80% of guys i've asked said girls need strong hand to keep them in their position Some said if u give a girl chance they will take chances...so they need strong hand (as par snacking :'() Above average guys said girl really like guys wey dey give dem tough time...dem no need lover boy at all the worse be say ...u be woman wrapper if u no dey nack dem ...below average said.. ...so pals is it true that girls really need strong hand??
Posted: at 7-02-2012 12:23 PM (12 years ago) | Gistmaniac
jukkiebukwes at 7-02-2012 12:25 PM (12 years ago) (f)
strong hand? it doesnt work bliv me.
Posted: at 7-02-2012 12:25 PM (12 years ago) | Gistmaniac
i no like to c wia guyman dey beat him girl oo, but hw d guy go take solve am na? some babes sef dem come back after n after again even whn she knw d guy go still beat her
Posted: at 7-02-2012 12:35 PM (12 years ago) | Gistmaniac
sophiebaby at 7-02-2012 12:37 PM (12 years ago) (f)
Quote from: wallas on 7-02-2012 12:35 PM
i no like to c wia guyman dey beat him girl oo, but hw d guy go take solve am na? some babes sef dem come back after n after again even whn she knw d guy go still beat her
i can never go back to my vomit..never
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
Posted: at 7-02-2012 12:37 PM (12 years ago) | Addicted Hero
truenaija2 at 7-02-2012 02:06 PM (12 years ago) (f)
i need a strong man yes , a bad boy but a gentleman , d one dat knows what a lady wants , he knows exactly how to treat a lady , but dont u ever in ur whole entire life humiliate, disrespect or beat me , i will give it to you just the way you like it n u will neva eva forget me in ur miserable life , aaah if u beat me eeeh dat is playing with ur own dear life , cos eeeeh when i stand up on ma feet eeeeh eeeeh u beta say ur last prayer
Posted: at 7-02-2012 02:06 PM (12 years ago) | Gistmaniac
truenaija2 at 7-02-2012 02:09 PM (12 years ago) (f)
for me a strong man is an highly intelligent man , he is wise n he knows dat ladies r not to b toyed with cos dey can destroy u just by thier breath , so he has respect for women n knows exactly how totreat a lady
Posted: at 7-02-2012 02:09 PM (12 years ago) | Gistmaniac