truenaija2 at 31-01-2012 09:36 PM (13 years ago) (f) @oldsoldier i trust u , your vision sharp lol Posted: at 31-01-2012 09:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
trolling at 31-01-2012 09:41 PM (13 years ago) (m) wetin happen to all de naija guys for german german Posted: at 31-01-2012 09:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
truenaija2 at 31-01-2012 09:43 PM (13 years ago) (f) Reply |
trolling at 31-01-2012 09:49 PM (13 years ago) (m) maybe i need to visit german german Posted: at 31-01-2012 09:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
1daful at 1-02-2012 12:12 AM (13 years ago) (f) Call doctor 901 for surgery.
1daful Is a Blessed Child.. Posted: at 1-02-2012 12:12 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
trolling at 1-02-2012 12:32 AM (13 years ago) (m) idaful....any speciality for this topicm dis one wey yu dey talk about doctor 901, I nono say una dey watch 901 for there Posted: at 1-02-2012 12:32 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
1daful at 1-02-2012 12:35 AM (13 years ago) (f) I dey watch cos am interested in him.
1daful Is a Blessed Child.. Posted: at 1-02-2012 12:35 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
trolling at 1-02-2012 12:40 AM (13 years ago) (m) I dey watch cos am interested in him.
how dat one go possible na,yu go fly come yankee to seek hin interest Posted: at 1-02-2012 12:40 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
1daful at 1-02-2012 12:45 AM (13 years ago) (f) i don't mind.
1daful Is a Blessed Child.. Posted: at 1-02-2012 12:45 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
trolling at 1-02-2012 12:59 AM (13 years ago) (m) idaful in lala land lol, just dey wishful thinking dey go Posted: at 1-02-2012 12:59 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
1daful at 1-02-2012 01:11 AM (13 years ago) (f) No be ppl like me dey go there or how many head them get?
1daful Is a Blessed Child.. Posted: at 1-02-2012 01:11 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
trolling at 1-02-2012 01:22 AM (13 years ago) (m) yu know i was teasing yu,make yu takeam wth agrain of salt,i no underestimate yu, i no go play wth yu anymore, no say hi to me wen yu see me for playing ground Posted: at 1-02-2012 01:22 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
1daful at 1-02-2012 01:31 AM (13 years ago) (f) Nawa for you ooooo, did i tell u i was angry? u too like quarrel and malice.
1daful Is a Blessed Child.. Posted: at 1-02-2012 01:31 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
1daful at 1-02-2012 01:33 AM (13 years ago) (f) You for kukuma tell me beta beta full stop make i know say u sabi quarrel.
1daful Is a Blessed Child.. Posted: at 1-02-2012 01:33 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
trolling at 1-02-2012 01:38 AM (13 years ago) (m) You for kukuma tell me beta beta full stop make i know say u sabi quarrel.
yu no get enough energy to continue wth me, make yu go sleep jare Posted: at 1-02-2012 01:38 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 1-02-2012 10:12 AM (13 years ago) (f)
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 1-02-2012 10:12 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
wallas at 1-02-2012 10:17 AM (13 years ago) (m) make she insert hotdog Posted: at 1-02-2012 10:17 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
use screw driver and spanner to tight am na Posted: at 1-02-2012 10:27 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
omomarty at 1-02-2012 02:24 PM (13 years ago) (f) its posible theres no way a blind woman go take see dick, but she go must know how the shape dey shaa.. u reasonam naa
shorrrrrrrrrrrr i never see am b4 nd i nor knw as d shape be Posted: at 1-02-2012 02:24 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 1-02-2012 02:26 PM (13 years ago) (f) @omomarty chai i virgin pass u na  for where? u don see d thing me never ever see am left alone touch or feel am so me i virgin pass u Posted: at 1-02-2012 02:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |