45 PM
ehhhhhhhhhhhhhh i don talk tie u nor wan listen to me naaaaaaaaaaaa so wetin u want make i do?

lol wetin u think abt the topic ,u funny honestly, help me beat am up Tongue Grin
Posted: at 24-01-2012 02:52 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 24-01-2012 02:56 PM (12 years ago)
(f)
ok ooooooooooooo. u go he office? una do something? u enjoy am? let me know nd i will tell u more Grin
Posted: at 24-01-2012 02:56 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- truenaija2 at 24-01-2012 03:01 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: omomarty on 24-01-2012 02:56 PM
ok ooooooooooooo. u go he office? una do something? u enjoy am? let me know nd i will tell u more Grin

lol Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy chineke meeh Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin me i be virgn oooh  Grin Grin Grin Grin i neva spoil reach like that ooo Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin which something r u talking about Grin Grin Grin Grin Grin laugh want kill me here Grin Grin
Posted: at 24-01-2012 03:01 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 24-01-2012 03:03 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: truenaija2 on 24-01-2012 03:01 PM
lol Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy chineke meeh Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin me i be virgn oooh  Grin Grin Grin Grin i neva spoil reach like that ooo Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin which something r u talking about Grin Grin Grin Grin Grin laugh want kill me here Grin Grin

u see u never ready to listen to me then Grin Grin Grin Grin by d way where skylimit?  oooooooooooooooooooo abi na skylimit break ur heart sooo? tell me oooooo make i knw Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 24-01-2012 03:03 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- truenaija2 at 24-01-2012 03:10 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: omomarty on 24-01-2012 03:03 PM
u see u never ready to listen to me then Grin Grin Grin Grin by d way where skylimit?  oooooooooooooooooooo abi na skylimit break ur heart sooo? tell me oooooo make i knw Shocked Shocked Shocked Shocked

lol skypoon nah correct guy hin no fit do me like that , okay how e take seduce me , in different ways, nah that time i no say guy dey seduce , i been think say nah only girls dey seduce , hin  ;Db expert in area of honeypotlogy , but i no do anything with am oo, if t say he reach dat level hin for no fit escape  Grin Grin Grin Grin cos nah ma field b dat , but like dis guy talk , i for resist am from beginining, i think say i be strong girl , but after one year the second year , i just know say i don enter eheeheheh, e b like say i dey cage wey no get exit, but i don terminate the contract , cos meeehn d tin don pass my power Grin, if i see gun , i fit kill am Grin
Posted: at 24-01-2012 03:10 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 24-01-2012 03:16 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: truenaija2 on 24-01-2012 03:10 PM
lol skypoon nah correct guy hin no fit do me like that , okay how e take seduce me , in different ways, nah that time i no say guy dey seduce , i been think say nah only girls dey seduce , hin  ;Db expert in area of honeypotlogy , but i no do anything with am oo, if t say he reach dat level hin for no fit escape  Grin Grin Grin Grin cos nah ma field b dat , but like dis guy talk , i for resist am from beginining, i think say i be strong girl , but after one year the second year , i just know say i don enter eheeheheh, e b like say i dey cage wey no get exit, but i don terminate the contract , cos meeehn d tin don pass my power Grin, if i see gun , i fit kill am Grin

oooooooooo girl u nor serious at allllllllllllll. sky na correct guy again abi? u go fall in love come begin de cry agaain
Posted: at 24-01-2012 03:16 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- truenaija2 at 24-01-2012 03:19 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: omomarty on 24-01-2012 03:16 PM
oooooooooo girl u nor serious at allllllllllllll. sky na correct guy again abi? u go fall in love come begin de cry agaain

lol me n skypoon own nah true pure undiluted love Tongue but dat other guy infact Grin  make i no talk
Posted: at 24-01-2012 03:19 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- adams933 at 24-01-2012 03:20 PM (12 years ago)
(m)
Wreading n jotting........
Posted: at 24-01-2012 03:20 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 24-01-2012 03:23 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: truenaija2 on 24-01-2012 03:19 PM
lol me n skypoon own nah true pure undiluted love Tongue but dat other guy infact Grin  make i no talk

 :'( :'( :'( :'( :'(
Posted: at 24-01-2012 03:23 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- truenaija2 at 24-01-2012 03:27 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: adams933 on 24-01-2012 03:20 PM
Wreading n jotting........

lol Tongue
Posted: at 24-01-2012 03:27 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MissyBarbie at 24-01-2012 03:29 PM (12 years ago)
(f)
Laff wan tear ma belle oooo...dis girl too funny
Posted: at 24-01-2012 03:29 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- truenaija2 at 24-01-2012 03:30 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin missy were u go hide nah , i don miss u smalll , but wait why una dey laugh nah m i no understand dis laugh ooo Cheesy
Posted: at 24-01-2012 03:30 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MissyBarbie at 24-01-2012 03:32 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Grin Grin Grin Grin Lmao...babes howz U?...Missd u too..... Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 24-01-2012 03:32 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- truenaija2 at 24-01-2012 03:35 PM (12 years ago)
(f)
i dey meesed up babe Grin i dey vex seriously Grin , see how jackpot just pass me by Grin Grin Grin Grin kai i for grab d offer while it lasted ooh Grin , but  phyuk up i tell am one secret Embarrassed
Posted: at 24-01-2012 03:35 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MissyBarbie at 24-01-2012 03:37 PM (12 years ago)
(f)
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Stop dey make me laff i beg
Posted: at 24-01-2012 03:37 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- truenaija2 at 24-01-2012 03:43 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin missy sophie don give u small from the laughing gas, why all of una just dey laugh nah , eeeh GOD i don die Grin Grin Grin Grin
Posted: at 24-01-2012 03:43 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wandepope at 24-01-2012 04:30 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: truenaija2 on 24-01-2012 12:42 PM
@wandepope ur words r words of wisdom u r soo right, i didnt want to say anything ABOUT IT COS I WAS TRYING TO PROTECT HIS JOB; COS HE COULD LOOSE his JOB IF ANYBODY KNEW WHAT HE WAS DOING; AS I ALWAYS WORK WITH MY HEART WHEN RELATING TO PEOPLE; u said the truth , i would have put him in his place right from start, but i dont have a thing in me to do that , i was feeling for him n hoping i will get away from him as soon as possible

I understand you almost perfectly because i also work with my heart when relating to people but my friend, my experience made me feel disadvantaged because i couldn't be tougher...if you continue like this so many people will take advantage of you.Sit up now and try to put him in the right place...you may not have the courage but pretend you have the courage,tell him you can't continue and while he is explaining walk away...and if he tries to blackmail you with the past...
Posted: at 24-01-2012 04:30 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- youngrashy at 24-01-2012 04:31 PM (12 years ago)
(m)
come lemme show u
Posted: at 24-01-2012 04:31 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- truenaija2 at 24-01-2012 09:26 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: wandepope on 24-01-2012 04:30 PM
I understand you almost perfectly because i also work with my heart when relating to people but my friend, my experience made me feel disadvantaged because i couldn't be tougher...if you continue like this so many people will take advantage of you.Sit up now and try to put him in the right place...you may not have the courage but pretend you have the courage,tell him you can't continue and while he is explaining walk away...and if he tries to blackmail you with the past...

yes you r right, i already cut every ties with him , n i hope i will keep it like that , cos it will b really stupid if i go begging,  Kiss thanks
Posted: at 24-01-2012 09:26 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 11